₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,754 members, 8,519,237 topics. Date: Sunday, 15 November 2026 at 10:12 PM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland Forum › Prinsam30's Profile › Prinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 372 pages)

Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 11:08pm On Jul 19
Angelfrost:
England and Egypt...!

Egypt threw away a whole 2-goal lead. Just like that!
That Egypt own really vex me I no go lie
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 11:07pm On Jul 19
Ikennaford:
Best player of the tournament, are you ok
Forget those guys their reasoning just dey like APChit supporters common sense dem no get
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 11:05pm On Jul 19
This world cup has really exposed the fraudulent dwarf and Argentina and it has dent the image of pessi and his useless fans
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 11:04pm On Jul 19
Yes their fada, Una own don too much wuruwuru from the beginning to final Una no dey shame, useless fraudulent dwarf and his supporters
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 10:43pm On Jul 19
Phraences:
If this thing enter Penalty kick Argentina will win. When something is your destiny you will be playing rubbish and still get that thing.
No be for this one
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 10:41pm On Jul 19
Spain should beta win this game ooo
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 10:30pm On Jul 19
Aswear if an Argentina this goal go stand
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 10:29pm On Jul 19
Omo see day light robbery this is a clean goal abeg what's this
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 10:20pm On Jul 19
femi4:
Argentina should brimg in extra defender and remove Messi
Supported
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 10:19pm On Jul 19
tonididdy:
If I hear Messi and Goat in the same sentence ever again
My brother make dem hide their face, fraudulent dwarf
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 10:17pm On Jul 19
Spain Una really fvck up oo match wey Una suppose don win since wasting chances anyhow
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:49pm On Jul 19
WhiteIverson:
See as Ferran miss big chance

Argentina with 0 shots in the entire game. Which kind Haram football be this?
FIFA president will soon call the ref now
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:47pm On Jul 19
engrjacuzzi:
Argentina hasn't had any attempt on goal. I know the winning goal will come from them as the inexperienced Spanish players are not converting their chances
U called Spain inexperienced, ok oooo
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:46pm On Jul 19
Not a single shot on target for Argentina and their fraudulent dwarf
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:37pm On Jul 19
WhiteIverson:
3 substitutions before 60 mins
Coach dey panic
over panic dey worry am, he should also remove pessi
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:36pm On Jul 19
The coach should remove pessi he's the one holding team down
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:20pm On Jul 19
This people no go start match for us ni
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:16pm On Jul 19
Wotowotoman:
Pastor wey dey smoke Igbo abi? undecided
grin grin grin grin
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:15pm On Jul 19
cr7lomo:
Them don call fifa president that they aren't happy and refs must find a way for them to win
I think say na only me notice am, if Spain fvck this nite I no happy at all
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:12pm On Jul 19
Kalulu44:
Na Spain dey always cause am. Tiki taka, everyone knows is a boring football.
Very annoying thing
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:11pm On Jul 19
Wotowotoman:
Justin Bieber don old finish o. Abi na drugs age am like this? shocked
Justin biabia na pastor now ooo
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:10pm On Jul 19
Pessi fans Uma go cry blood today Una never see anything, Una fraudulent dwarf no even see ball play, always complaining
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:07pm On Jul 19
Mirasteel:
Atleast Messi dey final, where that your useless goat abi fowl dey?
That Ur useless fraudulent dwarf wey dem use wuruwuru help am reach final, Una no dey shame
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:06pm On Jul 19
Kalulu44:
A cagey and boring match so far.
Very very boring aswear the match no look like final at sll
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 9:03pm On Jul 19
JoeEeL:
U wont shut up ur hole now?
U go cry blood today don't worry
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by prinsam30: 8:23pm On Jul 19
Pessi va just touched the ball only once and that was the kick off na wa ooo
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 12:16am On Jul 19
Abeg make dem give mbape the golden boot already wetin dem dey wait for, we all know say tomorrow Spain don win this one and pessi no go see one goal score
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 12:12am On Jul 19
Phraences:
Thé hate for Messi is real. I don’t know what this gentle, humble guy did to you people.
The hate on CR7 is very very real, I don't know what this gentle humble guy did to U people
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 12:10am On Jul 19
Haydens:
Dey play, make Argentina win the world cup first them go carry am give Messi.
Abeg wetin pessi wey dem go carry am give am
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 12:03am On Jul 19
cr7lomo:
See them ...penalssi minions....dem know say their fifa fraud no fit collect golden boot , highest assist or golden ball...even world cup ....
Na U dey mind dem, they are even placing the dwarf in the list of ballon d or, person wey no dey relevant all this while so na world cup dem go use now take give the fraudulent dwarf ballon d or
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 12:01am On Jul 19
This France defenders na mumu full there
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:59pm On Jul 18
Why this mumu man no play dembele since

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 372 pages)