Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,437 members, 7,808,561 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 01:28 PM

Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) - Literature (15) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) (61744 Views)

Water Strike- A Comedy (18+) / FRESH Toto(adventure Of Prick Master And Miss Young Toto? / Innocent Ilo Wins 2020 Commonwealth Short-story For African Region (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (22) (Reply) (Go Down)

Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 7:00am On May 10, 2019
okafor200:


see come as you carry teeths like madman testicles so,

na thunder go fire that your half bumbum for there so,

na your type dey help people carry their small pikin dem go school every morning,

as you keep bears so like judgement day,

na for here you see come post this your emperor blog like person make carry boil for yansh abi?

Before you carry hunch back like kidnapper,

see come mind yourself ooo,

baba olowo



haaaa alabi don send u go bk to d village nah.
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 1:20am On May 11, 2019
emperorblog21:




haaaa alabi don send u go bk to d village nah.

see come as you do face like who dem remain soup make no sweet so him go fit lick inside from the pot so,

na your type madwoman dey shake yansh catwork for,

as you keep neck like usman dan fodio make hungry won kill so,

i no blame you since internet don too cheap nahim make you fit dey talk anyhow here so,

with your drench hips like person make dey train stuborn cows dem,

as your mouth take wide like madwoman zip,

with that your strange looking name called emperor like person make dey stand sleep,

na people like you dey hang person only sheep rape inside bush,

see come no dear me ooo you this strange uncultured nigga

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 1:26am On May 11, 2019
hidiebere2020(m), ChiefAlex(m), Law2019, Buke26, georgeiyke009, Kavod, fuckerstard, ShileToronto, Sirnuel, Innov8ve1, strictlybabs, Farrm22, Lucifer1419, demarc001, Harcote, slyopez(m), 9gerian, czarmide(m), tbanty1, eazzzy1(m), jekky10(m), Helives, ajsans, Richkid97(m), babythug(f), EniiT, libertyagroltd(m), Follygunners, Maykanu, master2000, driftedx, klassicbiggy(m), SweetGist, nneh1(f), REDDEVILS1(m), olas24u(f) Medunah(f), Vainglory, seyi43(m), opebiboy, XwhY(m), IgandoIkotun(m), olive282(f), 1kBabyShoesNG, mikolam(m), Mkpakala, HumbleWunmi, dhantey324(m), Chingy70(m), kiyosaki1(m), anya2526, hoseaolu, Adabar, peluminho99, chelseaboi(m), Bonasam15, Onliie(m), OladimejiRufai, Defaramade(m), Tastemoney(m), Alkanoicacid(m), TOPCRUISE(m), dorange(m), danose, Queed, Taliban, deept(m), emmabest2000(m), Polchiz(m), Udeme288(m), kayzEkefre(m), benbella, wman(m), Trivalence, chiunlimited(m), Nastydroid(m), superjaks(m), Champella(m), Angrydaveed(m), apostlekeke(m), Chinonye02, crunchyg(m), Kenshi26, zueman8080(m), demo4ril97(m), icebot, nikkygal(f), praxs(m), Shedysworld(m), Jiyke(m), periphetes, CruellaDeVil(f), AyamDani(m), Nofavorss(m), DonX001, Royle2014(m), oladikenie(m), thenewmunir(m), Ynsai(m), jnrcess(m), Pentagon1993(m), hotdealz(m), chloride6, projet, kayzeesoft(m), wandeay, vickertony(m), Femonjay(m), omoowhe, emmanuelzi(m), metroid(m), skyhighweb(m), VCJeks(m), dokie, NEROSKY(m), Yames70(m), mutualrespect(m), olawaleseun(m), jereal(m), Olufemi786(m), donsheva, Megalucky, Goddson(m), djprinciey(m), Andywinnie(f), Ucheosefoh(m), Gozychuks(m), Kenziee, Meta4element(m), sirvvy, Wadosky(m), gratefulme40, cutiedave(m), nmadu1, Jozzy4, amenuveve, Willy7(m), Branduche, kevotek1000(m), khufu, Innov8ve1, ennon92(m), waleyrae(m), eliacheada, viktagorion, dboss12(m), iamokrazy, TalkItAll, wiseone28, Nwaada, frowland(m), Allophoxy, queenpin, millos(f), dipsondu, nneh1(f), donglazy(m), versashee, Lartoph(m), dammydoo(m), sauceEEP(m), Franzee(m)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 1:46am On May 11, 2019
Abeg who be this strange looking guy make dem dey call emperor?

See come you this strange emperorblog so,

na thunder go fire all your remaining teeths make you get there so,

na your type dey sleep ontop people motor roof for night till the next morning,

as you keep bears so like small pikin singlet,

na your type dey run with full speed go work inside rain without to carry umbrella,

as you carry chest like madman face cap,

i know say emperorblog na where madmen dem dey go,
so dem fit apply for international visa to take travel go kenya go continue their madness,

as you keep back like small pikin make get kwashoko,

as you carry teeths like fuckkk and run nigga,
baba never for once pay ashawo money before,
if baba fuckkk finish na to run with full speed excape no pay money,

with that your k leg like sweden their national anthem,

na your type small pikin dem dey gossip for the street,

dem the small pikin go say,
see am, see am,
see that bros make dey smell like rotten rat make don die,

no single scent or aroma dey ever come out from him body,
na to dey smell like fool dey pollute the whole environment nahim be him hobby,

hahaahhahaahahahahahaha
i don laugh tire for here ooo,
chaiii wetin be this?

see come no ever try me baba olowo for your life ooo,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 9:57am On May 11, 2019
Happy weekend to everyone here,
its been a long road but we are here now.

