Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,453 members, 7,850,583 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 04:49 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / closed (1387 Views)
How Do I Collect My Money From This Pastor / Do I Collect Back The Gifts I Gave Her And Walk Away? / How I Save Money — I'm Broke [PICTURES] (2) (3) (4)
closed by Timekeeper: 4:53am On Jun 03, 2019 |
Closed |
Re: closed by Nobody: 5:14am On Jun 03, 2019 |
4:30 you created a thread about taking a girl to your friend's place and he wanted to have his turn https://www.nairaland.com/5222528/allow-friend-sleep-girlfriend 4:53 this Oga wan use money rent hotel lash him babe. You say wetin? If I hear peeem!! Better face your book. Who know if na that punna dey give you bad luck 4 Likes |
Re: closed by daddio(m): 5:28am On Jun 03, 2019 |
If na true una dey yearn, oya let's go there, I go beat ya money commot for im body. But if na lie as the person wey dey on top dey smell am GUY, NA ON TOP YA BRAIN DIS KONDO GO TEAR O. 1 Like
|
Re: closed by Apus: 6:08am On Jun 03, 2019 |
Person dey owe u money come put you for Is-coming and u no wan spoil your friendship. Siddon there hunger never flog u tire. Ur brain no tell u say na only u dey d friendship? Or d guy don help u with money matter before?? 3 Likes |
Re: closed by Nobody: 6:23am On Jun 03, 2019 |
No be today money done dey spoil friendship, if he was really your friend, he won't spend your money and keep posting you upanadan. Crush the yeye friendship. 1 Like |
Re: closed by tohyorsih(f): 6:24am On Jun 03, 2019 |
Shibaraba: 1 Like
|
Re: closed by adewumiopeyemi(m): 6:41am On Jun 03, 2019 |
Shibaraba: 1 Like
|
Re: closed by Deepfeel(m): 7:05am On Jun 03, 2019 |
Lol if you like be thinking of loosing friendship on an empty stomach, follow 50 cent on Instagram see how his calling out those who owe him money every day, some of them the money they owe him is as small as 3k nigga be calling them out like I need my money by Monday 1 Like |
Re: closed by Acidosis(m): 7:51am On Jun 03, 2019 |
Your "friend" is a fraudster. Show him the link to this thread with a threat to upload his photos and details. Do that and get your money in 40 minutes. 4 Likes |
Re: closed by Headlesschicken(m): 7:54am On Jun 03, 2019 |
E be like say dix guy wan chop slap this early morning... 1 Like |
Re: closed by anthonyuncle(m): 7:55am On Jun 03, 2019 |
Shibaraba: guy u wicked I swear, u worse pass village people... abeg no make me laff like dz next time 1 Like |
Re: closed by Timekeeper: 12:18pm On Jun 03, 2019 |
Shibaraba: This wasn't real jare... I was just imagining the scenario of sex own... Not that it happened to me |
Re: closed by Timekeeper: 12:19pm On Jun 03, 2019 |
Apus: No he never help me with money matter before |
Re: closed by Timekeeper: 12:24pm On Jun 03, 2019 |
Shibaraba: Bros e no funny jare... U think say na joke I dey joke ni The money matter na real but the girlfriend own na just imaginations caused by brokenness... Honestly the girlfriend own was a just a thought.. Not real |
Re: closed by Timekeeper: 12:41pm On Jun 03, 2019 |
Shibaraba: Bro take it easy.. Na just imagination |
Re: closed by Timekeeper: 12:41pm On Jun 03, 2019 |
tohyorsih: Is it so funny that u r opening teeth down |
Re: closed by Nobody: 12:54pm On Jun 03, 2019 |
Timekeeper: Timekeeper:Will you wake up?! You really need to re-evaluate your definition of friendship. |
Re: closed by anonymuz(m): 12:55pm On Jun 03, 2019 |
Timekeeper:oga go collect your money, if na your true friend he will understand your predicament and not hold your money |
Re: closed by Timekeeper: 1:33pm On Jun 03, 2019 |
anonymuz: How, I dey school now for North.. Na lag him dey. Anytime I tell am, he go say soon |
Re: closed by Timekeeper: 1:33pm On Jun 03, 2019 |
theButterfly:I dey school. Now for North and na lag him dey.. How I wan do am.. I'm desperately broke mehn |
Re: closed by Phenomenal16(f): 1:35pm On Jun 03, 2019 |
Deepfeel:..........true talk |
Re: closed by Deepfeel(m): 1:37pm On Jun 03, 2019 |
Phenomenal16:Hi baby, how are you today, my nairaland crush |
Re: closed by Phenomenal16(f): 1:40pm On Jun 03, 2019 |
Deepfeel:....I dey....how u nah? |
Re: closed by Deepfeel(m): 1:43pm On Jun 03, 2019 |
Phenomenal16:Am good |
Re: closed by Phenomenal16(f): 1:45pm On Jun 03, 2019 |
Deepfeel:...kisses that's how we roll |
Re: closed by Deepfeel(m): 1:51pm On Jun 03, 2019 |
Phenomenal16:Fantasizing already, thanks babe |
Re: closed by anonymuz(m): 4:21pm On Jun 03, 2019 |
Timekeeper:keep disturbing him and tell him its very urgent. |
(1) (Reply)
Most Men Dont Want To Settle They Just Want To Bleep As Many Girls As Possible / Venezuelans Too Poor To Have intimacy As Economic Crisis Leaves Them To Afford..... / Top 10 Questions To Ask A Girl And Keep Her Busy All Day Long With You
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |