Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,198 members, 7,818,657 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 09:01 PM

Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi - Literature (17) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi (315955 Views)

Life Of A Rugged Guy +21 / Naija Yahoo Life(get Rich And Die Young, Pidgin EDITION) By Youngzubi / I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (51) (Reply) (Go Down)

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 12:32pm On Aug 02, 2018
youngimporter:
my man I dey I still dey follow the story bumper to bumper but as thread don full with sure guys I say make I dey back seat they observe wetin they happen


ok nice to see you my man,i been dey fin u since nahim i come dey wonder watin do my man

happy to see u again brotherlysmiley
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by tunjilomo(m): 12:47pm On Aug 02, 2018
Youngzubi, dis ya pidgin no b here ooooo. Oya take this gbosa!!!!!!!!!!!!!!!!
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by emperordachris(m): 1:46pm On Aug 02, 2018
e be like say this your sugar malle sure poo nice one my guy
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Jerryolumide(m): 1:52pm On Aug 02, 2018
Ghost mode deactivated
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by MrsEvakinqz(m): 2:14pm On Aug 02, 2018
youngimporter:
my man I dey I still dey follow the story bumper to bumper but as thread don full with sure guys I say make I dey back seat they observe wetin they happen
omoh come front jare na vvvip section I dey with ma people oo (Ritababe, purityval and others) .....


Hope say you carry alomo oo
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pathneluti(m): 3:08pm On Aug 02, 2018
bro abeg if at all say any link like dat dey 4 real life, abeg contact me....

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Ann2012(f): 3:35pm On Aug 02, 2018
pathneluti:
bro abeg if at all say any link like dat dey 4 real life, abeg contact me....

700 million Sobinto don cause kasala grin
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pathneluti(m): 4:08pm On Aug 02, 2018
Ann2012:


700 million Sobinto don cause kasala grin
lol... No body weh nor like money o... Abi u get any link?

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by joeworipre: 4:47pm On Aug 02, 2018
Nice piece here, keep it coming
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 5:05pm On Aug 02, 2018
episode...........21

time don reach my people!!!!! oya @youngimporter ann2012 pradoic nasytnic purity247 pacifust058 Bigsarah ceecane2 Theloser germaphobe saraphina habundanz multikolour eazykolobo malaymoney odafiz Shlkhmuniru Decapo Neofingerz donroxyll sunrisemed07 Dayvdblake Revolva samkpanam Danchoco Therealev Biggybogo7 emperorblog senrino Abdulgafar86 Popoolataiwo sikells astute28 Dameldammie khd95 jozee8 Bemby69 Harlaan007 MrsEvakinqz Lenybee kingin55 Oliver Damibiz swiz123deniguy01 Timk122 tomgab tunjilomo 007Nonny olacarz Gspotlicker kelvinjeremiah dahvido hakeem4 brunxy tojahh chieheywhy Toyosih jixnation muminimutiyat Omokoladele Oscarnoble cooloustyne Estatesinlagos bonkoINC emazy10 Ebony07 zeezeegal KidoiLL badoxil bdauran Harrypolter13 Biggaboi speakout03 obakiaz ayamalexander77Runaway Yinks89 tomgab JOGICE johnsown7 rufdan emperordachris jeggychi paulek4eva stevodot22 ritababe Danyflamez honourable356 Holywizard fabianiweka pathneluti donaldphilipizu rowdymind wizsolzy Oscarnoble psybuk blazebaba iambees preciousbouy PopoolatTiawo momoh7 pgodson7 izaray jerryolumide Tobsonlove tpetos
PLEASE! AND PLEASE I USE THIS MEDIUM TO BEG U GUYS,PLEASE USE JUST 1MINS OF UR TIME AND CLICK ON THIS LINK TO VOTE FOR ME


https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award


PLEASE!!! UR VOTE MATTERS!! SO JUST CLICK AND VOTE YOUNGZUBI FOR AUGUST LITERATURE AWARD!!! IT MEANS A LOT TO MY CAREER!!