Abeg lets have more fun here,
my next episode will be droping soon

so do watch out!

See come emperorblog abi na wetin be your strange name self,

na thunder go fire your inner yansh there for me,

since when i say make i visit this your so called emperorblog,
i no know how my phone just dey malfuntion ooo,

una sure say one useless stupid virus no dey this mad guy blog so?

I no fit understand my phone again ooo,

see come visit emperorblog at your own risk

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 10:10am On May 11, 2019
okafor200:


see come as you do face like who dem remain soup make no sweet so him go fit lick inside from the pot so,

na your type madwoman dey shake yansh catwork for,

as you keep neck like usman dan fodio make hungry won kill so,

i no blame you since internet don too cheap nahim make you fit dey talk anyhow here so,

with your drench hips like person make dey train stuborn cows dem,

as your mouth take wide like madwoman zip,

with that your strange looking name called emperor like person make dey stand sleep,

na people like you dey hang person only sheep rape inside bush,

see come no dear me ooo you this strange uncultured nigga

baba olowo


lol oga no be me do u nah. abi nah me tell u makw u carry ur salary go play options wey no fit work for u.



alabi and soname don chop baba head he dey look for who him go dupe for d football betting thread.


goan collect ur money from alabi and stop beign foolish
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:20pm On May 11, 2019
Episode 97
(albino the great fool)

hahahahaha
chaii baba olowo don really suffer,

i tell una when we excape from the arm robbery make that bank manager won nearly use bullets shoot all our hot yansh open for so,

na rest we been dey rest inside house dey breath like who just come back from farm,

ahhh wetin happen next we no believe,

naso one red albino make do face like building contractor make never see work do for over 6 years now so rush break our door gbosa!

Oboy see as all of us pick race run enter room go hide,

we no believe say the red albino carry one long gun make be like basuka,

baba pursue us enter room with speed,

chaiii abeg which kind mad albino guy be this one self?

Naso the red albino guy shout,

see come as all of una do face so like who dey suffer from sleeping sickness so,

oya make una bring out that money i see una carry come this house here so?

Chaiii wetin be this?
This mad albino well so?

Naso half kilo tell am,

abeg baba the operation make we just go now no dey successfull,

na even small thing nahim make us run excape if not na die we for dey.

I tell una say the red albino guy shout,

see come no be me una go tell that one ooo,
as all of una carry hair full body like chimpazee make dey celebrate him birthday so,

una won tell me say i no with my eye see una as una carry one big ghana must go bag run enter here so?

Hahahahahaha
laugh no go kill me ooo,
this mad albino guy dey even see road well self?

Naso centino answer am,
abeg baba you must be mistaken ooo,
i no sure any of us carry any bag enter here.

I tell una say centino never talk finish the albino guy use better hot slap scatter all centino teeths gbosa!

Hahahahahahaha
laugh won kill youngzubi
i don die ooo,

naso the red albino shout,

so you mean say i blind abi?
Na thunder go fire all your siblings for there so,

na your type dey sell cooked eggs for bustop so,
as you carry big belle like madman make dey claim great pilantropist,

hahahahahahaha
laugh won kill half kilo
chaiii wetin be this?

Naso the red albino bone face look half kilo,

see come you this half nurtured looking idiot who dey follow you laugh shine teeths here?

Oboy half kilo face change ooo,

naso the red albino shout,

i don dey trace una since from when una even start this una operation,

now i want my own share by fire by force,

hahahahhaha
laugh won kill me ooo,

naso half kilo tell the albino,

abeg person make hold our money na youngzubi ooo,

ahhhhh youngzubi shout,
i don die which time we see anything thief comot from that bank so?

hahahahaha
laugh won kill me here,

naso the red albino turn face youngzubi,

see come you this guy make dem dey call youngzubi so like person make dey sell pure water make no sweet for hold up traffic so,

na thunder go help me arrange that your yansh for you there so if you no bring out that money make you hide so,

na your type dey come outside stand for public baff,

as you keep back so like village hunter make hungry won kill.

hahahahaha
laugh won tear my pant ooo

i tell una say fear won tear all youngzubi pants as the red albino don already point that him wicked looking gun face youngzubi for face,

chaiii wetin be this?
Naso the red albino shout again,

i say youngzubi where the money dey before i scatter all this your brown teeths for you?

hahahahaha
laugh won kill me ooo,

i tell una say youngzubi just dey shake like who choleral dey do for mouth,

before we know we hear one big sound for inside our compound gbosa!

Oboy i tell una say the red albino guy no know when him pick race run fly our window from backyard run dey go house,

the red albino guy fear pass anything for this life.

hahahahaha
laugh won tear my pant ooo,
chaiii wetin be this?

