Psalmwise's Posts
Nairaland Forum › Psalmwise's Profile › Psalmwise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 63 pages)
notoriousbabe: see ya tongue like red carpet wey dm use for grammy award |
The beginning of K and Lolz is d ending of a chat...,after lik 10k's jez ask her; babe pls u b kswitch BTW op u re corect...u deserv a plate of beans |
I wonder wat tosyn2much would do if dis babe cum here and start draging I'm with twaci diddydiva and co
|
tosyne2much:Cool nigga babes dey drag u lik say u b iyanya...,I diouf my hat for u #whispers.....oya tell me d secret ah swear ah no go tell anybody...which kind powder u dey sprinkle(ponds mary k black opal) |
izaray:smilez...are. Name speaks for her...seriousbabe alwyas serious |
seriousbabe:chai see as ur coment carry fly cum hear...sinaj u better cover ur food...abeg make one persn find me apc broom make I use kill all dis fly...,Wow ur comment dey accumulate flies oo see as dey gather round am |
I dnt take much...just apologize to me wit a plate of beans and a loaf of value bread shike ;Dna DEUSHA: |
Bro jideSM mtn usually snds me notiofication dat I jez used 1kb,10kb and dey wud deduct d money from my credit,I tot dey wud stoped so I ddnt bother complaining but like almost a week now they have increased it to lik 50kb...dis mawn dey jez snt a notification dat I have used 250kb and dey deducted my money....,the major reason am now lodging a complaint now is that since I have an active data plan on my mtns sim y is mtn charging me for kilobyte again,I make use of only phone browser,operamini and whatsapp ...,pls can u help me stop the unjustified deduction of my money....thanx my number is 08032257675...have lodged a similiar complaint here befor |
LARRYDKING:wen d children of isreal were finding water in the wilderness and moses struck the rock 3 times and water gusheth out and d ppl of isreal drank, ....bros nah wetin dem wan proof bdat say water sef fit comot for dry tree ![]() |
Wetin una talk make sense ...,buh wetin crazysaint talk ah no fit joor...,I resemble oyinbo pikin ni...,lolx izokay sha buh her husband is still alife so I'm go dey do d pecking and keeseen role |
harjibolar1 ;D0:lolx so u no knw...nah guy nah chima...lolx shety d way I'm dey chat blik girl ni...girl dey do nairabet ni ![]() |
Oyinbo oyinbo...u sef dey pull traffic ooo...,I hail oo ow my brothers for your area nahmikel and soni aluko..abi u no sabi dem... Viewing this topic: KpStone, Efisko1(m), OLUJOSHINS(m), iyobs7(m), Akinmail(m), Confirmer(m), RichDad1(m), MissDetermined, johnshagb(m), emmy99(m), Dreambeat, abolem369(m), fortunes0215(m), Mortiple(m), adedeeone(f), Nexxy007, babs01(m), nuesojay, gadegunle, Olushegzs(m), ojay2053(m), Rose2014, Oloro29, successgirl84, zieraw2005(m), simeonval, majjjjji, titsqueez(m), Qrisful, josieboy55(m), Chaino(m), tranquillity(f), Anistef, AJ01(m), Adeebiwa09(m), Begonia, seggzz(m), atakamus, dlux, nnatom, movers(m), slex(m), Augustinaz, Moana(f), Arcsniper(m), gemick(m), championeh, Kevdee4reel(m), Species1983, wealthywiseman, amtheone(m), mployer(m), pryd(m), satope1, olumideforlan89(m), 175(m), clemz88(m), Justiceotuya(m), streetzdreamz(m), ElekeNtioba, johnj7818(m), orbie11(f), donigspain, condralbede(m), CHANNELE, Boland(m), henryify2004(m), jude33084(m), Smilelo(m), Kusibe77(m), SwTeee(f), kentoplash(m), volts(m), Scarpon(m), blackiridis(m), Superrmayorr(m), KeemzWale(m), vera031(f), toysodja(m), Vickygirk(f), emmadejust(m), salam8528, Canadiangirl(f), pld4reel, cgniyi, laykorn, Tutulitu, Ukeme100, nnaiah, kayboy4y(m), nanz, chytai(f), ololololo, Akintajuwa, Sassyp(m), niggi4life(m), RAHE3M(m), zibiah, FEMLAW and 99 guest(s) |
Fellow nairalanders, today is my mums birthhday what's that perfect gift I could get for...,Abeg you people should help me out...,confused on what to buy for her somthing that won't worth more dan 3k Would have love to buy her a Red Ferrari thou ..., ![]() |
All wat u wrote dere is wat anybdy can do nah its nt a new tin...,tot u wanted to show ow to share apk and otherson whatsapp...,anytbdy can change whatsapp background or who doesn't knw ow to snd bc msg or even block on whatsapp... Abi is dere anybdy dat doesn't knw ow to snd BC msg Silly topics makin FP dis days....Stcheeeeew(hisses in ibadan |
THESE GUY IS D da BOMB ![]() Dy baba ride on...,u re a masterpiece....sorry u re a master Majestically #siping my beans.....munching my bread while I wait for an update..., |
donPhill:chai lie supose fit dey posible buh as she dn turn back say she wan go carry laptop e no go dey posible again ...she no fit lie say d laptop dey persn hand cos d popman go wan see d pesn wey hold d laptop...and her fone dn spoil..lolx she for dn control stephaine or d cabman |
harjibolar10:no b ram dis wan nah fmale |
;DD9ty7:chinsos ...oga dy nah u bdis...,literature section go scatter today...,Welcome sir....lolx u d bomb ![]() |
kent79: it cud be a boi using a female acct.....u re a good observer |
olillywales:this is a group award nah...,hin no fit carry am go im house...buh its somtin sha..., |
#walks in to with bread and beans ![]() Make una wey dey val-less like me come join me..., by Gods grace wen i see d true babe , my nxt val wey i go celeb nah red ferrari go b my val gift to her |
The last time I checkd e snapd imself drinking garri and groundnut...watchout it wud hit fp |
sebak:chai....dere is God oo haris, walker, naw sewa..chai ah gat to kip ma fone safe.., #No p wud tell dem...buh pls retriev dat numb oo |
Chai see questionaire |
Dotwillis1:see as d bullet dey swt me for ynsh lik tissue paper |
Dotwillis1:Blik say dat wan no wan work for u abi ![]() #changes to double barrel...ya maut like cosy orjiakor labia... ![]() i guess dat wud do |
Dotwillis1:bros u can lie even if nah fake monicker sef buh dose pix wey dm burow use do dp for dere shey nah serious babe dp we wan talk...ahnahn even thou dm b fake u no nid to lie if u wan beef #buh none of 'em picz rais'd moi D..' ur maut like nokia3310 charger |
mirexxx:smilez if i vex ehn...,tsunami II go happen for NL |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 63 pages)

see ya tongue like red carpet wey dm use for grammy award