https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award

THANK U GUYS ONE LOVE KPOKAAAA!!!!!!!!!



episode ..........21



genesis (1)
----------------
the beginning of manliness
-----------------------------------




sweetheart!!!..........maya angelic voice sound from sentino door as my guy trowey the jombo wey dey him hand, him been dey puff with us



finish am before u go answer her nah..........spata yan to sentino,but the guy don reach him doorpost sef



Chai woman nor fit control my life like this o!........spata yan me


hmm!! no talk like dat o!,u never can tell,as i dey see u sef,nah remote dem go dey use control your sense........i yan



for wia!!,forget dat matter jare.......spata yan


ok nah,Ehen! spata back to business,big mama just called me,she yan say we go dey need more 4 guys wey go join us........i yan


four??......spata yan


yes four,How u take see dat sentino guy,shey him go fit join,Asin him go fit do dat kin business............i yan spata



em! yes nah,onto say all the bros dey yan nah moni matter e go motivate am,by the Tim we go share 1mile give am,ahswear e go convince am die!........spata yan



abi,so nah to call stevo,bobo,erotic and symple,i go halla dem now so dat by tomorrow dem go land.........i yan to spata



oo!! boy i don miss my guys dem,no need to call dem,i go use my lambogini tear road enter warri tomorrow go carry dem come..........spata yan





good nah better idea,wait o shey nah this your benz u dey call lambogini Chai,spata kaki nobi leather o!,but i go still need to holla dem so dat dem go prepare against tomorrow nah..........
but we go need to pack out from hia nah,and i nor know who i go contact wey go fit find better one quick quick........i yan


ah ah! call dat our agent man nah,him go even find am this night sef..........spata yan



nah true o!, Chai how i take forget the man,lemme call him sharpaly,i yan spata as i collect my phone from him


h-o-n-e-yy!!!!........Stella abi watin be her name again,that spata bbw olosho girlfriend call him from inside,the girl never call him finish sef nahim spata trowey the jombo wey dey him hand begin run go inside


where u dey go?.......i ask am as him stand up


she dey call me nah.......he yan


and u won leave our business discussion go meet am......i yan


before nko,see i dey come,make i begin go i nor won delay her call at all at all!!.......spata yan as him waka dey enter inside



ah!! aye mi o!,i talk say nah remote control ya own go be.....i yan to him



gawd punish ya father idiot,u nor go understand sha!.......spata yan as him open door enter house



i dial the agent man number,after some seconds e begin ring


hello oga mi............i yan


omo ibo how u dey............the agent man yan



ah! oga so finally nah omo ibo u choose eh!,ok o! no wahala......i yan



u nobi ibo??......he yan


i be warri guy.......i yan back


warri? warri nobi ibo? watin be the difference,ogbeni u be omo ibo........ he yan



i agree o!,ehen oga agent,......i yan



i dey hear u brother.......he yan



i been dey fin better duplex,Asin the one wey dem don build finish with furnitures inside........i yan



ah! nahim you still dey waste time like this,watin come be my work nah........he yan


abi nahim make i call u nah......i yan



ok like which area u want am,shebi nah within lagos......he yan



yes sir,any developed area but i nor want lekki.........i yan



i get 5 of dem for hand now,but the one wey u go like well well nah the one wey dey festac,the area cool,the house nah better mansion with great architectural design,the own nah American based,but him put am for sale after building it..........oga agent yan


ehn! like how much......i yan



becos say nah u bring 250million.......he yan



i been won price am,i know say the agent won gba me but onto say i get more Dan dat and many more still dey road,nahim i just co-operate


ok get the necessary documents ready i go come make the payments tomorrow......i yan



wow!! oga u mean business o!.......oga agent yan



before nko,i tell u say nah credit i been won waste wey make me call u..........i yan feeling boss




ok sir!,i will gather all the documents sir,i will give u a call by tomorrow morning once everything is ready.......he yan as i answer ok and cut the phone



i stand up from wia i been dey sidon,i do my clothes well as i begin waka enter house,as i won open door nahim spata open am,he waka come outside


ahah! wia u dey go......i ask



she won chop shawama,roasted chicken with red win........spata yan as him unlock his car



all this one nah watin she go chop this night?.........i yan as spata hiss push me comot for door



