Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 319 pages)
TheGift:Any women that is still adventuring around and she is either married or in a serious relationship is a harlot is simple and short ok So wat is ur own problem ..are u a captain save a hoe |
TheGift:But why is she an admin of an ashewo group Guys like adventure a lot lemme tell you |
BLoomfrancs:True bro na Dem identity be dat , any girl I see wearing it I don't trust Dem I got niggas whose wife's still water it these r advance ladies but sometimes I wonder can't these ladies respect themselves Any girl of 18 to 30 that rock leg chain omo na olosho Neck chain means notin I hate piercing to much in d ear one is ok In the ear lobes |
@womenareapess This op no no say na ashewo he don carry as GF ...hahaha � Typical street gal wey be olosho ..na dis guy de carry for head Let me I from you guys no woman loves you they are looking for what they want from you when they are done they jump to d other nigga bids higher |
Op don gurk Thinking he has a girlfriend with all dose apes called naija girls hahahaha @womenareapess you see how these creature live a double standard lives She is for the street brother ....it's just ur turn she is not ur gal |
Rochas the man with many statue |
Nope he should go and be a rapper that guy no be keeper |
A ghost de ur house LOL hahah |
Aonkuuse:This thing is funny 20 mins all her money gone How come That means she have told someone her pin and that person must have done her some card swap ....a fake card is in the machine not her card and the person don jakpa go POS agent withdraw But wait 100k is d minimum to withdraw na how come her whol balance was swept witin 20mins This case taya me ..noting concern bank jare she looseguard her pin Dem do am sakamanje |
VeeVeeMyLuv:Yeah childhood sweet heart no de work for naija o again na dose days .... Now every young gal no even send u ..na so we de bar yesterday na so one guy de spend for two stupid girls na so Dem de order tins Dem chop finish d way Dem leave the guy self de one kind ..one to the next nigga ... Shame de catch me to even hang out with ladies anymore ...they are too hungry |
womenareapess:Baba don talk am ...this generation is not a marrying type Na just 10 percent go end up in husband house ...these girls of today are not ready to help you grow in d wedding |
Na dem na .. foundational blacks or whatever Na she sabi wetin make her jump |
She wan sidon for front seat na Dem go keep de use Dem de go I no de pity or feel for any of Dem again |
Nigerian girls will do anything for money Shame to a 28 years old keeping a 17 year old as BF because of money Very useless set of human being @womenareapess This girl is a very useless baas.tard |
Jaqenhghar:Nigga you ain't Kanye west he is a star a big celeb Stop equating your lifestyle with a celeb own If you like no get sense |
Op ...you be heavy Mugu |
DAVE5:Na ur type women de take do mugu .....I feel so say na money u de take scope woman You never see anytin bro E go hard me to buy any thing for any girlfriend unless she de spend well for d relationship and she is ready to settle down not all dese hoes that pretend especially these naija girls Ask @womenareapess how e de go |
Kuruptnigga:True talk ...many guys are idiot ...why should I buy a high end car for a girlfriend whom at any day she can. Change am for me and the car is gone Some men are very foolish ..small change Dem get Dem de take am please these yeye. nAija girls DAVE5:Oga stop all dese ...why not tell mark Zuckerberg to start buying car for different girls in America before he got married to his wife I no blame them na because all our girls are hungry always and blinded with materialism |
isaythetruth:Are you mad or Something? |
Comoros goalkeeper na the best goalie I don see this guy de save all d shots since Cameroun is d best team in Africa I swear these guys de play ball with passion |
Wawelexy:For which money...how many music he din do and how much be him music worth You funny o abeg leave am am make e de enjoy all d olosho |
Cousin9999:Anytin wrong wit ur brain Look like rather how See the large space of land California has can't be compared to Europeans space agency America get enuff land area to waste ..see as space x accumulate such area of land as big as a community Oga seems u no no anytin |
The girl is guilty she is a runs gal She de bang around hahaha the guy is frustrated hahahaha When u tell Dem stop buying things for girls them no go understand Now e don happen dis gu go hate girls for d rest of his life ....dis is a betrayal to him |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 319 pages)

