Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 319 pages)
MannieA:See dis one do you think prostitution is about being In a. Hotel Or stand by d road side waiting for client Oga go download instamesanger u go hate dating almost every naija babe All of dem especially d one that is from poor background and which 70% of dem are surely from Once e red and dem know say no guy de look dem face na hustling line of olosho I just bang one right now very pretty ehnn u She always tell me bout her boyfriend each time I hammer her |
hahaha kelly is lieing ...he don make only say ..he no mega...like wetin dem wizid ..tubaba n d rest A lister don make |
fornication is a must in todays society...look at social media how gals...trade their market....instamessenger....tinder...badoo.....so wetin una wan tell me.....70% of naija gals na olosho...jare..... as for me...am ing of fornication....hahaha cant stop having sex |
Sinistami:na lie....River state violence there is not to mention.....nothern state type of violence is just the boko haram wahala |
that is d reason i hate keeping relationships |
sweettinz20:u no get bar forget Alibaba spammming..ooo i de tell u... |
sweettinz20:U ready to buy tools and invest in am cos d game no be for small boys ooo if u no hold bar for dis game forget am |
Speak igbo so wat if he is invited to Ghana he will speak twi Kirk is an African American with slave root so you can't detext where hia origin lies it may be anywhere in West Africa ok so igbo make una cool down make research ok Kirk can go do it via DNA root test but it's Damm expensive and he does not need it ok so he is free to speak any naija slang abeg |
Dis woman go don collect market Mo ey for d whole Oyo state kai The kind parry wey dem do go do for Ibadan haaaaeeeeyy |
Omo many kind transfer runs don full naija oo alibaba na old work na men don take am run companies for China down and Europe hahahhaaah d money no de finish |
Nice wow 6gb ram 64gb space 3500ma battery na where dem take slack d battery no good My gionee m7 power is 4gb ram 64 GB space and 5000ma battery life |
Naija don get mafia again for Italy heyyyyy na wa oo |
filled with snitches n evil people...n prostitutes |
Too much stress travelling here and there |
SO UNA STILL REMEMBER DIS RAIL WAY YARD DIS IS USELESS NOW COMPARED TO COMON KANYA RAILWAY SYSTEM https://www.youtube.com/watch?v=OOyrwiyuvQU |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 319 pages)