Chai sorry for u.....i yan as i enter house



hiiii..............stella spata babe halla me as i enter house close door


how far Stella......i yan as i waka pass her for parlour then waka enter my room



omo na to refreshen up o! i yan as i comot clothe enter bathing room go baff


i kukuma relax wella inside the bathing room as the shower water cool all my body


after like 15mins i turn off the shower,carry towel and dry all my body then change my boxer as i bounce enter room back



no need to wear clothe for body,since i dey house

i carry phone as i shuk head enter parlour
o boy come see show wey dey showcase for parlour o!,spata babe just dey twerk abi watin dey call woman wey dey shake only yansh,come closer by wizkid ft drake just dey boom from my LG sound system as she shake off her destiny with her heavy booty


i stand dey look her as i begin nod head omo e dey ryhm as e dey enter!,o boy party don start in tekno voice,i waka go carry wine and glass cup,pour some for my sef then waka go sidon for chair wey dey parlour


oo! jigbi jigbi!! this babe go tweaking school,see professional hia,she just dey scatter my modular with her vibrating ass


but i nor be coward,no! i can't do this to my besty and my gawd i said in dainiel's voice

noo!!! i resist every urge to put spana into action i yan as i she waka come sidon for my leg,i nor fit lie una,nah ontop rising spana she balance as she begin tweak dey punish my ancestors



like play like play i begin hear my sef saying

ohhh !! go babyyy!!! u too saabi jare

go babbyy!!

goo!! babbyy tweak dat ya waist,tweak it fordaddy!!
u saabi pass ann12 jaregrin



i just manage carry her up then carry the glass cup say make i go keep am come back,i must sample her once and for all,today nah today!

omo nah to turn come back o!,nahim dat Satan first son carry heavy nylon bag open door and bounce inside
am back swweeeedddyyy!!!.....Spata yan as him drop the bag,grab him babe waist as dem begin tweak, "

spata ya fatheeeerrrrrrrrr!!!!!!! i yan as i waka enter room gwaamm!! i jam door!
::
click her to vote for me youngzubi for august literature award
just 1minute of your time
https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-awar

7 Likes 2 Shares

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Ann2012(f): 5:37pm On Aug 02, 2018
pathneluti:
lol... No body weh nor like money o... Abi u get any link?

I no get ooo, na Spana and Spata get d link
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 5:38pm On Aug 02, 2018
@ann2012 youngimporter stevodot22 warrifirstborn and others
abeg make una click on this link to vote for youngzubi our guy and man

lets appreciate him and vote for him in the august literature award please click on the this link
https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Ann2012(f): 5:41pm On Aug 02, 2018
pradoic:

@ann2012 youngimporter stevodot22 warrifirstborn and others
abeg make una click on this link to vote for youngzubi our guy and man

lets appreciate him and vote for him in the august literature award please click on the this link
https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award

Oya Youngzubi for August bar cool
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pathneluti(m): 7:37pm On Aug 02, 2018
Ann2012:


I no get ooo, na Spana and Spata get d link
(youngzubi) spana, show me love na
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 7:41pm On Aug 02, 2018
pathneluti:
(youngzubi) spana, show me love na


grin dat one nah for sure, i go intro u just keep watching

abeg also show me love click on dat link go vote for me youngzubi for the awardsmiley

still your guy youngzubi

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by wizsolzy(m): 8:56pm On Aug 02, 2018
Dat spata na one kind guy. He done buy moto but he still dey carry woman come spana place nd he say spana na him gate man.. I just dey remember one of my guy with he bad mouth .. oda zubi carry go.. u be bossu grin cheesy
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 9:12pm On Aug 02, 2018
vote youngzubi for literature award! please click on the link above



