Prinsam30's Posts
Nairaland Forum › Prinsam30's Profile › Prinsam30's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 372 pages)
Ur stopping registration 6 months to election, is that not wickedness, this government is so insane, what are they afraid of |
Ofunaofu:And that DG of pencom is a big disgrace to womanhood |
This same thing tinubu said B4 becoming the president, if I cannot provide electricity in my first tenure don't vote me second tenure, the same thing EFCC boss said, if I did not prosecute yeye Bello I will resign... So no be today we don dey hear this one |
ogododo:All this long epistle wey I just read now, las las na woman still kpai abacha, what an unfortunate lost |
orisa37:And we have it plentiful in this country |
This is gracious buh s{me people somewhere dey use their own dey torment their neighbours |
Fvck both of dem abeg werey people everywhere |
Urgent1Million:So what Ur practically saying is that if I buy akara and kulikuli of 300 naira and I give the seller 500 naira make I no collect my 200 naira change abi U try clap for ursef |
Sonnobax15:My brother over happiness wan wound me lastnite, to even see pessi dey cry blood dey give me serious joy ![]() |
Very very disgraceful, shameless people with shameless fraudulent dwarf and their useless fans |
Yes oooo, pain went straight to that useless fraudulent dwarf and his useless supporters |
Alao046:Fraudulent world cup in his useless bag, Una go hear word las las |
Alao046:A useless ewu without a shot on and off target is a useless rat with cat shit in his mouth |
Skydivine:I dey tell U my guy |
heartofcity12:My brother it's not ok oooo, if na Argentina win this match today then whole world no go hear word, so allow me make I pepper dem well well |
MT:Shey I tell U make U shut up ba |
MT:Just shut up and keep quiet jor, I just hate all of U people very sentimental people |
October1960:Especially pessi and his useless fans |
tonididdy:My brother U ma see am abi, their plans really failed today God pass them |
I just hate anything that has to do with Argentina, U no wetin him mean by not having a single black in Ur country, very racist country , make Martinez just forget coming to Man United I no just like that guy for united team at all |
cr7lomo:We must pepper this pessi fans today, abeg more people should cum out and join us shame these mofos them, they will learn new things and they will learn it the hard way |
As a CR7 fan, I am joyfully happy this nite, as my babe no gree cum visit me today so Spain av made my day a wonderful day. Abeg all CR7 fans make Una gather here make we shamelessly shame these useless pessi fans, make we mess on their heads, useless fans |
Wotowotoman:The man is totally confused, make dem make sure say that man reach in house safely ooo B4 we go cum hear heart attack |
To be truly be honest I no see wetin Argentina play for world cup from beginning.. Against Jordan a weaker team they could only score 3, against Algeria the same thing against Cape Verde they almost lost the game buh as usual FIFA helped them survive the game, against Egypt, Egypt nearly killed them as usual they were also helped by FIFA again, against that useless England, tuchel helped them win the game, now today like this they were totally toothless, no shot on target for the whole of 90mins, they are so useless that they can't win a game comfortably without FIFA helping them , shame on pessi shame on Argentina and a very big shame on the useless pessi fans |
Mbape cum and collect Ur golden boot and Ur MVP award make shame catch all these useless pessi fans wey no get head, that fraudulent dwarf no go see shingba collect today Mbape the highest goal scorer in this tournament and the over all highest goal scorer in the existence of the world cup |
SamuraiXXX:No mind them Wen they were robbing people off their hard earned hardwork he no get it twisted ooo, very anyhow fans |
Spain no know wetin dem don do for the whole world, they just saved the entire world from noise pollution, aswear the internet for full with nuisance tomorrow morning buh thank God for Spain for coming to the world's rescue |
frankson1:Na U dey mind all these useless pessi fans Portugal own even beta they had shots on target and those shots came CR7 himself, very toxic pessi fans |
heartofcity12:With wuruwuru abi, dem jam who pass dem today, I hate that country and their players like shit especially that fraudulent dwarf |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 372 pages)
U try clap for ursef
. To the extent that Messi was begging for Cucurela to be sent off by covering his mouth with style
