Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 319 pages)
both all thes eolosho naija gals abi ...sonia u de mad |
galek:Ode the so churches and mosque should not do social responsibility abi but they can build their own private university and collect money Una no get sense at all to see say na business they are all for so why not build an industry also to make.money also Keep waiting for government I laugh Nigeria is a shit hole country with so many abnormal things that is easier to solve with comon sense even God is tired of us I swear |
My gionee m7 power na king |
Many useless girls are in Nigeria now if your girlfriend is a material one forget her she may have been banged by plenty guys and again chances that someone has used her star for yahoo Na babalawo go tell u dis so many naija gals r useless |
Na so one run mad for ijebuode ode hahaha all these gals never see anytin nonsense I hate naija gals shame on all of dem |
Hahahaha dis cow big o but on Salah day naija go chop am finish |
pushking:Na only ashewo person de reason do u know me in real life Mr man relax |
galek:How can I be an enemy of progress idiot building a world class church to extort tithe from d poor and building a factory industry to make d economy boom which is sensible you need to be slapped |
UncleDeborah:How far make una give me game na make i win na |
galek:You are the worst Dan d devil ur self even devil knows d truth |
Shame to all of you in support of pastor building the largest church Una brain need some reboot The America and Europe n Asian countries u travel to for holidays do you think they started this way that made them wat they are today they stoped religious growth long time ago that made them wat they are today una de mad Freeze is 100,% correct |
MXrap:Wat is dis tribalist again |
I watched it on CNN Damm much respect to China Una de here se build mega churches oyedepo and enenche and adeboye |
DEXTROVERT:i laugh IMSU ....na home of all future olosho.....delsu self de follow for back but imsu forget most gals there |
omo dis guy don jazz her...oooooimagine make ur mama d go marry one young black dude for africa is that not painful....onyibo people no send |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 319 pages)
