Prodigee's Posts
Nairaland Forum › Prodigee's Profile › Prodigee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 65 pages)
Why the babe cum bone face na?! ![]() But seriously, something tells me this guy go mumu small....wetin I know sef! |
Abeg wetin be the correlation between condom and pad? ![]() |
Who she be? We don't know her here on Tatooine! |
Just look at the buffooneries! These are the set of mofos impoverishing the Niger delta people |
. |
aminusodiq:Bros TEFL is different from TOEFL. The former is for English teachers to get certified, while the latter is written by prospective students for study abroad. |
One by one na so una go dey go. Bunch of thieving mofos! |
Fahdiga1:As you no get sense to even watch the video na thunder go fire that ya dirty mouth. Any time there is evil news from potopoto region you will find way to either fault the news outlet/media or claim there is a mistake. But if na good news that's slightly 'nna' related you shout igbo amaka. Na Ogun go kill you there! Idiat! EmekaBlue: FuckThaMod:See all of them defending evil. Fvctards! |
SpaceX just launched Starship SN8 but my contiri people still dey count figures?! ![]() |
Dude WTF is all these?! ![]() |
The flight was quite a success albeit the not so perfect landing |
At this rate are boko and naija military not the same?! ![]() |
L meets bigger L |
Attention seeker. You have been noticed! |
travis365:Bro no vex say I use harsh language. Tins like this dey vex me. I guess you are probably catching feelings and you scared. But look at the situation critically and ask yourself these questions: 1. Is someone else's happiness worth your sadness? 2. All the money wey you don spend on top her, e yield anything positive? E beta make you chanel all of it into investments or business 3. She dey add value to your life? Is she even worth it? You never marry am sef and all these dey happen Think about all these and see if that relationship should still continue. As it seems, it just a one way situationship as you are the only one making an impact. Na me talk am! |
Bros let me be frank with you. You are the biggest mumu ever. How can you be doing charity on an ungrateful tin like that liability? I'm sure you no dey send N1 to your family, but you go dey waste money on top vagina matter. See as she just dey manipulate you. Guy you had better drop am like thrash. There are many fishes in the sea. Keep it moving man! Na me talk am! |
Kestolove:Honestly nairaland is full of wereys. I don laff taya ![]() |
So make we praise them doing their job? ![]() |
Coming from someone who said "If a woman does not flaunt her body, there is something wrong with her" and "I can warry for money" All these yeyebrities and attention seeking na 5 and 6. Na me talk am! |
OP me calling you a simp is not the koko. The koko na make you learn from this situation. By now you should have realised most of these naija girls no worth am. Na 200 level you still dey sef wey you dey carry girls matter for head. You better face your studies, graduate with top grades and eventually do better for yourself. Na dem go rush you later. Na me talk am! |
Pancakeey:Pele o aunty invigilator. We see say this one still dey cry over being dumped by an ex obviously for being nothing but a leech. You better go hug your books. Law no be beans aunty didirin! Na me talk am! |
![]()
|
Which yeye conquests? What of all the money pumped(albeit siphoned) into the dead refineries? Make una dey deceive una papa. Na Ogun go kill all of una shameless mofos. Na me talk am! |
The day guys really realise vagina people and problem are 5 and 6 is when things will get better for the male folks. E better make you take all of that money go fvck beta oloshos than waste it on a useless hoe. Na me talk am! |
This one na correct beauty with brains. No be all these fish brain slay tins wey full nairaland. Na me talk am! |
All na gimmicks. Dem go finalise the drama film wey he go act on the main day. Awon oloriburukus |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 65 pages)