The red albino guy even troway the big gun make him carry make sure say him increase him speed to the highest so him go fit excape run.

Chaiii i tell una say na our guy sokodobo nahim just rush enter compound like mad person ooo,

na the gate sound nahim make that stupid red albino guy even pick race run ooo,

so we go suffer go rob finish,
then person go trace us so him too go fit rob collect everything make we don rob,

ahhhh this red albino guy na great fool,
you no go ever gather mind go rob by yourself?

As you keep yansh so dey excape like person make dey drink cow milk raw,
na your type dey eat beans and garri on sundays,

as you resemble half cast make dey learn danfo conductor work

hahahahaha
laugh won tear my pant ooo,

i tell una say sokodobo rush enter inside dey breath like who dem carry go shrine by force go swear for,

baba shout i hope say nobody die for this operation so?
Because the way i take dey see as bullets dey fly up and down fear me ooo,

naso i answer am,
see come sokodobo as you do face so like all this small pikin cream crackers biscuits so,

as you keep neck like china plate,

na your type dey twerk for public so you fit win indomie for all this small pikin dancing competition dem.

hahahaha

episode 98 coming soon
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 5:45pm On May 11, 2019
emperorblog21:



lol oga no be me do u nah. abi nah me tell u makw u carry ur salary go play options wey no fit work for u.



alabi and soname don chop baba head he dey look for who him go dupe for d football betting thread.


goan collect ur money from alabi and stop beign foolish

see come i dey with my guys now,
when i reach house we go reason all this your mad person talk you dey talk for here so,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 7:18pm On May 11, 2019
okafor200:


see come i dey with my guys now,
when i reach house we go reason all this your mad person talk you dey talk for here so,

baba olowo


afuanu
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by maxxy26: 9:27pm On May 11, 2019
Wastd Product,mumuility of the highness order
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 9:35pm On May 11, 2019
emperrorblog21:



afuanu

see come guy why you too stupid like this abeg?

You just dey type here like person make dem pursue comot from house make never pay house rent,

as your mouth take wide so like the road to champions league final so,

na thunder make get strech marks for body nahim go fire your one eye there fool,

na your type dey give small girls belle deny am say no be you,

as you keep bar head like coaster bus make the driver no too know road still dey drive with speed like bush baby,

with your dry lips like who devil seduce kiss,

as you carry two red eyes dey type here so like egg roll make don spoil,

na your type dey arrange go rape your best friend only babe,

idiot like you,
no go find wetin be the cause of this your problem make dey make you dey waka up and down dey post this your foolishness and stupidness

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 9:46pm On May 11, 2019
maxxy26:
Wastd Product,mumuility of the highness order

hahahahahahaaha
laugh won tear my pant ooo,

see come who be this strange idiot here so?

See your name self maxxy26 like who don craze before,

na your type dey sell umbrellas for under bridge,

as you keep eye like the forbidden fruit,

see person make dey open mouth talk like who no first well,

as you carry hunch back so like aligator lizard,

abeg who ask for your useless opinion for here abeg?

Two fellow fools come here to tackle baba olowo,

na newly designed thunder nahim go fire the middle of una buttholes for there so

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:28pm On May 11, 2019
See come you this two great fools make come here to challange me baba olowo so,

emperrorblog and maxxy26,

at last i don see people make i go yab die for here,

make una go ask wadewaltz wetin later sup,

as una two carry backs like people make dey sell goat meats make don spoil for road,

na una type dey dance cultural dance inside night club when niggas dem dey dance shaku shaku,

as una keep throats like electrician make no know him work so,

expectially you this emperrorblog make keep bar head like shoe maker make dey plan to go theif for night,

idiot like una make dey dream big,
na una type dey help people select beans before dem finnally put am for fire,

na better hungry go kill una there idiots,

abeg all my niggas dem,
my next episode 98 will be tittled
( baba olowo with the two great fools emperrorblog and maxxy26)

we go laugh tire i swear,
all for the fun baba

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:48pm On May 11, 2019
Episode 98
( baba olowo with the two great fools emperrorblog and maxxy26)

hahahahahahaaha
laugh won kill me for here,

i tell una say that red looking foolish albino of a guy make come rob us thinking say we see better money thief from that bank so,

chaiii see as the red albino pick race run no gree look back,

i swear that red albino guy really fear pass anything for this life ooo,

upon say the fool carry better gun come but still yet him leave am for us here pick race run fly fence.

as things come take be for here,
naso me baba olowo bounce waka go outside go buy something,

i no believe one guy make dem dey call emperrorblog just dey waka anyhow no dey even look left or right self,

i tell una say na small thing one madman make dey drive all this big trailer motor for jam the idiot fly comot from road,

hahahahaahahaaha
laugh won kill people for here,

naso people ask am,

see come guy wetin be your problem self?
Why you dey waka for this busy road so like person make don die?

Abi life don tire you?

Hahahahahahahaha
one guy burst laugh,

naso emperrorblog shout,
abeg make una no mind me ooo,
na my life i dey really think of like this ooo,

hmmm the thing shock people naso dem ask am wetin happen na?

