₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,193 members, 8,425,409 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 01:23 PM

Toggle theme

closed - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceclosed (1602 Views)

1 Reply (Go Down)

closed by Timekeeper(op):
Closed
Re: closed by Nobody: 5:14am On Jun 03, 2019
4:30 you created a thread about taking a girl to your friend's place and he wanted to have his turn

https://www.nairaland.com/5222528/allow-friend-sleep-girlfriend

4:53 this
Oga wan use money rent hotel lash him babe.

You say wetin?
If I hear peeem!!
Better face your book. Who know if na that punna dey give you bad luck
Re: closed by daddio(m): 5:28am On Jun 03, 2019
If na true una dey yearn, oya let's go there, I go beat ya money commot for im body. But if na lie as the person wey dey on top dey smell am GUY, NA ON TOP YA BRAIN DIS KONDO GO TEAR O.

Re: closed by Apus: 6:08am On Jun 03, 2019
Person dey owe u money come put you for Is-coming and u no wan spoil your friendship. Siddon there hunger never flog u tire. Ur brain no tell u say na only u dey d friendship? Or d guy don help u with money matter before??
Re: closed by Nobody: 6:23am On Jun 03, 2019
No be today money done dey spoil friendship, if he was really your friend, he won't spend your money and keep posting you upanadan.

Crush the yeye friendship.
Re: closed by tohyorsih(f): 6:24am On Jun 03, 2019
Shibaraba:
4:30 you created a thread about taking a girl to your friend's place and he wanted to have his turn

https://www.nairaland.com/5222528/allow-friend-sleep-girlfriend

4:53 this
Oga wan use money rent hotel lash him babe.

You say wetin?
If I hear peeem!!
Better face your book. Who know if na that punna dey give you bad luck
grin grin grin grin

Re: closed by adewumiopeyemi(m): 6:41am On Jun 03, 2019
grin cheesy
Shibaraba:
4:30 you created a thread about taking a girl to your friend's place and he wanted to have his turn

https://www.nairaland.com/5222528/allow-friend-sleep-girlfriend

4:53 this
Oga wan use money rent hotel lash him babe.

You say wetin?
If I hear peeem!!
Better face your book. Who know if na that punna dey give you bad luck

Re: closed by Deepfeel(m): 7:05am On Jun 03, 2019
Lol if you like be thinking of loosing friendship on an empty stomach, follow 50 cent on Instagram see how his calling out those who owe him money every day, some of them the money they owe him is as small as 3k nigga be calling them out like I need my money by Monday grin
Re: closed by Acidosis(m):
Your "friend" is a fraudster. Show him the link to this thread with a threat to upload his photos and details. Do that and get your money in 40 minutes.
Re: closed by Headlesschicken(m): 7:54am On Jun 03, 2019
undecided E be like say dix guy wan chop slap this early morning...
Re: closed by anthonyuncle(m): 7:55am On Jun 03, 2019
Shibaraba:
4:30 you created a thread about taking a girl to your friend's place and he wanted to have his turn

https://www.nairaland.com/5222528/allow-friend-sleep-girlfriend

4:53 this
Oga wan use money rent hotel lash him babe.

You say wetin?
If I hear peeem!!
Better face your book. Who know if na that punna dey give you bad luck
guy u wicked I swear,

u worse pass village people...
abeg no make me laff like dz next time
Re: closed by Timekeeper(op): 12:18pm On Jun 03, 2019
Shibaraba:
4:30 you created a thread about taking a girl to your friend's place and he wanted to have his turn

https://www.nairaland.com/5222528/allow-friend-sleep-girlfriend

4:53 this
Oga wan use money rent hotel lash him babe.