Samexdx stephengee12 hadampson dview001 rachealfst alarmednigerian vakjay08 meneski yommy20 prettyrose bibijay123 oyindawealth maltaleeza bakeuhappy supizino queenitee honourable356 debbycreamy dabila olufemiwhit kimkardashian Kimberly west iamloyalty countrygirl ayoshewa donteanz smokeydrinky chisiudeh dupsai sirgoldejike vincad skillful01 captainpower sikells castleberry maryclaire1 modik rhayne kunbeex princessadeola soulminister heemah osch10 Nmaglit forzarush sofiaamrozia misselocon jazmiynne mobecs damselbae igyeseh nanadeeva01 tolezy001 eitsei raintaker slimberry123 segibambo ladysunshine94 khennykhay rchilee dimssy boderline politicalthug Rodriguez12 prisivileth pweetywizzy charytea laraemi emzyme tillaman niwdog jekonmor officialflex bleeze2 cjizzy citygold121 aminatope247 jaesharp emmyn donnad diegonakel ogmeekzy07 hardeybay princesam10 bleeze2 cruzyteekay freshestmanny oluwaemmanuel sleekhoyen sexyolori pinkfeet ayodijex cyber5 succyblinks jupitre cindymorgan shurley22 ayodijex damibiz criis costal alamiendagash jide219 switkera renybenks osmon1996 queendd oroolorun shawdey tlordz toyin223 funnyfun precial419 boldndbeautiful tenniebae mightyfortress rosalieene nawtielizzie yourradiance tzminaj adeculate creeza go4success swankmee marvwhite aka sherlock Holmes
Dominicnuel skeetz gallantemory senatorpope holar1993 clemsworld donkelz beetunez44 myself2 ironlion1 blendmanuel mrsochy patjane seven jasmine2013 dreyman21 lyrink matherson tuba69 heeyhun sistaj komforth sowole007 dztzl johngainsville deadrat gmekx stainless239 queensiju niphmmy subtlemee in4matic ephay mzztega ayomicome kingsamm anaselizzy elvisojugo erudite202 korinnesta ebydarling bossy512 wapapod light4life chommieblaq dinabella surddick Godsmileforever officialbazor
bibi294 Queen golden tenderblaze areros honeydawealth shotunz mariinee kukoyi larride oluwabuqqyyolo gabsi422 pinkberry5 zaheertyler hantonia jagugu88li oscardafuscar heymorse spdazzy omorlehwah itxayce kpagogin missnande chimeluv mrintegrity247 sussybae theabider bigbauer neenie phayth tife101 biggietreasures emmy091 queenjuli barag connkg emmydan hottadiva kinah favouritetega osch10 queen494 civilizedtyger sleepingqueen25 itsjezzy sheycrown dupsai yaronjos heirapparent cruzyteejay jaybee96 mrgudmood amikeem horlorlardaey kemam sexyfire911 kikiwendy neurojosh erock247 teekaycarter moonnstar negudugrace rayvelez xlozer timmyshot gamesound shekinah190 waacut elshberry bammylee002 iamdaquin01 bestie93 crislyn spiceybae holuwaphlexy gr8skillz virtuedagirl lildiamond seunnla cerowo kingsuave