Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,184 members, 7,807,609 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 04:09 PM

My Life At DESPO By Whizkidefe - Literature (24) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / My Life At DESPO By Whizkidefe (237246 Views)

Unknown Destination (The Hellish Life At The Orphanage) / ''life At The Top Cold Night" Is Their Anyway I Could Get This Book For Free (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (59) (Reply) (Go Down)

Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by hidhrhis(m): 2:01am On Jan 22, 2018
DCTEEJAY008:
"driver nor be you put my things booth?"
.
"when i tell you dat time for the FILLION station say your break pad dey smell, wetin you tell me?"
.
bros take am easy o, just small door wey dat woman follow you drag, naim you dye make blunders(break bottles) like dis(is dis how you use to do?)
no pun intended you know.
.
your freestyling sweet pass bread wen dem chook akara put.
ride on(even tho you neva dey ride your g wagon, and besides you nor be horse)
.
more mb to your handheld device or pc. keep winning
u can also make d mb he is using increase
don't ask me how just collect his no and load it with mb
nice update bro

1 Like

Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 6:48am On Jan 22, 2018
DCTEEJAY008:

But u try o, so you follow mama dye drag door, person may you for don drag out through the window since(be like sun never dye shine dat time sha)
Big man, nor be small tin o, she nor be old woman o, she go dey 40sumtin yrs, i dey give her regard base on say she don advance but, she con dey change am for me.
Na wetin make i para be dat o.
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 7:03am On Jan 22, 2018
DCTEEJAY008:
"driver nor be you put my things booth?"
.
"FILLION station"
.
bros take am easy o, just small door wey dat woman follow you drag, naim you dye make blunders(break bottles) like dis.
Jesu! Lol. Na me type dat word? I nor sure o. Lol.
Nor blame me bros, na sleep cos am, i dey force myself to ensure say i fulfil my promise of updating ystrday. Lol
-
Wetin the woman do no make sense na, you reason.
Oma, wey i remember the matter as i dey type the update yesterday ehn, the tin vex me o.
Next time if i dey para ehn, i go break the bottle(s) for your head. Lol
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 7:08am On Jan 22, 2018
hidhrhis:

u can also make d mb he is using increase
don't ask me how just collect his no and load it with mb
nice update bro
Baddest Idris, i greet you.
.
In Olamide's voice, every comment was a hit, back-to-back. Lol
*thumbs up
.
"Business opportunities are like
buses: there’s always another one coming". – Richard Branson.
Tommegie52, i sight you, i like your signature!

1 Like

Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Nobody: 7:43am On Jan 22, 2018
hidhrhis:

u can also make d mb he is using increase
don't ask me how just collect his no and load it with mb
nice update bro
you aren't far from the truth o, buh its my calling not urs, the OP dye try, imagine say somebody dye sarcrifice him sleep jxt to give us update. (lemme not talk the rest of my mind now)
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Nobody: 7:46am On Jan 22, 2018
WHIZKIDEFE:
Big man, nor be small tin o, she nor be old woman o, she go dey 40sumtin yrs, i dey give her regard base on say she don advance but, she con dey change am for me.
Na wetin make i para be dat o.
bros nor mind her, she dye won form IGG(initial gra gra) for you, thank God say the driver intervene sharply else you for con go create scene for there o.
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Nobody: 8:01am On Jan 22, 2018
WHIZKIDEFE:

"Jesu! Lol. Na me type dat word? I nor sure o"
.
"Next time if i dey para ehn, i go break the bottle(s) for your head. Lol"

No nor be you type am o, na my ancestors. Lol
.
bros ehn i use watever you hold sacred take beg you, ion be dat woman bloodline o, me with her nor even relate, so abeg you go redirect you bottles to d permanent site(woman head or any nearest head). because na one life i get i nor get another one(erigga)
.
For starters, ordinary slap fit make somebody slum, faint, & die.Talk less of bottle
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 8:47am On Jan 22, 2018
DCTEEJAY008:

bros nor mind her, she dye won form IGG(initial gra gra) for you, thank God say the driver intervene sharply else you for con go create scene for there o.
No mind her joor, some people nor know themselves.
.
Don meneski, i hail o.
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 3:19pm On Jan 22, 2018
WHIZKIDEFE:
No mind her joor, some people nor know themselves.
.
Don meneski, i hail o.
Abulor u r sighted... Wetin i miss?
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 9:58am On Jan 23, 2018
The yabbing and shouting from all sides got the driver more confused and, he kept on his drive-and-stop game while the car kept over heating.
People from other cars and passers-by were looking at us like, nor be these people one die for free so, abi dem blind ni.
All those while the other passengers were shouting at the driver, i kept quiet cos i sat close to the door(strategic position) lol.
-
I kept my cool cos i believed the driver is conscious of his own safety, i believed he had a wife and maybe children at home and at such, it would be risky gambling with his life by not parking the car for the over heated car to cool off.

