Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 325 pages)
Jordan777:Myne is no different nna same Ashewo for hotel DateMynd44:Thank you bro no mind Dem fear fear people it's impossible to just get hiv like dat |
Jordan777:Na u de take fear de grip ur self Nigga Hiv no de easy to enter like dat o You know how many babes I don bang raw why I never catch STD not to talk of hiv Stop all these drug y de take you are destroying ur system Time will come any bacteria will be resistant to dese drug and any disease can get u if u keep taking too much of these drugs Not give Sha nobody pray forndat |
Midas01:Every body bang a olosho directly or indirectly ok na naija we de almost all gals these days na olosho |
Many naija gals that are doing olosho from house are the major spread of STD n diseases including HiV Ashewo for hotel de rarely get hiv cos they always insist on condoms I know some olosho from InMessenger n tinder that will do anyting for be bang raw and as long as the pay is good https://www.nairaland.com/5083433/girlfriend-sister-here-she-prostitute Visit this link n see wetin most naija gals de do I put hand for head Mee I don bang some raw olosho but notin don happen to me na hahaha I banged Mary banged blessing and two other babes but these r meat hoes na Hahaha am strong n my immune system is good the only time I felt like my dick was itching me was when I banged one bitch Kate her pussy de oooze I regretted banging dat hoe raw and i won't bang her again anymore My dick wan come de develop some strange sensation of i wan urinate na so I rush drink antibiotics e go sharply but thank God e no develop to gonorea hahaha My friend just got gonorea for d second time from one bitch he de bang a gal dat has given birth to two children hahaha d guy de vex oo but he is now ok Sha One word be careful of every gal in naija don't trust Dem always use a condom |
Maybe d lady don go hustle d bar somewhere as puccy levels hahaha d man may be jobless for now and she wan use am.suprise am Kai women can do anytin to get money o |
E be like say d guy gal don leave am and business is not going well Na so e vex commit suicide |
Na only to de go mecca be their acheivement Nonsense country |
supportnija:Help me tell am imagine na loan for phone be him problem People funny |
E try Sha But land for owerri no cost na |
seguno2:If you were to be a female and attacking me I will say well it's because of gender issh But a guy like you attacking me shows you are a bitch ass captain save a hoe nigga |
seguno2:Hey stop it bro I did not.mention ur name take time ok face ur lane ok Let fact be fact and f.uck off slowpoke pyro62: Wtf why should u say such to him it's bad bro don't think evil of him don't accuse him of what he has never done what he is saying is the truth many ladies these days are not it E be like women never show u pepper and remember only men look for love women don't these days they are looking for what they can gain from.you |
Raydos:Hahahaaha bad man na true o even for naija 90 percent now Yankee na 40 percent Naija gals are useless to the core |
Where my lil Wayne meme Oloshos |
NoContract:Am 5 yrs old Nigga back off if you are one Just stay in ur lane and let me stay in my lane don't near me hahahaha |
See this one wan die at a young age because of women Never you trust any naija gal especially bro no love in naija no Tru love ooo I de tell you many of Dem are hustlers you don't know wat de do behind ur back See wetin small fish brain gals don do u Hahahaa ota na de trust her abi u wan marry her if u wanna marry her den marry her and stop wasting ur emotions and energy over a hoe |
Hey so na television dis idiot go thief very yeye gal hahaha abeg dis one na disgrace to her family Shame to her bastard later na olosho she go turn to be and he useless boyfriend will soon die one day |
How come she made front page now na because of her connection wit some.people here |
obembet:Stop all these biased accusation Wat do u mean Crime is crime |
See gals can do anytin for money See Dem olosho stripping no be person born Dem https://www.nairaland.com/5083433/girlfriend-sister-here-she-prostitute |
emilas1979:Can't you read pidgin English properly As for me davido may have properties worth billions of naira but for account na lie e no de there ooo Wizkid property self may worth billions also but they may depreciate soon oo that just how it is Some house you buy may loose value soon But for them to have billions in bank account na fat lie hahahaha |
See
|
emilas1979:Story see as u de call billions na lie even emenike and cars no reach billions he de mad even Jay Jay also As for davido and d rest A list Nigeria. Artist lemme tell you as for their account balance highest 100 millions na de inside or less Don't let many of them decieve you If davido or Wizkid get 1billion naira den you go see say Dem go don buy hotels around and estates ( thought davido get estate Sha) Build filling station and even buy bigger property for banana island These guys na hustlers o just that their cash flow is regular |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 325 pages)
