₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,797 members, 8,519,478 topics. Date: Monday, 16 November 2026 at 10:48 AM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland Forum › Prinsam30's Profile › Prinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 372 pages)

Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:58pm On Jul 18
Finally goal
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:56pm On Jul 18
Wetin dey worry this olise sef
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:51pm On Jul 18
My happiness right now be say mbape don win golden boot any other thing no Mata to me
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:50pm On Jul 18
Mumu keeper no fit even dive na wa oo
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:48pm On Jul 18
What kind of PK is this na, this keeper wey no sabi keep anything
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:46pm On Jul 18
emoneyrano:
Na so una talk against England

Now na golden boot fans una don turn

From wc for Portugal

To mbappe wc

To mbappe golden boot cheesy

Sad life
Don't worry pessi go be playmaker tomorrow I no argue with U na
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:44pm On Jul 18
Ref don get mussle pull oo
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:44pm On Jul 18
Wotowotoman:
Why this Ogbeni Thchel no wan allow Harry Kane to come in and see if he fit score one or two goals? 🤔
Kane can't do shit in this match
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:43pm On Jul 18
Why na olise
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:42pm On Jul 18
emoneyrano:
Messi max one goal tomorrow

He is going to do normal playmaker work
Now pessi don turn playmaker abi ok ooo, even pessi himself no say him no get hope tomorrow
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:40pm On Jul 18
Basicend:
Don't write off Messi. . That's the kind of challenge that gives him energy. He may strike out 3 goals or more tomorrow. I tell you. .
For this Spain defence, I doubt so, pessi can't do shit
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:39pm On Jul 18
This is a clean foul na haba ref
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:37pm On Jul 18
Olis3 why na
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:37pm On Jul 18
Fulmigati:
Una see dis mumu FIFA so? grin
Wetin FIFA do again ooo
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:34pm On Jul 18
cr7lomo:
If general Mbappe no win World Cup golden ball again ...if dem give Messi again... na e b say fifa even worse pass inec
I can't see that happening right now, mbape is crown already both the golden boot and highest goal scorer in the world cup history
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:32pm On Jul 18
OriOko88:
And someone was saying Mbappe is overrated. Messi may not score a goal tomorrow against discipline Spain
Him no go even see assist belete scoring goal, Spain av the best defense in this tournament
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:29pm On Jul 18
Another one mbape my guy has done it again, now I can rest from pessi fans, he has overcome their dwarf fraud in the highest goal scoring in the world cup
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:27pm On Jul 18
Dembele pass this ball na
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:25pm On Jul 18
Slippy:
bomb really dey Tuchel head

Man is quite unstable

Can anyone explain why he removed Rashford who was stretching France defence ?
If I dey tell Una say that man sell out that game Una no go believe
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:20pm On Jul 18
Mbape why na, cut this ball cum back na
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:18pm On Jul 18
If England no take time dey go lose this match aswear the way I dey see things so
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:17pm On Jul 18
Another one England av started
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:14pm On Jul 18
One more goal mbape abeg
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:14pm On Jul 18
OriOko88:
England has started again what killed them against Argentina. Sitting deep again
Blame tuchel for subbing off rashford
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:13pm On Jul 18
OriOko88:
Game on. Mbappe for the golden boot
B4 nko
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:11pm On Jul 18
Finally my mbape don score, I'm finally happy now
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:09pm On Jul 18
Freshtruth:
Should Mbappe not score today Messi has won the golden booth without kicking a ball, and tomorrow he will be chasing the highest assist for una
This means Messi left Europe because he is tired of winning balloon do or decided to rest in America. He say make he just come have fun with this world cup he ended up been favorite for this year balloon dor

Tell small children this story who wan believe u?
How can a world cup success gives somebody the ballon ordor, wetin Messi don win B4 this world cup make Una dey reason well na
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:06pm On Jul 18
Dembele and ngolo should come abeg
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:04pm On Jul 18
Laple0541:
Another reason that eagle-head Tuchel should be sacked! Why did he leave Saka out of the semifinal?
I really complained about this the last game, tuchel is a big sell out
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 11:02pm On Jul 18
My own be say make mbape just score if England like make dem waya dem 10 e no concern me
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:51pm On Jul 18
ppogba:
Maigna has never been a good goalkeeper.
I was happy when Chelsea were contemplating signing him the last time.
At least, he will replace the drama that ONANA went away with.
That guy is just totally useless
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by prinsam30: 10:49pm On Jul 18
France midfield is totally destroyed abeg na wetin ngolo cante do this coach na

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 372 pages)