I nor kukuma talk o cos, if e cast or worse comes to worse na to fly the window com outside sure for me o.
You know as dem Jackie Chan dey run am na, i go be the actor for this action film (ask MI) *winks
-
After much much, the driver managed to drive out of the middle of the road and
parked somewhere beside the road and we all came down from the car.
When we came down, the driver tried to open the bonnet but it didn't open o (see gobe!)
He made several attempts to open the bonnet but all efforts were wasted and all the attempts were futile (nothing came out)
After much wasted time and efforts, the driver decided to go and look for a panel-beater to open the bonnet of the car.

" see the kine scrab wey you tey dey work sef" the boy that sat beside said, while he referred to the car.
" who tell you say na scrab? Motor wey i don take go 1 trip dis morning na im you dey call scrab, na the go-slow make the motor over heat, nor be say na anything o, i neva experience dis kine tin before o" the driver replied.
" so you know say your motor no good, you nor fit repair am before you carry am enta road abi, na so ona go dey use people life take dey play, all ona sabi na money," the woman among us fired at the driver and i laughed cos i knew the woman was taking shots at the him cos of the way he shunned her when she told him about the car's brake pad burning. (pepper eye tins!)

The driver pretended he didn't hear what the woman said as he crossed to the other side of the road in search of a panel-beater.
-
Na so the driver tey delay us o, he us tey stand under the hot sun all in the name of make i go find panel-beater come.
20mins don pass and the driver neva stil show up o, na there the other 2 guys wey all of us enta the car, say dem nor go fit wait for the driver again, say na to go find anoda cab enta go Oghara sure pass cos time dey go and Matric party go soon close.
-
Omo, as i hear dat word ehn, na once cold catch me, i weak! Body con do me like say fever dey worry me because, na only me don give driver money among us, na me give am money wey he take settle ticket people for park.

'chai! I don loose guard o, awish i know, i for just allow that woman make she enta the motor for park dat time o, which kine wahala be dis? Who send me make i give driver my money ?
Now everybody wan discharge leave only me for this place,' i complained in my mind.
See, i would have left the money with the driver to look for another cab o but, i can't leave those drinks i kept in the booth na, E nor go work!
'If the driver like make he sleep there, anytime he come back, he go meet me for here,' i concluded in my mind.
-
" make we donate 100-100naira give the man, make he for nor loss, ona know say he don already pay those people money for park," the woman among suggested.
Na there i take know say the woman get conscience.
" where the driver know wey he waka go now? If i like i nor go give am 5naira sef, with im scrab motor," the guy beside me said and i smiled.

The 2 girls among us started signalling other drivers in the road if they could carry them to Oghara but all the cars they were
signalling, its either they were occupied or they didn't want to help plus, the hold-up was not helping matters. (dat kine tin)
-
After what seems like 5yrs in my eyes, the driver finally came with a panel beater and as i saw him, i felt relieved.
(na once my mind com down) lol.
-
" driver you try well-well o, you go just waka enta town comot leave your passengers like dat abi?," the woman among us asked the driver immediately he came.
"abeg make ona no vex, na panel-beater i dey waka dey find since o," the driver replied.
-
The panel beater got to work immediately and after some time, he said the cord abi hook of the bonnet is broken, something like dat, thats why its not opening.
From the look of things,i observed that its going to take some time to fix it.
-
" driver, bye-bye ehn, nor be my fault o, na your kpafuka motor cause am o," the guy beside me said.
The woman among us gave the driver 100naira before she left urging us to do same to prevent the driver from loss.
(Someone cannot be working and lossing na) Lol
.
.
To be contiued..

