Sports › Re: Nigeria Vs Egypt: WAFCON 2026 (6 - 2) On 5th August 2026 by prinsam30: 9:11pm On Aug 05 |
Make falcons beta win this match oo |
Sports › Re: Nigeria Vs Egypt: WAFCON 2026 (6 - 2) On 5th August 2026 by prinsam30: 9:10pm On Aug 05 |
E don happen ooo Zambia dey lead the table now |
Sports › Re: Nigeria Vs Egypt: WAFCON 2026 (6 - 2) On 5th August 2026 by prinsam30: 9:02pm On Aug 05 |
See Egypt wey dem dey beat anyhow dey give falcons trouble time |
Sports › Re: Nigeria Vs Egypt: WAFCON 2026 (6 - 2) On 5th August 2026 by prinsam30: 9:00pm On Aug 05 |
Today na today ooooo, we just av to win this game today ooo |
Politics › Re: Tinubu Approves Salary Increase For Military Personnel by prinsam30: 8:19pm On Aug 04 |
This is great what about the police too bcoz without increasing the police salary na continuous extortion be that ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs Egypt: WAFCON 2026 (6 - 2) On 5th August 2026 by prinsam30: 7:25pm On Aug 02 |
I dey ask again why always 9pm na, make dem sha win this one ooo with at least 4goals |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 11:02pm On Aug 01 |
Finally we won with 10 WOmen |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 11:01pm On Aug 01 |
femi4: With this win, their destiny is in their hand. They just need to beat egypt And they will beat them wotowoto |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 11:00pm On Aug 01 |
Sonyboom: They are all mad, what were they looking in the first match. Buh they sha try |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:58pm On Aug 01 |
Brabra panda no see ball play today ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:48pm On Aug 01 |
otokx: The girls are finally finding their rhythm, early goals should be the key going forward. Seriously speaking they are really trying this second half |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:46pm On Aug 01 |
Amovingman: Nigeria 🇳🇬 Then why are they playing as if na dem get 11 players on the pitch |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:43pm On Aug 01 |
Make Una no kill ajibade for us na |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:39pm On Aug 01 |
Abeg I'm not understanding ooo na which team get red card |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:35pm On Aug 01 |
What these Nigerian players lacks is speed, they are not athletic at all |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:30pm On Aug 01 |
timilehin007: No, they haven’t. U don’t realize that , if Nigeria win this match and defeat Egypt emphatically, then Zambia beat the same Malawi in the last matches, Nigeria and Zambia will go through leaving Malawi 6 points worthless Preach on |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:28pm On Aug 01 |
These players just need to calm down even with one woman down they are still pressing |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:25pm On Aug 01 |
Aswear ajibade ma player buh at times she dey go off |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:20pm On Aug 01 |
Pass this ball na even the coach was not happy |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:13pm On Aug 01 |
Una don start again with this nonsense fouls |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:11pm On Aug 01 |
humberjade: I blame NFF for what these girls are going through. While other African teams were busy playing friendlies the NFF Chairman and his team of clueless clowns were busy feeding fat in Abuja.
And if any of the players complain, they victimise her. Until these crop of NFF officials are voted out, Nigerian football will continue to struggle. They can't be voted out bcoz nobody is voting outside the circus na dem dem |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 10:01pm On Aug 01 |
This coach needs to talk to this girls to calm the game down they are committing too much fouls if care is not taking another red card is looming |
Politics › Re: Why I Don’t Beg – Remi Tinubu by prinsam30: 7:09pm On Aug 01 |
Many people are just commenting without reading her story finish B4 bashing her even me no read am finish sef buh na God go punish this leaders dem one by one |
Politics › Re: Why I Don’t Beg – Remi Tinubu by prinsam30: 7:04pm On Aug 01 |
Many pe |
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 2026 (1 - 0) On 1st August 2026 by prinsam30: 6:47pm On Aug 01 |
Why always 9pm na, make dem beta win this one today ooo if not wetin happen to pessi and his mumu fans e go be like child's play |
Sports › Re: Amaju Pinnick Backs FIFA's Plan To Sell 20% World Cup Stake by prinsam30: 11:40am On Aug 01 |
Very very corrupt man, see him head like our village masquerade |
Politics › Re: Nigeria's Economy Now Growing Faster Than The Population - Emir Sanusi by prinsam30: 10:17am On Jul 31 |
|
Romance › Re: This Man Chose His Phone Over His Bride On Their Wedding Day? (video) by prinsam30: 1:25pm On Jul 29 |
Omo without that phone the marriage fit no stand ooo the info wey dey inside the phone alone na treasure |
Celebrities › Re: Gov Alex Otti Approves First Tranche Of Medical Support For Ngozi Nwosu by prinsam30: 10:23am On Jul 29 |
Good man with bright vision, governance no be cho cho cho, some governors dey there dey beat about the bush |
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 11:07pm On Jul 28 |
YoobaNesan: You're saying rubbis! FWWC is at stake here, if they don' qualify for the WWC, they're in soup! Na Una dey carry this Mata for head like galla ooo, make Una rest abeg |
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 11:04pm On Jul 28 |
Abeg those guys wey dey para for me make Una no vex ooo na so I be Wen it comes to football, no hating at all am just here to enjoy the fun goodnite |
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 11:01pm On Jul 28 |
femi4: Kanu as a sub did better than the rest
The gk na otu That keeper her Mata just tire me aswear |