medrehab roastedcorn yemsy13865 snowboi360 hormobolanle jeedope hobbyheart mhizfavour juniho77 johncasey1 moyenii chinedubrazil sapy apostolate kendrickmykell slayer2 cindy1000 cbella brohimot royh mhizclair bankiev anneboyo2 lizzyparx lorlahlizzy dotwillis1 omomifamily patotelli thiannah observer3 mexzzy47 nikz marvin902 helenbee mhizterauto kayceerilyn iwakacome twinkle004 centitan kajsa08 babeflenz nickibeauty chillgist iralife tjpromise mancrimes oluwafeolami do4luv cynicgod queendaisy smartgenius10 kingphillip inkdbetty ksslib hidhris gracito smileing trggasg geektrovert matrycx osedagal qasar4life peppirina jey4all boywest1 drachel1993 folake25 lugar14 iheyhun connoisseur selimdeon kasey18 chigold121 erudite202 kayus621 kerr9 geosilye iamlynn lordshola billirayz augustinesilva ceecane2 hardeydun schlastica16 julietbae adfijem aries26 olueaseun15 dreyman21 virtueblazer harkinlowyeh gracyblaze donblzer10 ayokunmi24 mhizsuccess veevean0 amanda24 chinachris chara019 mexzzy47 chemicalreaction herosakin777 emerortj93 elshberry tomzz gotios latbons nerdychukz tijehi chigold121 mzposhberry90 tuhndhay brendy01 danyceo trendytessy hobbyheart lecdope okeyben10 itsandi jtofineme tripplexon biggysmolz oluwasheenah awalat172 steediamond antonineutron classicladyk moseph arabaribiti chiexcel retake89 authorityspeaks bensam2040 sleekhoyeen ultimategeneral officialflex stainlexxx tobymoore go4success kingzero lordpeckxy chinacriss ikechizoba obicoolnino fadahunsilegend seteejax optizzycute teebilion dammypat olori1992 ladybandie sussybae incredible2017 mickeyjaggers40 labelle123 akiewillis bidemmy4real kayjay007 sleemon chitheo smartaphyl joshnes badohemmy oluwakemi65 arinzevictor illicitblood arrestdarrester chuks000 mitchelljnr bishop818 ladyhal1 hilariousthiago aseke1 coolie1 ekopsparoayara ebonyqueen001 kingso23 solomonbrown64 whocarex clint237 lorlahlizzy engracedmay jennymaryjane01 kunleseshan enekwesylvia auric Emerich smartaphy1 dondemex nuelzy charminee epbere21 opeade939 agbenuanna obezeeco seanwilliam mazimee dohyinsolah ladeturner69 marychommy provabz renybenks horladstar blessgj olalekank lilymax vicoch agp19 jchemmy1 5iecreepy ochyglowsglows jadedgrace98 paqman shadow melodydennis yemike nittroboy ahmedbanj phemorison hazardman omnisparrow trebron damon147 jchemy1 fameg helenbee dreofGod tdyke4 gabi98 uchman48 jiikye1 genius43 mizsylviah bimsee jasonex4 obedugo seanatist anthcunny hawlascho kunmisola majole austinsamekpo pratiba phemochee marvin902 magicmeemee jacoik stephmiracle odyx blackel trendymiss johnsown1