3 Likes

Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Ikdbabie(f): 1:34pm On Jan 23, 2018
Lolz u no know say u fit wan fly window ur shirt go hang fr motor door. I'm so enjoying this freestyle write up.
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by brandon180(m): 6:30pm On Jan 23, 2018
Ikdbabie:
Lolz u no know say u fit wan fly window ur shirt go hang fr motor door. I'm so enjoying this freestyle write up.
I say, im go cum hang 4 motor like flag.hahaha
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 9:03am On Jan 24, 2018
Ikdbabie:
Lolz u no know say u fit wan fly window ur shirt go hang fr motor door. I'm so enjoying this freestyle write up.
Bambi by Jidenna (refix from Me2u)
Babie, Babie
My dear, my dear, my dear
My dear I want you here
Don't get too near for there's lions beware. *smiles
-
Hwz my Babie doing? Cool i guess.
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 10:36am On Jan 24, 2018
After the woman left, the 2 girls came back from the road-side to pay the driver their compensation dues of 100naira each to support his ministry before they went back to search for another cab.
Meanwhile, the other guy and i stood close to the driver out of pity for him, waiting hopefully for the panel-beater to open the bonnet and fix things so that we could continue our journey but, the panel-beater didn't show any sign of improvement and the other 2 guys paid the driver their compensation fees as they got set to leave.
-
Nor be say to waka leave the driver hard us o, but in the spirit of brother-man help brother-brother, we just dey wait small weda the panel-beater go fix the motor sharply, so that the driver go carry us make he fit see money tey hold im body n soul together.
(shey you understand?) lol
-
'Driver, as the tin don be like dis so, we don try wait for you o tire but nothing-came-out so o, so wetin go dey there, i nor fit wait again, people dey wait for me for one-side now, so collect H(100naira) make give me my change, make i comot.
As he was searching his pocket, looking for change to give me, a Hilux(car) stopped for the 2 girls (my co-passengers) that had been signalling cars under the hot sun without getting discouraged.
(Persistence pays, never give up)
-
Immediately the hilux stopped, the girls rushed inside, and the other guys that just paid their dues ran towards the hilux.
Omo, as i sight them dey tear race follow the hilux ehn, na once my i get high spirit o.
'driver give me my money na, if dat hilux go leave me ehn, i fit swear for you o, abeg com open the booth make i carry my tins' i said to the driver as i ran towards the booth of the car.
"oboy take am easy o, nor go fall o" the driver said while he laughed and opened the booth.
-
Immediately he opened the booth, i carried the drinks and ran towards the hilux as if i was been chased by a bull-dog, the way i ran ehn, people that stood on the way cleared way for me while looking behind to see if anything was chasing me.
(dem no fit understand) lol
-
To me, the hilux was God sent cos, in a road where almost all the vehicles were occupied and the less occupied ones don't want to help then, a hilux finally showed up in the hold-up and i have to run up to meet it up (you dey feel my rhymes abi).
It felt like a miracle something o cos i didn't experrerit!
-
I took the race personal cos from where the former car i entered parked, i wouldn't had been able go back to the park to get cos of the hold-up.
Then i con manage see one motor wey go carry me go my destination after i don stand under hot sun tire, tell me why i nor go run like that? I ran as if my life depended on getting into the hilux o (nor too blame me, na situation cos am) lol.
-
I finally Usain Bolted to where the hilux was. Sorry, i mean, i finally ran to where the hilux stopped, thanks to the hold up.
When i got close to it, i discovered that it was already occupied.
-
'i don die! After all the race wey i run? Who dey do me dis tin? Who i offend? Chai! It is finished o!' i shouted in my mind while i almost collapsed on the road.
.
.
To be continued

1 Like

Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Ikdbabie(f): 3:47pm On Jan 24, 2018
brandon180:
I say, im go cum hang 4 motor like flag.hahaha
Lolz he go come dey say fr him mind i wish i know i no go fr fly window,i go fr join mouth tell driver make him stop d motor.
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Ikdbabie(f): 3:50pm On Jan 24, 2018
WHIZKIDEFE:

Bambi by Jidenna (refix from Me2u)
Babie, Babie
My dear, my dear, my dear
My dear I want you here
Don't get too near for there's lions beware. *smiles
-
Hwz my Babie doing? Cool i guess.
Lolz. Ur babie is doing fine. & she is cool. Guess u are too?

1 Like

Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Ikdbabie(f): 3:56pm On Jan 24, 2018
Lolz. Epele another one is coming or u can ask one of the girls to lap uwink
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 4:11pm On Jan 24, 2018
I was really frustrated cos i just wasted my energy running for nothing, that kind of race i ran could have won me an Olympic medal (no be joke o).
I was about going back to look for a shade to relax my head when one of the girls from inside said, "come inside now, come let somebody lap you cos, if you go back there, you might not get another car."
I felt releived when i heard those words, i would have hugged her and gave her a peck for saving a life but i kept my cool, naso body just dey sweet me anyhow, joy full my body sugar factory.
-
' guy, why body dey sweet you anyhow, you dey fall my hand o, nor tell me say you wan allow somebody lap you o, a whole big boy like you,' my pride told me and i saw some points in what it said.
-
' oshare relax, if you nor swallow your pride ehn, you nor go fit go far for life o, nor reason, every big wey you dey see today, dem don humble pass before, if dem somebody lap you now, e nor go kill you," my 1st mind countered my pride and i was weighing both options when.
.
.
To be continued..
.
Some G-boys be like 'No Benz, no heaven!
My own version will be, No comments, no update!
-
I can't come and be talking(writing) to myself na.
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 6:08pm On Jan 24, 2018
Ikdbabie:
Lolz. Ur babie is doing fine. & she is cool. Guess u are too?
Yea, m cooler than you though. Lol

