Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 258 259 260 261 262 263 264 265 266 (of 325 pages)
naturalwaves: I don't even ping on my bb most times xcept on a request.Bros you said it all GBAM don't mind all dis yeye andriod freaks just because american and europeans use it much - over here na person wey know say wi fi dey him street (impossible) make d person go dey rock iphone 10 or andriod as for me BB does it all I even feel say I dey cheat MTN sef I don stream video tire download song on tubidy I wan even go buy anoda mem card |
stepo707: Matt 5:44 But I say to you, love your enemies, bless those who curse you, do good to those who hate you.Dis bible sef tire me oo -- I can imagine what the poster is also imagining ...haha well na true sef - dats to tell una the bible is partially correct |
Yeah I go like buy am oo I hope to win the auction and drives it around town and show my neigbour wey get range say I pass am now na bullion van I dey drive.....lol |
One thing I enjoy apart from pingin is streaming porn video live- wow on ma 3g damm I no dey buy mojo again I ave em$ right on ma palm live- I can search for my fav stars and stream or download and keep hahaha bb good o for naija weller |
She is from a very rich family tolu tools oniru - a lagosian and wat else her hips are like a kombat shorts haha |
I beg na formin -- she no fit pound better yam on a good day body go tell am -- all dis lazy modern naija ladies wey open eye don finish - and how does dis pic help change the price of beans and also yam in the market - hiss even fuel self don dey scarce I don tire for naija |
Na wa oo you see now when the child grows up now he will be a super star -- such is life-- Remember eminem story - am sorry mama - it will surely come back to that bitch |
Haha see dem pastor pikin they are all the same everywhere if you like be pope pikin - divorce can come your way no body is perfect jare- Oo pastor jakes will be ashamed of the brat now what!!! She got pregnant at 14 wat tha Bleep +o and married at 19 haba what does this gal knows about marriage - before she go reach 35 she go don marry 3 men and divorce her kitty go don burst slack and born bastard everwhere haha american dream |
All this our actresses we see on tv are not truly who they seems to be they have bad behaviour - |
Well let dem be manufacturin it for the betterment of their society na we nigerians I dey pity ....mugu nai our youth be-- wats d difference between iphone 4 , 4s ,d 5 now - just rebrandin and some idiots will save their life and starve n buy it to show they are the biggest boi n gals in town - idiots |
I bleeped three women wit hiv don't u wanna grow up to be someone like me II ma badoops. Well guy pele oo we dey mack bitches weller but na wit condom o but am sure you were too carried away to mack dem without condom - am sure this dude has only one babe who he taught is miss truthful but the babe fit dey Bleep like dog outside to get cash -- guys beware ooo even if na my only babe I dey use condom |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 258 259 260 261 262 263 264 265 266 (of 325 pages)