Psalmwise's Posts
Nairaland Forum › Psalmwise's Profile › Psalmwise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 63 pages)
LajaLaba:u jez seeking attention..., |
LajaLaba:#looks back mtcheew...,wheere u cum from...,abi u knw me bfore ni wey u dey quote shutup |
wakacome:bros waka goo...,nvr said twas a joke...,sinc u ddnt laf den its nt a joke(its a spEech)....,by d way nah garri wey dry dey swt(go ondo state and drink ikale garri u wud knw wat am saying)so if d joke dry pass garri den e swt bdat |
Hmmm...,tot I wud also see babasuwe's name dere...hez black nah Ooo richest sory #walks out |
Everybody in the world always makes use of it everyday,we need it in other to book appointment,know our moivement,its used to determine duration and periods,infacts its uses are unending,its what everyone has in his or her house but non has has ever gone to the market to buy a ,for personal use. If atal some people do it in other part of the, it doesn't happen here in Nigeria Ok let me ask Have you ever gone to the market to buy a calender before?
|
If I say am a virgin ...,infact I nver see breat bfore |
Galaxdiva:chicken on top beans...,which rEpublic dem deuy chop dat one...,shey u go manage tinko...,chiken no dey oo nah duck dey u go manage am |
Nawa oo so dem fit ban d9ty7...,den nairaland fit ban se** imsef...,#sealed lips Deeninetyseven: |
Onemansquad:smilez....,bros ow u want am bread dey oor nah garri u wan use...,if u wan mess go dat corner wey water dey so u go fit wash ur yansh after u mess finish As for stuff46and techno4life e no fit smell ...,d tin go dey smell lik kafura pelebe(special typ of beans) |
Onemansquad:anty shey make I put ponmo or u lik to chop am wit bread |
Ah dn show ooooo...,D9ty7..., #carries cooler of beans enter room Majestically waiting for an update |
Everybody in the world always makes use of it everyday,we need it in other to book appointment,know our moivement,its used to determine duration and periods,infacts its uses are unending,its what everyone has in his or her house but non has has ever gone to the market to buy a ,for personal use. If atal some people do it in other part of the, it doesn't happen here in Nigeria Ok let me ask Have you ever gone to the market to buy a calender before?
|
Drinking beer and cake is lik eatoin beans and plenty sugar...,u go shit to be contoinued |
Slickest:bros she nah babe oooo no b brother |
Its appreciated bro |
Non of dose names sound familiar to me buh. Am sure dey are sumwheere...mayb busy |
9ja babes and thy potbelly no matter ow dem fine and sexy...dm must gt belle.... Kenya's babe...already knw she would b on low cut |
4kizo:so d campaign wud continue with a plate of bread and beans #buy ur bread and beans here«-» |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 63 pages)