1 Like

Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 6:38pm On Jan 24, 2018
Hello my people, special greetings from Me2u.
-
I won't beat around bush, i will hit the nail on its big head, straight up!
-
I know i'm not perfect, i might be trying o but, i want your honest review about this story and point out anywhere you feel i should improve on.
-
Thanks for your contribution(s) in advance.
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by latbas(m): 7:35pm On Jan 24, 2018
I am going thru some emotional issues in my life now and I can say your story is one of the things keeping me going. the way you outline and describe those funny parts always keeps my my day bright and make feel this my problem is just a testing time. bovi, basket mouth and the rest got nothing on you in making me forget my sorrows. The stori dey totori my bodi well well
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 7:48pm On Jan 24, 2018
latbas:
I am going thru some emotional issues in my life now and I can say your story is one of the things keeping me going. the way you outline and describe those funny parts always keeps my my day bright and make feel this my problem is just a testing time. bovi, basket mouth and the rest got nothing on you in making me forget my sorrows. The stori dey totori my bodi well well
In Lil Kesh's voice, Osheeee baddest!
.
Jesu!,
See the way your comment dey make my head BIG. Lol
*thumbs up
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by latbas(m): 8:00pm On Jan 24, 2018
lol
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by phlimsy911: 9:11pm On Jan 24, 2018
Boss you too good. I
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 9:52pm On Jan 24, 2018
phlimsy911:
Boss you too good. I
Thanks, bro.
.
HelenBee, i sight you.
Hope you r cool.
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by HelenBee(f): 10:10pm On Jan 24, 2018
WHIZKIDEFE:
Thanks, bro. . HelenBee, i sight you. Hope you r cool.
Yes,how about you?

4 Likes

Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 10:16pm On Jan 24, 2018
HelenBee:
Yes,how about you?
M cooler than you. *winks..
.
I like your signature #fact.
.
I sight you guys,
IamTOBBY,
DCTEEJAY008, collinometricx,
Thunday16 n maxlev1, Chairmen i greet o!
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Nobody: 10:34pm On Jan 24, 2018
WHIZKIDEFE:
Hello my people, special greetings from Me2u.
-
I won't beat around bush, i will hit the nail on its big head, straight up!
-
I know i'm not perfect, i might be trying o but, i want your honest review about this story and point out anywhere you feel i should improve on.
-
Thanks for your contribution(s) in advance.
OP this masterpeice here is truly above and beyond.
.
Keep it up!
.
Right from the start every update has been a hit back to back(in olamide's voice)
.
*Thumbs_up*
.
Following closely like twitter
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 10:37pm On Jan 24, 2018
DCTEEJAY008:

OP this masterpeice here is truly above and beyond.
.
Keep it up!
.
Right from the start every update has been a hit back to back(in olamide's voice)
.
*Thumbs_up*
.
Following closely like twitter
Thanks *thumbs up
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Nobody: 10:42pm On Jan 24, 2018
WHIZKIDEFE:
M cooler than you. *winks..
.
I like your signature #fact.
.
I sight you guys,
IamTOBBY,
DCTEEJAY008, collinometricx,
Thunday16 n maxlev1, Chairmen i greet o!
lyrically yo brave_yo clever
lyrically yo wise ejor
lyrically your story is recommended like spectacles for my eyes ejor(lines from lil_kesh lyrically<my verse tho>wink
na me greet you pass bros e nor easy(ask former p_square na) lol
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by collinometricx: 10:43pm On Jan 24, 2018
WHIZKIDEFE: M cooler than you. *winks.. . I like your signature #fact. . I sight you guys, IamTOBB.Y, DCTEEJAY.008, collinome.tricx, Thunday.16 n ma.xlev1, Chairmen i greet o!
saweth
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by collinometricx: 10:44pm On Jan 24, 2018
WHIZKIDEFE: M cooler than you. *winks.. . I like your signature #fact. . I sight you guys, IamTOBB.Y, DCTEEJAY.008, collinome.tricx, Thunday.16 n ma.xlev1, Chairmen i greet o!
saweth

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (59) (Reply)

Bloodline.......part Two[Blood And Diamonds] / The Dog Attendant (T. D. A) [COUNTLESS Part 2]. A story By Darousmart Emmanuel. / How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 88
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.