Baba start to dey explain,

chaiii this life don really tire me die,
just imagine a whole me working as a gateman upon all my certificate i get for this life,

and the worst part be say my salary a whole month na 2,500 naira,

hahahahahaahahaha
everybody burst laugh

abeg baba you say your salary na 2,500 naira?
Chaiii life go hard for you be that ooo,

hahahahhaha
people still dey laugh am,

naso emperrorblog continue,

i also have a friend that works in a cementary as a mortuary attendant,
his name is maxxy26
and he is been paid 1,500 every month,

the worst part of it is that maxxy26 will always fight his employees every given month before they will even consider and pay him his salary,

hahahahahahaaha
laugh won kill everybody for here,
chaiii wetin be this abeg?

We no believe maxxy26 shout,
abeg all meaningfull nigerians please help us and provide a better jobs for us,

i tell una say laugh won tear my pants,

naso one guy shout,

hmmm you know what can you guys work for where dey are rearing pigs?

I tell una say emperrorblog and maxxy26 no gree even answer the guy self,

chaiii laugh won kill me here.

naso me baba olowo tell dem,
na where dem dey train pigs nahim this two fools won go work?

Dem go dey there dey do sme sme, dem no go know when one sturborn pig go vex bite comot all their yansh,

hahahahahaha
people burst laugh

chaiii wetin be this?

Naso emperrorblog shout,
please nothing is too small to help a brother in need.

We no believe person shout,
see come you this two strange niggas looking for arms,

na thunder go fire una two brains for there so,

na una type una father go dey tell when una small go and read your books,

even when una go dey play him go still run come shout,

i said go and read your books,

sotey una read books sotey all una house full with strange books.

Upon all the whole books make una read from small come shebi na una here now dey find work?

As una keep bears so like mammy water for bar beach,

na una type dey on standing fan to the highest sleep so the thing go fit blow breeze enter una hot yansh for una,

hahahaha
everybody burst laugh,

naso me baba olowo tell people,

na like so one man for my compound dey do those days when we small dey play,

the man go rush come shout,

i said go and read your books,
what are you doing outside here?
Go inside and read your books.

Hahahahaha
everybody burst laugh

the thing vex us die sotey we name the man go and read your books,

hahahahaha
chaiii wetin be this?

And i dey very sure say emperrorblog and maxxy26 na from that kind of house dem go come from,

una go read books sotey una brains go blow off,

abi una think say life na to come read books?

As una two keep eyes so like stock fish,
with una round belle like trumpet madman dey use play for him children dem,

na una type dey suffer from polio sickness make be say to cure am dey very hard,

hahahahaha
everybody burst laugh

naso i continue,

abeg just see una life?
Una read books sotey una two no know when una start all this useless works dey do thinking say na better works be that,

as you this maxxy26 do neck so like person make go dey drive all this small pikin their play play keke run with speed go work,

na your type dey do agent work but na for ontop swarmp you dey live,

as you carry one eye so like devil handbag.

Hahahahahaha
everybody burst laugh

naso i tell emperrorblog,

see come as you do face so like who lick ice cream from there kick bucket die so,

na your type dey send love letter to pastor wifes,

as you keep back so like cashew nut,

with your thin brown neck like juju pot.

Hahahahahahaha
everybody burst laugh

chaiii baba olowo no kill dem ooo,

people still dey laugh

hahahahaahaha
laugh won tear my pants ooo,

episode 99 coming soon
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:04am On May 12, 2019
My next episode 99 will be droping here soon,

more fun and laughter for this place ooo,

some niggas now dey chat me on facebook,

chaiii baba olowo you too funny ooo i don laugh tire sotey my belle don dey pain me ooo,

hahahhahahaahhaaaha

the sweet part be say now me baba olowo don see two excape goats named emperrorblog and maxxy26,
as their two take resemble wetin madman vomit so,
na people like dem dey trek from kano to lagos with bare foots,
na also their type dey drive bicycle with speed for express,

i swear life go tire una two here,
if una like make una go call add more people here to come yab me baba olowo,

i go still dey repeat am to everybody to hear say me baba olowo never for once loose for yab wars before,

i don bounce falling facebook groups where yabs dey flow anyhow,
i show for there yab everybody make dey there,

sotey everywhere silent no body won talk again,

that day i tell una say i follow 33 different people and above yab that day,

i dey yab dem turn by turn,
i still collect my clean victory come outside for there no loose,
both the once make dey laugh theirselfs for there,
sotey person chat me up abeg guy you sabi yab ooo,
you fit teach me how to yab?

Hahahahahahahahaaha

now this two fools get mind come my thread here to talk rubish.

I swear life go tire una for here because na me dem dey call baba olowo the number one online funny yabber,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by maxxy26: 7:56pm On May 12, 2019
See Yeye Abandon Pikin,i Pity Ur Parent,because U Are Useless,sensless,vagabond,go Nd Borrow Some Sense Frm Buhari Fart
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by maxxy26: 8:11pm On May 12, 2019
okafor200:


see come guy why you too stupid like this abeg?