You say wetin?
If I hear peeem!!
Better face your book. Who know if na that punna dey give you bad luck
This wasn't real jare... I was just imagining the scenario of sex own... Not that it happened to me
Re: closed by Timekeeper(op): 12:19pm On Jun 03, 2019
Apus:
Person dey owe u money come put you for Is-coming and u no wan spoil your friendship. Siddon there hunger never flog u tire. Ur brain no tell u say na only u dey d friendship? Or d guy don help u with money matter before??
No he never help me with money matter before
Re: closed by Timekeeper(op): 12:24pm On Jun 03, 2019
Shibaraba:
4:30 you created a thread about taking a girl to your friend's place and he wanted to have his turn

https://www.nairaland.com/5222528/allow-friend-sleep-girlfriend

4:53 this
Oga wan use money rent hotel lash him babe.

You say wetin?
If I hear peeem!!
Better face your book. Who know if na that punna dey give you bad luck
Bros e no funny jare... U think say na joke I dey joke ni

The money matter na real but the girlfriend own na just imaginations caused by brokenness...

Honestly the girlfriend own was a just a thought.. Not real
Re: closed by Timekeeper(op): 12:41pm On Jun 03, 2019

Bro take it easy.. Na just imagination
Re: closed by Timekeeper(op): 12:41pm On Jun 03, 2019
tohyorsih:
grin grin grin grin
Is it so funny that u r opening teeth down
Re: closed by Nobody:
Timekeeper:
I can't let money spoil our frndship. From December till now, my 8k never come out
Timekeeper:
Pls how do I get my 8k without severing the ties our relationship? Even if na 5k he get now, I go collect coz I'm so broke and desperate..
Will you wake up?! You really need to re-evaluate your definition of friendship.
Re: closed by anonymuz(m): 12:55pm On Jun 03, 2019
Timekeeper:
Bros e no funny jare... U think say na joke I dey joke ni

The money matter na real but the girlfriend own na just imaginations caused by brokenness...

Honestly the girlfriend own was a just a thought.. Not real
oga go collect your money, if na your true friend he will understand your predicament and not hold your money
Re: closed by Timekeeper(op): 1:33pm On Jun 03, 2019
anonymuz:

How, I dey school now for North.. Na lag him dey. Anytime I tell am, he go say soon
Re: closed by Timekeeper(op): 1:33pm On Jun 03, 2019
theButterfly:
Will you wake up?! You really need to re-evaluate your definition of friendship.
I dey school. Now for North and na lag him dey.. How I wan do am.. I'm desperately broke mehn
Re: closed by Phenomenal16(f): 1:35pm On Jun 03, 2019
Deepfeel:
Lol if you like be thinking of loosing friendship on an empty stomach, follow 50 cent on Instagram see how his calling out those who owe him money every day, some of them the money they owe him is as small as 3k nigga be calling them out like I need my money by Monday grin
..........true talk
Re: closed by Deepfeel(m): 1:37pm On Jun 03, 2019
Phenomenal16:
..........true talk
Hi baby, how are you today, my nairaland crush grin
Re: closed by Phenomenal16(f): 1:40pm On Jun 03, 2019
Deepfeel:
Hi baby, how are you today, my nairaland crush grin
....I dey....how u nah?
Re: closed by Deepfeel(m): 1:43pm On Jun 03, 2019
Phenomenal16:
....I dey....how u nah?
Am good kiss
Re: closed by Phenomenal16(f): 1:45pm On Jun 03, 2019
Deepfeel:
Am good kiss
...kisses that's how we roll
Re: closed by Deepfeel(m): 1:51pm On Jun 03, 2019
Phenomenal16:
...kisses that's how we roll
Fantasizing already, thanks babe wink
Re: closed by anonymuz(m): 4:21pm On Jun 03, 2019
Timekeeper:
How, I dey school now for North.. Na lag him dey. Anytime I tell am, he go say soon
keep disturbing him and tell him its very urgent.
1 Reply

How Do I Collect My Money From This PastorDo I Collect Back The Gifts I Gave Her And Walk Away?How I Save Money — I'm Broke [PICTURES]234

Dndbbz500 Gram For Free Worth 1000&Pls Can Gbogbonishe Prevent Pregnancy?