I Take God Beg Una, No Open This Thread. - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Take God Beg Una, No Open This Thread. (8969 Views)
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MasterKim(op): 1:04pm On Oct 17, 2017 |
chidichuddo:Bros no go hang ursef. I no know wetin u see wey u dey cry now. Simple no open thread, u open am, u come dey cry. If u like, take am personal, na u sabi |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 1:04pm On Oct 17, 2017 |
longlife more money happiness |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MasterKim(op): 1:05pm On Oct 17, 2017 |
laribari:Lobatan. |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MasterKim(op): 1:07pm On Oct 17, 2017 |
habsydiamond:Notin do u my broda. The post dey useless. Derez notin personal dere |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by DCONE1(m): 1:49pm On Oct 17, 2017 |
MasterKim:. Yeassssooo |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by maxysmith(f): 2:27pm On Oct 17, 2017 |
U want me to help you with those words ![]() McBeal10: |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 2:40pm On Oct 17, 2017 |
maxysmith:no I dey fear u o |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by maxysmith(f): 2:45pm On Oct 17, 2017 |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by NIGHTMAREOO7: 3:05pm On Oct 17, 2017 |
God is my future holder.. |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by LoRdCaT(m): 3:11pm On Oct 17, 2017 |
I saw Billionaire, success, upliftment, happiness. ![]() |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 3:11pm On Oct 17, 2017 |
;DGuy your fada |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by mazimee(m): 4:57pm On Oct 17, 2017 |
chidichuddo:Now you are being unnecessarily emotional, he said you shouldn't open. He even went further to give you hints by saying it will determine your future . This was meant to be a joke, and a it will remain. |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Ochinex(m): 4:59pm On Oct 17, 2017 |
God for bid in Jesus Name |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Itulah(m): 6:14pm On Oct 17, 2017 |
You are doom. I pray God forgive you. I've forgiven already. |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Teacher1776(m): 7:00pm On Oct 17, 2017*. Modified: 3:59pm On Oct 22, 2017 |
;> |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MasterKim(op): 7:07pm On Oct 17, 2017 |
Teacher1776:wetin u dey send upandan. Anybody send anything to u? |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by wins18(m): 7:08pm On Oct 17, 2017 |
Hahahaha what a post, I can see people turning to pastors because of a mere post , psychology at its peak, Now I see why church business continues to flourish amidst this our bad economy. It is well sha |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MasterKim(op): 7:23pm On Oct 17, 2017 |
wins18:Most people crying here are mostly religious fanatics. How does a post determine your future? |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 7:35pm On Oct 17, 2017 |
Lmao.These one everybody they say back to sender,are we save ?? ![]() The op warned,don't open o,but una still carry una stubborn head open !,why una come they blame op ? But wait o,wetin I see self ? Na AIDS o !! .Holy ghost fire !! I rebuke & scatter it in Jesus Name !
|
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by zexy2030(m): 8:05pm On Oct 17, 2017 |
Op, it's actually yours and yours only, I reject it. |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Dearestme(f): 8:51pm On Oct 17, 2017 |
:Di reject disappointment in the name of jesus |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by rajiraymond(m): 9:28pm On Oct 17, 2017 |
Back to you. |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by LordHiffy(m): 9:41pm On Oct 17, 2017 |
u dey crase |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Charles4075(m): 11:27pm On Oct 17, 2017 |
MasterKim:Anty see aids, cancer and regret. Lolzzzzzz
|
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by habsydiamond(m): 11:38pm On Oct 17, 2017 |
MasterKim:thank you ooooooo. |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 4:42pm On Oct 18, 2017 |
mazimee:no matter who we are or where we come from, people don't use ill tidings as joke, pardon me for this it's like saying your family or someone close to u will go through pains and I say it's a joke ,pls tell how would you feel? we are here to learn, there r kids on this forum, before u know, it begins to trend if you were a parent and u see such on ur child's post on a platform like Facebook and he tells you it was a joke how you feel? When you see people suffering from diseases or ailments in the hospital, Bros u no go even use am play. |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Peaceyw(m): 9:35am On Nov 06, 2018 |
i no fit recieve curse alone, new people must see it |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by MisteerConcord(m): 11:55am On Nov 06, 2018 |
All i see is joy |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 1:00pm On Nov 06, 2018 |
IF TOH SAY YOU WRITE I TAKE DEVIL BEG UNA. DEY PEOPLE WEY GO OPEN THIS THREAD NO GO PLENTY LIKE SO! Masterkim |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Nobody: 3:54pm On Nov 06, 2018 |
hahaha
|
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Peaceyw(m): 1:41pm On Dec 15, 2018 |
... |
| Re: I Take God Beg Una, No Open This Thread. by Starboytwo(m): 3:51pm On Dec 15, 2018 |
I see money |
Guys This Is 2023, Pls Stop Doing This... I Take God Beg Una !!! • Pedophiles: I Use God Take Beg Una, Leave Our Small Girls Alone • Bad Belle People No Open Oooo • 2 • 3 • 4
I Was Doing My Shopping Online; But Was Shocked To Find This On Jiji • “virginity Doesn't Make Someone A Wife Material” – Chiwetalu Agu Shares Deep Adv • Looks Of A Woman And Man Before And After Marriage Respectively (photo)
