Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 9:15pm On Jan 05 |
Aswear na finidi gorge Cox us this thing of not going to the world cup, with this kind of beautiful football we are playing so how manage we no dey go world cup |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 9:12pm On Jan 05 |
Osimeh is balling this nite |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 9:11pm On Jan 05 |
Goal |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 9:09pm On Jan 05 |
See osimeh wey black b4 ooo see as he fresh anyhow now, Omo money good ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:52pm On Jan 05 |
Wetin dey worry this ref na |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:41pm On Jan 05 |
This ref na big mugu abeg |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:39pm On Jan 05 |
This CAF president wife make sense ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:38pm On Jan 05 |
We need to keep clean shit today oo |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:35pm On Jan 05 |
Aswear the way Nigeria dey play their football, no Mata how strong any team is they will make u look stupid according to VDM |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:31pm On Jan 05 |
Keeper don get injury again ooo repeat of Uganda match |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:29pm On Jan 05 |
E be like say juju dey this osimeh mask ooo as soon as him put am on boom goal |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:28pm On Jan 05 |
Aswear goal |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:25pm On Jan 05 |
We suppose don dey score this people like 4 now |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:24pm On Jan 05 |
No time to waste abeg |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:23pm On Jan 05 |
Goalll |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:11pm On Jan 05 |
Must it be osimeh lookman haba |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:10pm On Jan 05 |
Freshtruth: Oshimen no wear he mask today Wetin happened? Maybe bcoz of the rain, the rain is falling heavily |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:09pm On Jan 05 |
Make dem be careful for counter attack ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:05pm On Jan 05 |
Osimeh no wear mask today oo and he scored buh offside |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:02pm On Jan 05 |
The game is been delayed for a while I don't know why for now
I see the net is been adjusted |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:00pm On Jan 05 |
Wotowotoman: Is that what a body builder looks like in your village? 🤔 Yes ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:00pm On Jan 05 |
This one wey the ref na from Cameron so, hmmmm question mark dey there ooo, bcoz if we scale through to the final we fit go meet Cameron oo, just thinking outside the box |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:57pm On Jan 05 |
Tabletuner: Nwabali is back oooo
Good or bad? I dey tell u, na every body fear be that |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:56pm On Jan 05 |
See as tinubu just spoil the beauty of our national anthem, the players cannot even sing it nwabali just dey chop him mouth |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:50pm On Jan 05 |
My fear right now na that body builder of a keeper nwabali, that guy can misbehave sha |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:45pm On Jan 05 |
See as Benin just go fvck up anyhow |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:21pm On Jan 05 |
TOPCRUISE: Egypt thinks Benin Republic is just an ordinary team. No mind them, I want Benin to go through buh anything can still happen ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:19pm On Jan 05 |
My people today na today oooooo, make we try win this match ooo, it's very very important for us ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Sack Ruben Amorim by prinsam30: 3:11pm On Jan 05 |
fergie001: This is a very delightful and mouth-watering news. Never trusted that man @ allllll. Someone who should be sacked then jailed.
He should getat! Congrats to us oooo no be small suffer we don suffer for man hsnd |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by prinsam30: 8:35pm On Jan 04 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by prinsam30: 8:33pm On Jan 04 |
This city na mumu dem be aswear |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by prinsam30: 7:52pm On Jan 04 |
This match go end 2.2 draw nothing anybody fit tell me |