Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 319 pages)
If this video is real then this guy is just wasting his time ...that girl don't love him |
So no award for sexuality thread ....I deserve an award |
Sometimes de plan dis tins to make their name relevant in media |
As @womenareapess always say all of them Re useless True just a sprinkle few can chat properly Never be nice to them ..I keep telling niggas don't be nice just bang Dem to a point they become loyal to you |
Beverlyjean:Na so one smallie do me o and this is a gal I wanted to help as well this idiot did it block me o but she refused to come for my date And started sharpening mouth that she will win me if we go court I just de laugh am I left her ....but am tracing her till now the day I get my hands on her anywhere in Lagos she go know sometin |
Most of these girls in comedy skit are heavy prostitutes take it or leave it na comedy Dem de take cover up lol |
Run away from these type of girls that have notin to offer una. Ona no go hear word Oga u be mugu she don chop u ontop d next guy ...... Wise up no girl loves you they are looking for what they will get from you |
stacyadams:See I don't know what went wrong in this generation maybe it's due to how technology have opened everybody eyes These small gals have seen that they should have not seen like the 80,s women It's hard to see a sensible girl in this country am just telling you the truth As for me no girl can collect.my money again unless I de nak her dat same day if not if you like de fake ur love na u go jakpa Very fake creatures ...na many of Dem be ..I don't like helping them anymore Just yesterday two girls were stranded in d road and they were calling me as I was passing the side walk .I knew they wanna beg me money ..I no even look dem face ..I was heading to somewhere in a hurry Had it been I was in my playful mood I would have carry them to one hotel and bang Dem and give Dem small tin and off they go |
See. I keep telling you guys you see all these girls that claim they are matured are all liars They have no respect for you and no dignity how can a girl do that to this simp of an Op He has luck he got his iphone back thank god baba , now your eyes don clear ..again why will you buy a fone for a girl ..you be heavy mumu..that the last thing I will do in my life .. @womenareapess don talk am almost all naija girls Re useless Bro she never loved you hahahah |
Money de music. O You just need someone to recommend you and if you use d chance make a hit e don finish You no need sabi sing or to be vocalist again just say jargones with good beat and social media Now see portable witin two month he don be super star |
I know this guy na....baba like strip club o hahaahaa I de jam am for strip.ckub for surulere Weller So the guy na superstar self hahaha |
He is mad No be him first start to destroy naija in the 80s He is d root cause of where Nigeria is today |
Sorry for the country I swaer if u get girls child plenty and u no get money to train Dem to standard Na street go help u train Dem , just get one girl child and two boys that is ok for me If possible 3 boys am ok |
So.many of our girls in lekki have been used many of them Also in all other part of naija Especially the greedy lazy selfish ones |
E no easy to stay alone o Especially if you no de earn well from ur skills |
One old schuul Bleep star sledge hammer or wat ever. They call him |
Na Dem o ....some of Dem na yahoo boy who have been instructed by baba to act strangely To renew the jazz And sometimes maybe not ..may be stagged for social media trending |
True Baba don talk am |
EkperemoEgbabi:That group link if I send am to people e no de gree let Dem join Seems some people don report the group |
TheGift:Many of them are becoming useless and it's not my fault It's the way it is....just 20 percent of naija girl can be trusted Just stay tuned ... |
Oga op you be slowpoke Na gal wey out waist bead be ur whaala fir life abi no go find sometin to do to make dis bar Let me tell you that your gal na runs girls she wan turn to ..na small small na so de. De start ...later leg chain later u go find her for michat and inmessge tinder All of Dem na Dem way be dat never trust dem |
TheGift:Then that beech don't live that guy ..it's the guy that Is thinking about her to be his love not the girl ..the girl don't really love him Well all I know all dese naija gals of today are all useless |
If you like do juju and no work hard it won't work Juju de work so as hard work and having a skill de work Juju is like a prayer to your ancestor |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 319 pages)