You just dey type here like person make dem pursue comot from house make never pay house rent,

as your mouth take wide so like the road to champions league final so,

na thunder make get strech marks for body nahim go fire your one eye there fool,

na your type dey give small girls belle deny am say no be you,

as you keep bar head like coaster bus make the driver no too know road still dey drive with speed like bush baby,

with your dry lips like who devil seduce kiss,

as you carry two red eyes dey type here so like egg roll make don spoil,

na your type dey arrange go rape your best friend only babe,

idiot like you,
no go find wetin be the cause of this your problem make dey make you dey waka up and down dey post this your foolishness and stupidness

baba olowo
Hahahahahah,see gravity errors,i wonder why ur parent didnt exchange idoit pikin like u to half kilo of rice,
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:37pm On May 12, 2019
maxxy26:
Hahahahahah,see gravity errors,i wonder why ur parent didnt exchange idoit pikin like u to half kilo of rice,

see come maxxy26 as you do face so like the greatest fool of our time so,

na thunder go fire you fire your green teeths there for you,

as you do neck so like tokunbo TV,

na your type dey rent all this cele people their musical band no gree return am,

as you keep yansh so like akaewu(goat hand)

with your wide hips like all this pick pockets thief dem,

see your name self maxxy26 like all those broke ass good for nothing husbands dem

with your big eye like who dem swear for.

Baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:54pm On May 12, 2019
maxxy26:
Hahahahahah,see gravity errors,i wonder why ur parent didnt exchange idoit pikin like u to half kilo of rice,

see come maxxy26 as you keep prick so like mile 2 last bustop,

na your type dey stand for road preach okada go later jam no even bother to say sorry run,

as you keep k leg so like fish hook,
with you enstranged teeths like camel yansh.

Na your type dey go thief alpha small quran pick race run go sell am to anybody make won buy,

as you carry bears so like bush baby last born,

with your dry chest like kangaru their cousin.

Na people like you dey sell market near transformer make the light dey always spark,

as you carry straight back like who dey worship idol.

Na thunder go fire you and all your siblings for there so idiot

Baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:04pm On May 13, 2019
Hmmm I just came back now,
i dey reason if i should compose my next episode and drop here today,

some niggas will be wishing abeg baba olowo which time you go drop your next episode na?

As you do neck like monitoring lizard so abeg do fast post am na make we laugh small

see come emperrorblog and maxxy26 why no response again,

na fear cause am abi wetin self?

As una carry teeths like mad man rain boots,
na una type dey hang all this muslim people their pikin fuckkk inside bush,

as una carry waist like quantum physics.

Na people like una dey sell wicked crabs make still dey alive make never die to people dem,

with una bend yansh like all those cotonou their president make too much playing of lotto won kill.

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 9:41pm On May 13, 2019
Episode 99
(remember me in the days of your youths)

hahahaha
everybody burst laugh for here like mad people,

come o,
why all this laughs and shinning of teeths for here so?

naso me baba olowo shout,
abeg all my niggas dem please do remember me in the days of your youths,

na my episode 99 be this so am closing in on my next episode,
its is well and i pray you all find a better sweet and more funny yabbing story like this my baba olowo d long prick,

naso i tell people one babe chat me on facebook,
please baba olowo can you be posting this your funny episodes everyday here in my inbox i really love your stories,

naso i reply her,
please miss i no really get that strenght do visit my blog to read more,

as things come take be for here,
naso me baba olowo vex bounce go back house,

as i reach naso i tell dem my gang members dem,

lets not give up guys,
we need to make this through.

Like this now i get one better supermarket make we go fit rob presently now,
i tell una say i no even sight one single security men for there self,

oboy i never talk finish half kilo don rush carry gun say oya make we dey go there now,

hahahahaha
chaiii this half kilo of guy well so?

Naso i tell half kilo,
see come as you do neck like drunken master so,

na your type dey help people kill their christmas fowl thief almost half of the fowl go hide chop.

As you do belle so like village head master make no get secondary school certificate,

hahahaha
we no believe na only sokodobo burst laugh,
chaiii wetin be this?

Naso i shout,
abeg half kilo this time you must step down abeg,

this operation is mine to control afterall na you lead us go rob bank make we for nearly die for there,

abeg this time arround am the boss here.
Na me dem dey call BABA OLOWO d long prick abeg all my fans dem please do remember me in the days of your youths.

Naso all the gang members dem agree say na me go lead dem this time for the operation,

sharp sharp we bounce fall out dey head go the supermarket.

As we reach we surprise to see 35 different people make wear boys scouts uniform stand for outside dey secure the place.

Naso centino shout,
see come baba olowo i think say na you talk say no single security men dey for this supermarket so?

Who come be all this once for here abeg?

Naso i answer am,
ahhhh i don die
wetin come happen na?
Abi person give dem information say we dey come?
Like this now i swear say na sokodobo i dey really suspect to tell this supermarket people dem.

Naso we stand there confuse no just know wetin happen?

We no believe one guy make dey kiri sell gala run from far come with speed,

ahhh fear won kill all my yansh.
I swear na small thing for make me pick better race run abandon my gang members dem,

hahahahaha
chaiii wetin be this?

Naso the gala guy run near me give me better hug and kisses,

ahhh i cant believe it,
this is really our great baba olowo the online funny nigga,

today is indeed my luckiest day,
naso the gala guy hug me again.

