Prosperous111's Posts
Nairaland Forum › Prosperous111's Profile › Prosperous111's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 39 pages)
Buhari dey inside cage and he still Dey scatter everywhere |
Omo ale ni femi |
suffering and smiling |
Nsh the sane south west I dey who are the nonsense youth endorsing him as a president. Name the region |
![]() Dem talk am say nah scammer ![]() Be like say nah another work and format be this ooo |
when everything set finish we know people wey we go banish enter Igbo irumole Gbajabiamila Femi fani kayode Tinubu Osinbajo Femi Adesina Ati Bebe lo ![]() |
Patricia do you too? ![]() They have a secondary apps called Glover. YES Patricia nah scam. I was shocked when I see thier advert on BBN. I lost about $400 gift card to those motherfucker. Card that I got instantly from my people from the other side and I input it straight to thier ststmrabd they told me rejected cos its used cards. Uf you check well on thier app review on playstore I made up to 20 comment that day with different gmail account thinking they would return my money but no they lock up. Patricia nah scam ooooo |
I know say The film go long. Dem wan return am go where he come from |
E never reach 6 months dem don dey share am |
He won’t stay there forever. When are you starting your own campaign ![]() |
Terrence99:Haha this one too hot oo ![]() |
computer0810:Baba e ni dindinrin |
How this one come take enter news? Normal two adult business ![]() |
And where are they taking them to? Any better plans for them? |
Buckeyemedia1:Abi oo! Buhari make a Yoruba man head of immigration and dem Dey see that one like an achievement. Buhari has only done worst than good. |
Them go share money for the viewers? ![]() |
All of them with the appointee should getat ![]() How that one take change our situation ![]() Las las the head of immigration go still get a Fulani/Hausa minister as a boss |
Ok |
thank you Aketi |
MyExpression:Okay. Thanks for that |
Can house of assembly temp the power of any state? Abi dis people daft ni ![]() |
All this people wey dey diaspora abi wetin dem dey call am self dey do pass themselves. Afterall they won't experience it. Some of those who bring buhari in still never enter Nigeria till now |
Buhari and this NAIJA delta oil sha ![]() I hear the north are supplying wheat to Sudan very soon ![]() Make God just dry Nigeria oil for 20 years till all of our thief leader get sense and understand that not only oil is what we can survive on |
Make him go back go beg him boys for kaduna and plateau. We no fight for south |
This miyetti allah threats dey sweet me ![]() A non governmental body threatening the power and abilities of each states ![]() Can anyone tell this Marauders that their reigns is Over? |
God bless wike for opening the other southern governor eyes ![]() There's no law stopping any moves by the states. The states has its own arms of government. If the Governor can realize the power they have in their state then our country go start makes sense. Abuja or Federal power or laws is useless this period |
So NAIJA still dey learn for Philippines side In the next five years Nigeria go top the list |
For state to start collecting the VAT is a welcome development. Why is Abuja benefitting from all the 35 states? Is abuja not a state on his own? Dem buhari no go like this news at all |
Acting don start again ![]() Dem no wan put placard for their hand this time again ![]() You shoot on sight with any biafran/Oduduwa sons you came across with when it comes to whatever you name the crime. but spare the terrorist you called sons in your north. Una go hear am soon |
Pastor or Business man? ![]() |
Do you know thier agenda? Fulani would try to push the south and the east more harder now. I noticed some frequent attacks in some areas the south lately. Those routine are their hideout point and everybody know say nah fulani occupy the bush. They're ready to bring the fights. It's already on the south and east already! Make una hear the attack go dey go on till we all rise and said no irrespective of our region or believe. Even if any south or east would taste the president sit in Nigeria it would be a Yoruba/Fulani loyalist ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 39 pages)
suffering and smiling