vote youngzubi for the literature award scroll up and click on the link jah bless
youngzubi u deserve it my man
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 9:36pm On Aug 02, 2018
abeg my people make una nor vex o!! i don update since afternoon but i was banned instantly due to the mentions

but dem don release the post now scroll go up page 17 to read todays update episode...21




thank u guys i dey feel una like diiieeeee!!!! one love one love i still remain loyal!! peace out!!!!

still your guy youngzubi
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 10:12pm On Aug 02, 2018
pradoic:

@ann2012 youngimporter stevodot22 warrifirstborn and others
abeg make una click on this link to vote for youngzubi our guy and man

lets appreciate him and vote for him in the august literature award please click on the this link
https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award



pradoic:

@ann2012 youngimporter stevodot22 warrifirstborn and others
abeg make una click on this link to vote for youngzubi our guy and man

lets appreciate him and vote for him in the august literature award please click on the this link
https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award



wow!shocked @pradoic naso u like me reach unbelievable

i really really appreciate your love and effort my man

thank u more than very much brotherly

nah u and me go dey incharge of right hand of gawd during judgement daygrin

we go be like hey! siiiiiiii youngimporter this way ann12 like thisss grin grin grin

2 Likes 1 Share

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pasio(m): 10:50pm On Aug 02, 2018
Boss this kind Favour comes with double hustle, you can't drop an episode per day and expect it to be normal, you want our vote, then double the hustle 2 episodes for today no bad at all
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by rowdymind(m): 10:53pm On Aug 02, 2018
Youngzubi We Get Beef, Abi Your Ppl Sey Mk You Nur Ever Mention Me. Infakt I Dan Vex. Kudos Bro You Dae Tear My Kpekus
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 11:00pm On Aug 02, 2018
rowdymind:
Youngzubi We Get Beef, Abi Your Ppl Sey Mk You Nur Ever Mention Me.
Infakt I Dan Vex. Kudos Bro You Dae Tear My Kpekus



i deed my man,i mention for dia nah abi u twicegrin
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 11:02pm On Aug 02, 2018
pasio:
Boss this kind Favour comes with double hustle, you can't drop an episode per day and expect it to be normal, you want our vote, then double the hustle 2 episodes for today no bad at all

grin grin i go double am my man,but for to night Chai i get one kin strong headache eh! i nor fit lie u,e go be 2moro things brotherly
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Ruqayyahmusa(f): 11:07pm On Aug 02, 2018
Luvin ur story. Cnt stop laughin. Youngzubi u three much.
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pathneluti(m): 1:59am On Aug 03, 2018
"goo!! babbyy tweak dat ya waist,tweak it
fordaddy!!
u saabi pass ANN12 jare."....

Wahalaaa.. Babe weh i don dey get plan 4..
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by rowdymind(m): 6:21am On Aug 03, 2018
Oya No Vex I Bin No See Am, Make I Rush Go Vote Fes Hope Soldier Ppl No Dia
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 6:50am On Aug 03, 2018
[/b]
rowdymind:
Oya No Vex I Bin No See Am, Make I Rush Go Vote Fes Hope Soldier Ppl No Dia
[b]
rowdymind:
Oya No Vex I Bin No See Am, Make I Rush Go Vote Fes Hope Soldier Ppl No Dia
rowdymind:
Oya No Vex I Bin No See Am, Make I Rush Go Vote Fes Hope Soldier Ppl No Dia


ok my mansmiley
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by youngimporter: 7:00am On Aug 03, 2018
Youngzubi:








wow!shocked @pradoic naso u like me reach unbelievable

i really really appreciate your love and effort my man

thank u more than very much brotherly

nah u and me go dey incharge of right hand of gawd during judgement daygrin

we go be like hey! siiiiiiii youngimporter this way ann12 like thisss grin grin grin


ha baba me na for the right hand I go dey I no wan drag this right hand with u ooh.
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 7:13am On Aug 03, 2018
youngimporter:



ha baba me na for the right hand I go dey I no wan drag this right hand with u ooh.

abigrin

that ur vote twice o!,and u know say nah disqualification be dat,so just edit the second one,write anything dia but no put my name
thanks my manchi!
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pascalbenz: 7:24am On Aug 03, 2018
AS E Dey Hot Baba Spana You No Even Yarn About Big Mama Daughter Again And Na She Be The Main Link Up
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by olacarz(m): 8:34am On Aug 03, 2018
pascalbenz:
AS E Dey Hot Baba Spana You No Even Yarn About Big Mama Daughter Again And Na She Be The Main Link Up

which link up be that? Na big mama get the connects not her daughter. i go like make spana sample am sha
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by rowdymind(m): 9:49am On Aug 03, 2018
Youngzubi Abeg How Many Times Person Fit Vote In A Month

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (51) (Reply)

1985.... 1987.... 2014--[a Crime Story] / "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi / An Evening With Eva (2013 Triple Award Winner in Crime. Thriller. Action.)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 78
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.