Before we know 82 different people don rush me won follow me take selfie dey shine teeths.

Dem dey shout,
baba olowo we love you!!

Ahhh i don die,
na in the middle of this our operation nahim all this once dey disturb us so like this?

I tell una say youngzubi vex open better gun shots for air,
gbosa!!

Oboy the whole crowd dem pick race,
the thing confuse dem the boys scouts sotey all of dem follow people pick better race run,

hahahahaha
laugh won kill one old man make dey nearby,
chaiii wetin be this?

I tell una say the whole environment dry no single person we see again.

Naso we bounce fall in the supermarket with speed,

as we enter wetin we see first na,
you are welcome to emperror supermarket.

Ahh the thing surprise us say we see that guy make dem dey call emperrorblog, baba sidon for one side hold one long stick there as their gateman,

emperrorblog bone face dey complain,
ahhh life don really tire me for this work i swear down

hahahahaha
laugh won tear my pants

naso i vex shoot better gun shots for air gbosa!!

Oboy emperrorblog dive the supermarket window glass beak am run excape,

baba run no look back with him gateman uniform him wear so like mad person.

hahahahaha
laugh won kill people
which kind useless emperrorblog of a guy be this one self?

As you dey run so like chicken make won go do evangelism so,
na thunder go fire all your teeths there for you idiot.

hahahahaha
people laugh won kill theirselfs

naso i forget the fool,

oboy i tell una say the cashier for the supermarket really fine die,

ahhh this babe set die
before i go reason one or two.

Centino don already grab the cashier fall for ground dey rape,

ahhh wetin be this?
See come Centino na thunder go fire that your long prick for there so make no won gree stay one place,

na to dey rape young girls be your hobby,
as you carry long mouth so like all this zimbabwe idiots

hahahaha
laugh won tear my pants,

abeg who go act as the cashier now make centino don already rape her?

episode 100 coming soon
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:18pm On May 13, 2019
Episode 100
(THE FINAL of baba olowo d long prick season 1)

abeg all my fans dem its officially over,
i don hang boot ooo

hahahahahaha
chaiii wetin be this?

As things come take be for here,
chaiii see as centino don already grab the fine looking sweet cashier fall for ground dey rape,

ahhh wetin be this?

The cashier dey shout,
please stop you are hurting me please,

oboy i tell una say centino still dey bang the cashier no looking back,

sotey centino tell the cashier you know what after this our robbery operation i promise to give you half of all my shares from this,

hahahaha
laugh won kill half kilo

chaiii wetin be this?

I tell una say half kilo prick stand once,
baba no know when him dive push centino with speed troway comot,
grab the cashier self dey bang.

Chaiii which kind sexually aroused idiots be all this once self?

I tell una say half kilo thing no too long but the thing fat die,
abeg no tear this babe private part for us ooo,

abeg na rape we come rape this cashier here so abi na robbery we come do so?

Oboy i tell una say as i stand there so all my long prick don stand at attention,

chaiii wetin be this?
Oboy na to bang craze comot from this fine looking cashier be that ooo,

naso i vex push half kilo comot from the cashier,

ahhh the cashier shout,
please am really tired oooo
let go of me please i beg you,

chaiii na my turn be this so there is nothing like that,

oboy the way i take rush grab the fine cashier lady fear people ooo,

ahhh people shout,
baba olowo with this your long prick so you go kill this babe ooo,

chaiii the thing just dey sweet me die,
ahhh we must die here

oboy others dey bang the cashier for 10 minutes i tell una say my own don dey reach one hour i never still stop,

sotey sokodobo dey vex,
see come baba olowo as you take do face so like uber driver, abeg do fast make i enter my turn abeg,

ahhh my thing don stand i no fit bear am again ooo,

hahahahhaha
laugh won tear my pants

i bang the cashier sotey she grab me for neck shout please give me more.

Oboy my thing don stand die, to release self na problem.

this cashier sweet ooo,
i bang the cashier sotey i give her my complimentary card abeg anytime you need me just give me a call,

hahahahaha
baba olowo don really mad ooo,

as things come take be for here,
we no believe we hear shout from outside the supermarket,

you all are under arrest we are the nigerian police.

Oboy see take off,
all my gang members dem leave me tear race run

naso i leave the cashier stand up draw only my boxers go up pick race run.

I tell una say i run forget to wear my trouser,

hahahahaha
people won laugh kill theirselfs
chaiii wetin be this?

Oboy the police dem pursue all of us enter the same street make emperrorblog of a guy run enter go hide,

the last time i say make i look back face front again run,

i no believe i see the police thier oga don grab that cashier self dey rape her,

chaiii see all this konjified idiots una no go tell us say fuckkk self dey hungry una,

as una keep yansh so like waisted bullets

hahahahaha
laugh won tear my pants

wetin surprise me pass for here be say upon say i wear only boxers dey excape with speed dey run so,

one useless stupid police man just concentrate just dey pursue only me for back with speed any where i run go.

Hahahahaha
laugh won kill people

i tell una say the police man run pass sokodobo leave am still dey pursue me for back,

again the police man run pass centino make dey run like who carry shit for yansh still dey pursue me for back,

the thing confuse me baba olowo naso i shout.

