Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 274 275 276 277 278 279 280 281 282 (of 325 pages)
well you did not say Blow a stick of [b]WEED[/b]dats gonna keep your eyes, open, till day break |
See Jamb question @poster Na wa oo, dem must fail weller to be prepared to do Runz in the next year to pass na |
To me all na washing, I will never pay Tithe , and men DONT YOU KNOW THAT THERE IS A BOOMIN BUSINESS IN NAIJA CALLED CHURCH BUSINESS, NA PASTOR DEY ENJOY NA CONGREGATION DEY SUFFER, Be wise control your toughts. unless you will be washed and turn Mugu |
@poster Well i must say you have a problem with sentiments, Go check your self, you need Val, Ok e get one Aboki wey dey my street im name na Valentine, i surise wey civilization make am change name from Musa to Valentine, so can you date him, |
Onto Ashi I swear no gal deserve my val threat, i go smoke weed and Bleep ashi easy baby |
Super Bowl Kor, Olboy dat one na America prsonal wahala, Over here people dont give a Bleep about American football, ok Omo where are my African nations cup people at |
What a pity done blame her its the country we find our selves, where every one is neglected, why wont she go and sex a man , and be pregnant and give birth to kids she can take care of, what next, na to sell and survive, the Big point here is people are extremely poor abject poverty flourish in this great nation, |
Hahaha how could this be true, Nigeria leaves Africa, never, we are one of the power house of Africa, Ok, |
Abuja is the cleanest city in not only Nigeria but all of Africa. By the way, why is no Yoruba or Hausa state being mentioned here? Shebi una no get clean cities?Why and what brought tribe here in this discussion now, people like you are very intolerable |
Men that Guy is not 23 years old abeg, Ok he look 34, Ok, naija people sabi reduce age in their international passport |
70N, Wahat Nigeria, men people go starve one day oooo kai |
If I were to rule the world i would bann Valentine day haha |
@Poster Oya go call police for them n, or make you withdraw the license, if you get the power, Idiootor |
Haba, Nigeria, too good, in looting
|
Ole nu bi Pomo, Oga Jonathan the Lame Duck |
I posted this alert here one time, Men any body wey like make him go click, and put im details , Your money don catch fire, |
Playstation 3 and Xbox 360 are the best Games in the world, play God of war 3 or Xmen Origin-Wolverine, or James Bond or Battlefirld, men your head go skatter |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 274 275 276 277 278 279 280 281 282 (of 325 pages)