₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,991 members, 8,443,385 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 05:13 PM

Toggle theme

Pastor Exposed After Abducting And Sleeping With Married Woman In Edo - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomancePastor Exposed After Abducting And Sleeping With Married Woman In Edo (2965 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Pastor Exposed After Abducting And Sleeping With Married Woman In Edo by Nobody: 9:45pm On Nov 15, 2018
samysmoothfresh:
i dey tell you bro

and na so most of them get some kind weird names


if their name of church no weird, na the title of their program go get as e be cheesy
e get one church wey i see one time na sharp sharp ministry dem dey call am. Na d ones wey get weird names dey commit d most atrocities. There is another one for here wey dey claim to produce magic dollars and pounds for pp wey dey look for instant miracle wealth. I think the pastor of this particular church lost im wife to childbirth some two sundays ago.
Re: Pastor Exposed After Abducting And Sleeping With Married Woman In Edo by samysmoothfresh: 9:45pm On Nov 15, 2018
lefulefu:
dat one no be new tin again for here.na normal tin to see some pastors dey do dhier church under tree or dem use d small frontage of their housecheesy. Dhier own na to fuk married women wey dey attend d church and to exhort money from im members. U go see a pastor wey first dey use leg dey waka after some months e go start to dey wear expensive suits and go buy a ride. E go tell im members na God's grace dey change im life and dat im members no too dey close to God and dats why dem broke. Na few of the pastors here dey do d ministry with their heart. D rest na jus to fleece their memberscheesy.

Re: Pastor Exposed After Abducting And Sleeping With Married Woman In Edo by samysmoothfresh: 9:49pm On Nov 15, 2018
lefulefu:
e get one church wey i see one time na sharp sharp ministry dem dey call am. Na d ones wey get weird names dey commit d most atrocities. There is another one for here wey dey claim to produce magic dollars and pounds for pp wey dey look for instant miracle wealth. I think the pastor of this particular church lost im wife to childbirth some two sundays ago.
this one just weak me

why the bros no use e power save e wife na


anyways i no too dey blame these pastors sha


na the members wey dey always find miracle i blame
Re: Pastor Exposed After Abducting And Sleeping With Married Woman In Edo by YorubaAssasin: 10:43pm On Nov 15, 2018
AGNESikpuNNU:
They should hang him high
**cough**, **cough** angry

1 2 Reply

Sleeping With Married WomenMan Caught Having Sex With Married Woman In An Uncompleted Building. PhotosCheating Married Woman Exposed After Sending Intimate Pictures To Lover.234

Therapist Said Women Should Allow Men To Cheat goes Viral On IG Wm crucified himWhen Is Likely Her Ovulation Period?What Can You Do To Please A Woman