See come you this stingy self made police man make resemble who dey do plumber work before so,

na only me you dey pursue for here to catch?

As you keep bar head so like all this china people their wheel barrow.

Hahahahaha
everybody burst laugh
come o, why be say na only baba olowo this idiot police man concentrate die to catch by fire by force so?

We no believe the police man shout,

see come baba olowo as you do back so like all this cotonuo their bridge make no even fine self,

na your type dey help old people dem cross express road,

as you do yansh dey excape so like one sweet babe for my compound so.

Hahahaha
people laugh won kill theirselfs,

the policeman shout again,

ahhh na only you baba olowo i need to catch rape,

chaiii this your yansh go sweet to fuckkk ooo,

as you no wear trouser so see as you seduce me die to bang,

chaiii nothing no go make me fire this your yansh bad bad for you here so.

Hahahahaha
everybody burst laugh
baba olowo na me send you make you no wear trouser dey run?

And you know say all this police men na konji won just finish their lifes na to dey find who dem go rape.

I tell una say my speed increase ooo,

abeg who go help me from the hands of this kojified police man ooo?

All my fans dem its officially over and am done with this,

na only by Gods grace i fit continue the season 2 of this funny story

season 2 coming soon live on Hd,
we go laugh tire
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 12:33am On May 14, 2019
Its officially over all my fans dem,
me baba olowo don hang boot ooo,
i no do again ooo

my season 2 of baba olowo d long prick will be filled with suspense,drama,rapes,yabbings,laughters,runnings,criminals,babes,madmen,funicators and all shits,

please laugh at your own risk

my first episode in season 2 will be tittled (keep dreaming at your own risk)

hahahahahahaahaha
laugh won kill me for here

abeg all my fans dem please keep on dreaming at your own risk,
una fit dream reach next year self

like this now baba olowo funny stories is officially over and there is no season 2,

abeg just imagine my season 2 first tittle name self (keep dreaming at your own risk)

to tell una say am done its over i no post again ooo,
i know say even moderators dem go even miss this my funny story dem,

hahahhahahahahahaha
laugh won tear my pants ooo,

you know what just dream about the suspense and the frills of how the episode would have been composed by me,

we for don laugh tire had it been am still doing this,
but sorry my niggas am done i no do again,
abeg na crime to hang boot?
But the thing dey surprise me say much people really love this my story dem and dem no want me to stop,

as for copyrights dem you are free to copy this my story of baba olowo d long and paste in website you want all you need do is just make sure say you let your readers dem know say you are not the owner thats all,

but if you dey claim baba olowo d long prick and i go get information about you,

hmmm just know say your own don finish be that,

just ready to follow me trow yabs for a whole one week straight no stoping,

because the way i go take come expose you go fear people,
make i first yab you here first so you go first know who you dey deal with

see come all this copyrights men dem make do teeths like cattle rearers so,

na una type dey help people carry their loads cross express road collect 50 naira put for pocket,

as una keep yansh so like camera man make dey video porn movies,

with una two dry hands make una dey use do copyrights like new binatone fan,

una do prick like indian hemp,

hahahahahahahahaahaha
laugh won tear my belle ooo

see come beware of baba olowo

abeg afterall if you won know me baba olowo d long prick na through all this my yabs dem,

i never for once loose for yab wars before both for here and also for the whole facebook as a whole

i never see who fit stand challenge me for 2 hours straight talkless of a whole one week for yabs,

anyways take heart guys na me start am so na me go finish am,

the next una go dey see me do na short funny stuffs like,

click here and see what your screens will show you after 2 seconds,

abeg all this things even funny self?
Is it not better i still continue this my baba olowo d long prick stories?
Where all men go come laugh to pass time shine teeths

abeg also i won do open confession to all my niggas here make me baba olowo don insult and yab,

men like wadewaltz,centino,sokodobo,half kilo,seun make get nairaland,optimis prime, sekpe timothy, youngzubi, pradioc, rude king, iambees, d blacc, laxbizzy, emperrorblog, maxxy26, johnson ayanwu, eskelenje, etc

abeg if i no call your name please am sorry also,
please do pray for me to the lord our God

if una fit judge my sins una go know say i suppose dey hellfire like this ooo

because the numbers of people make i don yab online for this life fit don pass 25,000 different people including facebook,

hmmm
abeg all for the fun baba
i no really mean am ooo

the only way i go fit continue this my funny story again go be if i don get new partner on this,

chaiii baba olowo abeg you too funny,

its been a long road but we are here now
take care niggas

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:43am On May 14, 2019
Its starboy on the beat

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by maxxy26: 9:44pm On May 14, 2019
So Far,so Good,thumb Up Baba Olowo Long Prick,Nice Stnry
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:29pm On May 15, 2019
maxxy26:
So Far,so Good,thumb Up Baba Olowo Long Prick,Nice Stnry
grin abeg my long prick needs to rest for a while my nigga

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:33pm On May 15, 2019
Chaiii abeg wetin be this?
Laugh at your own risk.

