Psalmwise's Posts
Nairaland Forum › Psalmwise's Profile › Psalmwise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 63 pages)
Skimpledawg:owk...,sitdown ,ur meal of warms beans wud get to u shortly..., |
Skimpledawg:u carry plate cum....#is dere anyboidy here dat cares...e stil warm oo
|
Toykathy e full oo...nah whatsapp dey distract me.....vickerz more beans to ur stomach to energis u |
Kizmarty:hmmmmmm |
Kontinu..... |
SELENAqueensy:ahh u no even see fine name give me...u no do good oo |
buoye1:oyinbo sef recomend beans for demselfs...beans is nutritious ...it gives me moral...infact its intoxicates me #care to join in d bean feast |
Psalmwise:who d hell liked dis (.) Nairalanders see dere is God oo...ow can u lik a punctuation mark |
Viewing this topic: folake25(f), buoye1(m), Psalmwise(m) , toykathy, |
Smilez...looks as if am intrested oin dis story...dis mai typ of story #goes out #returens with cooler of beans Ride on bro |
Wow tank God I came early...,make I drop mai bag here Folowing like a mosqitoes... #coming back |
Owk... Let's see and wait |
Onemansquad:owk...ah dn hear...mak u no go comot weapon for me...,I nvr go update my odeshi..., |
#walks in majestically# SEe as dis plc jez quiet.. #walks out #returns with pot of beans. And agege bread #munches bread.....lady candy dis ya story swt die...e even swt pass my beans...expecting more update from u |
Fishroll |
. |
Onemansquad:bros sit stil dey front...dat plc nah for ladies only...move to d opposite side #take bread ...d beans get peper ooo |
toykathy:Asociation of Nairalanders Observers |
toykathy:try getin a face mask....cos damn I can't resist d urge wen it approaches...e dey blik heavenly feelings.....##ooooorr huuuh wosh ahhhh## Oya cum and update...,ppl are waiting # I can see Some ANO members watching through d window |
toykathy:no vex ah can't do without my bread and beans...shez my companion....and no wory my mess dn gt good odour e dn dey smell lik kafura pelebe(ah no knw d english name)...ah no remember d full name of I'm moniker ni Oya buoye1 cum and sit on d mat beside me... |
Goodmawn Mr jide....,since I started subscribing on my blackberryfone this january...,mtn usually snds me notiofication dat I jez used 1kb,10kb and dey wud deduct d money from my credit,I tot dey wud stoped so I ddnt bother complaining but since yestday they have increased it to lik 50kb...dis mawn dey jez snt a notification dat I have used 250kb and dey deducted my money....,the major reason am noiw lodging a complaoint now is that since I have an active bb subscrition y is mtn charging me for kilobyte again,I make use of only phone browser,operamini and whatsapp...,pls can u help me stop the unjustified deduction of my money....tnx my number is 09032771996 |
#Walks in with bread and beans....... Blik say dis story go swt....,ritababe,onemansquad,livingwalker,chistar01,Toykathy,logoDwhiz,who again remain cum and check dis place out oo,bfor space finish |
Help a nairalander looking for a place e can do his IT...hez a computer engr student.. Drop available companies u knw of |
Nah stunt bdat ooo....ow e wan take do am...if d guy try am sef...lagos go dey overpopulated....abi nah lasraa e go use do login identity ni Buh,let's change perspectve....,who go bliv dat kind promise....jez blik promising ur babe honeymoon in d moon |
emusmith:yes..., But e gt pepper oo |
Juliaann:babes Yo u need a brain masage......#wont say more dat dat Emusmith...u really to much jawe....#oya cum and eat bread and beans with me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 63 pages)

