Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 325 pages)
Beads no bad cos it's a private tin I like Dem cos it's make d waist sexy But leg chain is a signal for promiscuous act but some babe no no say as Dem don want leg chain dem.don join ..80 percent of olosho wear it The way I see a gal with leg chain I see her as a olosho simple AnanseK: Phenomenal16:So wat Sunday is like everyday maybe ur brainwashed religion made u believe Sunday is a holy day I laugh notin holy in any of this religious days abeg after all sun day is a day to worship the sun God and ur religion got it from there and force it on u |
Wetin be dis na news nonsense |
Make Dem burn d building na na we want no be to de run around d. Building |
Money miss road She go take am. Carey anoda man go bang for ur front |
princeking2:Na was can't u reason anything other Dan mentioning yahoo Yahoo So wat have dat got to do to help yahoo Yahoo boys again na today Dem de use internet scam |
Donjazzy12:Hey relax ok what he meant is that upon d sensitive things going on in naija na this irrelevant Bob naija police they chase You guys should learn how to reason before calling someone gay 19 million for where nonsense na big lie |
Tacha and Mercy are oloshos |
Failed nation |
Cossy olosho |
john650:I de tell you All clubs now de feel am oo no more bottle popping anyhow because you don't know who is the snitch My G friend based in SA say Dem de fear to come naija say Dem hear say na Uber boys de take now and na strip clubs guys de like go now go ball cos it's coded and we'll secured more Dan regular clubs |
Hoes ..I like hoes |
Dem don make night life for Lagos dull Clubs node full again All men now nna Uber Dem de board haha Dem no de use Dem gwagon |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 325 pages)