₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,872 members, 8,519,918 topics. Date: Tuesday, 17 November 2026 at 05:34 AM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland Forum › Prinsam30's Profile › Prinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 372 pages)

Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 11:00pm On Jul 28
This keeper really keep rubbish today I no go lie u
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 11:00pm On Jul 28
See as Malawi dey happy like say dem don win the cup already
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:59pm On Jul 28
Wetin VAR dey check here na, this one na clean goal na
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:58pm On Jul 28
SpiritedCheer:
You literally proved that they have a reputation to uphold.
These ones av tired out, we need fresh young legs
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:55pm On Jul 28
This coach na mumu why making changes so late
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:55pm On Jul 28
Ekaka14:
As you can see I don't even have your time ...so stop quoting me...just share your opinions and go!
If my opinion dey vex U abeg stop replying me, the forum is big enough for everybody to comment or quote anybody
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:51pm On Jul 28
The keeper just gather Yan...ch and bwest full everywhere
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:50pm On Jul 28
The keeper no even move one sec
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:50pm On Jul 28
This keeper go catch this ball
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:49pm On Jul 28
Ekaka14:
it's surely penalty but weather they will score it and rally to get a draw and salvage their image is another thing grin
There's no image to salvage here they av paid their dues already, to win 10 titles no be moi moi
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:48pm On Jul 28
Me I know say na clean PK
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:46pm On Jul 28
This one na clean hand ball na
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:42pm On Jul 28
Why bringing oshoala in now it's too late for that
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:38pm On Jul 28
This their defence na rubbish abeg wetin the coach dey tell this players
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:37pm On Jul 28
Another goal for malawi
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:36pm On Jul 28
Make this coach bring in a proper striker na
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:33pm On Jul 28
This Malawi ar more serious than falcons na this one na clean goal na
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:32pm On Jul 28
Wetin this keeper dey thing like this
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:30pm On Jul 28
Ekaka14:
Ajibade was alone...should be able to chest trap that ball and hit with her foot instead of that weak header ...
Ajibade is finished
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:29pm On Jul 28
10 stars on their jersey yet they cannot score even one goal
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:26pm On Jul 28
My problem be say why the coach go play okoronkwo as a striker, it's time to bring in oshoala
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:23pm On Jul 28
Ekaka14:
They need to QUALIFY for World cup....that's the more reason they should give this their all
Even the world cup I no see wetin dem wan go do there, these ones av tired out already
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:21pm On Jul 28
Ekaka14:
Their only saving Grace is that Malawi cannot score from free kick grin
Malawi wey go play corner go goal kick those ones are not serious at all
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:19pm On Jul 28
rosco1404:
super falcon cannot put passes together. Zambia or Morocco will beat this Falcon comfortably. they should forget about the trophy this year
Honestly speaking they should just forget this tournament, they av won it 10 times already nothing to prove again they av tried
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:16pm On Jul 28
This Malawian too rough abeg
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:07pm On Jul 28
Ajibade don finish aswear
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 10:06pm On Jul 28
Make this players try to calm this game down na dem just dey play gra gra football
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 9:52pm On Jul 28
Ekaka14:
See dem looking tired ......and breathing with mouths like they're in a marathon race....Tueehhhh!!
39' yet no goal against malawi that's had more goal attempts than us
I don't think Ur watching this game, the falcons had more shots off and on target than the Malawian they had 0 shot on target
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 9:50pm On Jul 28
Ajibade should calm down and play her thing she's not young any longer, U can't sprint again like B4 and I don't really know why this coach decided to play okoronkwo as a striker, that front is not connecting at all
Sports › Re: Nigeria Vs Malawi: WAFCON 2026 (2 - 3) On 28th July 2026 by prinsam30: 9:47pm On Jul 28
This Malawian just dey play their corners go goal kick
Travel › Re: "I Owe Nigerians An Apology" — Cameroonian Traveller Admits He Misjudged Nigeria by prinsam30: 2:19pm On Jul 27
He should go find somewhere to sit abeg na money I dey look for

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 372 pages)