Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 319 pages)
EVILFOREST:There is notin wrong about what he said na abi someone can't be indigenous to a place |
NwanyiAwkaetiti:Yes all follow abi I tell u say I get one leg or one eye or one hand Or am I a cripple No woman wey go see me wey no go be wit me Lamba de flow de money de but I no de dash dem o Again is therr any naija gal de can stay wit one man How many of dem |
The woman na wicked person why dis she tell the while village that the kid is not his , I met one young man by the name Moses. He toasted me and against all odds, I agreed and submitted myself to him. But before I did that, we carried out an HIV test. Both of us were negative and from there, we bonded skin to skin. During this period, I made sure that my husband did not even see my pants. I wanted to taste another man to know where the problem is. I almost relocated to Awe because Moses was actually giving me the necessary satisfaction and in less than three months, he was able to impregnate me.”Women fear dem never trust even your wife you kept at home if she wan do you bad she go do am See now and she said she love the man |
NwanyiAwkaetiti:Abeg wat do u mean self esteem You ladies are quick to pronounce some funny word For me there is no lady I can't bang with after a week of dating I won't even spend much I know how to trick dem |
lefulefu:That guy is free bro he will now live long Never in my life will I marry such type of lady I don mark am.say any time love fall in my hand na belle I go just give the babe and if she born pikin we go de rough am de go if she keep getting good attitude before traditional marriage Many naija gals are used and they no be am anymore We r in d survival times ok |
Sex is everywhere in naija No love Olosho ism don take over |
Story wey we don de hear since hahahha which yeye rapture Wonder wonder wonder wonder till u turn to wanderer Will this world ever end ooo I don't know ..I don't know |
Dis gal os possess with the demonic spirit of seductive dance steps She looks like a worm |
Point |
Pointed |
AdolfHitlerxXx:She is an olosho jare dem.too plenty for PH https://www.nairaland.com/5083433/girlfriend-sister-here-she-prostitute As long as a gal is a prostitute many death are waiting for them because they are mainly the target of these ritualist and dreaded wanna be yahoo guys |
Naija gals are useless and so confused a lot they are just like dis Always pretending bro just be a bad guy Bleep anyone dat come ur way and den de will be ur gal friend Let me tell you no real love in naija again o Instead of u to focus on ur destiny na all dese yeye olosho naija gal wey no get anytin to offer in a relationship you de worry about |
Shila16:Hahaha yes we need to be players so that we go know where our future wives come from and what they have gone Tru I am a playa but I will never marry an olosho or a gal I know that have done prostitution that am aware of Unless I don't know about the gal past life Na Jah de save men from tricks women play Many have been involved in abortion and many mannerless life styles This generation of Young ladies are not it o Open eye and materialism don make dem brain full and lazy So every young man should be sharp and wise unless you go marry someone wey all men don finish for street hahaha |
Love of which life An average naija gal has no real.love abeg forget am Na today we don de love some just wanna milk ur life and use you and Japa to d next guy who is larger I still de wait for true love 60/40 love any love you are into that is you always giving oga you are gonna wreck and she will Japa to someone else JejeNaija:See you Mr lover oga ur money go finish for naija Gals hand you go be serious client mugu be ur name for dem hand All dese codes olosho go use u ehnn love no de naija abeg forget pls dis generation is a wasted one Can u believe I just bang some one girlfriend who been eyeing me each time I come a bar I usually drink I de always buy my campari n beer while she de trip hahahah her bf na malt she de drink for him.head and d guy de carry her for head Oga no be today we de bang people gal friend all dese gals no be. Am Olosho everywhere u tink say dem dese olosho no get serious boyfriend Ask ur self ....like black eye peas song where is the love |
Dem de run de bag intl deal she never see anytin |
popsy2:That true almost all our galfriend we carry for head with untraceable source of income are runs gals Check this links you go fear naija gals https://www.nairaland.com/5083433/girlfriend-sister-here-she-prostitute https://www.nairaland.com/5093257/four-types-prostitutes-nigeria |
Dj cuppy is a pretty brilliant lady oo if u hear her speak Damm u gonna fall in love |
How will dis song sound self Rick self go taya |
Hoes everywhere wat do u expect make e no bang dem or wat abeg |
pH na one city I like cos of the planning and it's very accurate na correct t place after Lagos na pH and abuja and Kano den I go pity Ibadan Sha due to its old Glory the rest of naija na village |
Gten:Lekki is place of hotels na soup wey sweet na money kill am and again lot of olosho babes around to milk u also hahaha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 319 pages)