As i dey my house dey enjoy better sweet rest,
dey eat my bread and milk.
ahhh life after retirement to dey post here na sweet thing ooo,

i no believe person send me message for facebook.

See come baba olowo as you hang boot so like who no first well so,
na thunder go fire you and all your younger siblings for there so,

na your type dey help people register to go do runs for jamb exam, na still fail all of them go still fail none of dem go even see half of cut off mark self.

Hahahahaha

the thing surprise me but i no even answer the idiot.
I read am finish troway face still dey eat my bread and milk,

Naso the guy send me message again,

come o,
you this fool you dey online na? abi na myself i dey talk to so?

The guy shout,
no be active say you dey online i dey see here so?

I tell una say i no still answer the fool.

The guy send me message again,
wetin you dey eat now for there so?

Naso i answer am,
na bread and milk i dey enjoy like this o

ahhh the guy shout,
see come baba olowo as you dey eat this useless strange food so like camel make dey lick all this small pikin lolly pop sweet so,

as the camel take dey chew mouth small small so like one of your village uncle dem so.

Na thunder go fire you fire that your bread and milk there so.
Bread and only milk na food?
Abeg you be alien?
I for say why you white like antelop make dey see him period

As you keep back so like all this dvd for indian films dem.

Hahahahahhaha
chaiii wetin be this?

Naso the guy tell me,

see come baba olowo na because of you nahim make i loose my very good job so.

I go work forgetting say i dey work start to dey read your story laugh like madman forget work make i suppose do for the whole day,
naso dem use take sack me comot

now i come dey read for here say you don hang boot retire.

See come na thunder go fire you and your boots there make you hang so,

na your type dey advice people to continue on polygamus marriage,
as you keep eye so like orange make no too sweet idiot.

Hahahahaha
i tell una say i no still answer the fool,

naso the guy shout,
i know say the only thing for this life make go fit bring you back from retirement go be to yab you die for here,

so you go fit vex reply me back from there you no go know when you compose one funny episode about me take post am online for everybody to see,

before you go know you don drop for us like 3 to 5 episodes again join am be that.

Because i really know say you cant do without yabbing person make dey always challenge you online,

as you do face so like toothpick,
na people like you dey stand for public baff,

as you thin so like one kenya pikin make never too mature like that,

hahahahahaha
laugh won tear my pant ooo

naso the guy continue,
everytime you go dey talk for your story ahhh we no believe!

If we no believe na your green ugly yansh we go believe?

hahahahahaha
i don die ooo,

before we know baba send me one useless ugly looking football boots picture make don tear for the under
say make i wear continue to dey post my funny stories dem again,

naso i answer the guy
na me dem dey call baba olowo the number one online funny nigga,
but am sorry my nigga am done,
its over please take heart,

oboy naso the guy shout,
chaiii i don suffer so na me you dey speak english for you this drenched looking baba olowo?

I tell una say before the guy go talk again i don go block the fool

hahahahaha
my belle ooo

the next thing make i see na person send me friend request for facebook,

as i say make i read the person profile and picture i no believe na still this guy make i block so be that

na the guy second facebook account him use take send me the friend request,

i tell una say baba write for him profile,
i know say you this stupid baba olowo go read this thing,

as you keep face so like who dey do bakery work before so,
na your type comon ghana here dey deny entry visa

as you resemble who dey cook beans for hot weather

hahahahaha
i don laugh tire for here so

abeg all my fans dem,
make i accept this idiot of a guy friend request abi make i just ignore am enjoy my peacefull retirement?

Baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:02pm On May 15, 2019
See come all this people i just mention for here so,

as una keep face so like my sweet slogan i dey always talk for my story dem, its been a long road but we are here now,

as una carry bar head like rat medicine

na people like una dey always go bar beach go dey piss inside the water,
and una know say people dey always complain say the water dey always dey salty.

na people like una dey dress well for night go rape madwoman

as una keep chest so like the small money my bros dey always give me for my upkeep.

Na una type dey arrange go thief old man fowl one leg go cook for house chop,

as una do eye so like cut and sow jeans

hahahahahahaha
abeg all for the fun baba

abeg anybody here make also strong for the yabs dem fit drop yabs here too ooo

no be person make him hand never too strong to yab go come here now come disgrace himself,

see come no make me baba olowo yab you ooo,
as you do neck so like night winch

abeg any voluntary person fit reply ooo,

una won tell me say as people many dey read for this place so nobody fit gather small mind yab me baba olowo?

Ok i promise not to yab una back,
but just to dey shine teeths here dey laugh

hahahahahahaaha
my belle ooo,

lets start the yab war here
this na for niggas make also sabi to dey drop yabs dem,

please note
abeg yab at your own risk ooo

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 2:28pm On May 17, 2019
Please pray for me to the lord our God

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by maxxy26: 3:15pm On May 17, 2019
Whats Ur Facebook Username?
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 6:15pm On May 17, 2019
maxxy26:
Whats Ur Facebook Username?

just input this name below in your facebook search you will see me wearing a red shirt, do send me a friend request lets chat

stanley.okafor.5015

do copy and paste it there to find me

baba olowo

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (22) (Reply)

Rhoda / African Nerd / Out Of The Blue

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 180
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.