Psalmwise's Posts
Nairaland Forum › Psalmwise's Profile › Psalmwise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 63 pages)
Bro abeg change dat ur sings to sign nah ...abi no b wetin u wan talk bdat...., Ehn..owk make I go read wetin u write sef... |
Wow I yam impressed....,Abi make mesef go open new acct ni...make I see if naijaboy and tosyn2much go catch me..., Lolx abi make I impersonate seun ni O-/ |
. |
Wow I yam impressed....,Abi make mesef go open new acct ni...make I see if naijaboy and tosyn2much go catch me |
Nah seun I want ooo... E no compulsory say girl go do val.... Expenses no go much...,nah to jez carry awa sef go shoprite................... ......... ...... To go and play FiFA 15 Me and Maayreee will continue d val d in evening |
Psalmwise:who dey change mai words...I put s..b...an dm change am to nairaland...i |
Hmm...,my heart hasn't been broken so I dnt knw ow it feels...well sha..., How long depends on ow long u used in remembering him/her .find anoder replacement and del anytin dat wud make u remember her...,(unfriend on fb,unfollow on twitter,block on bbm and whatsapp,incase he/she gt some of her properties for ya ouse annhilate dem...,abeg dnt listen to dat we can still b frends quote(wats d use of keeping a dead dog),...Jez try and clear dose memories...,(e go heal) |
khristology:Nairaland...,I catch u |
I got this mesage just this mawn, I don't knw if its GNLD people them Or as anyone gotten same. CV screened! You have been competitively selected for a major Job briefing scheduled for Friday 6/1/2015 by 2pm at 84 Itire Road, Morgan B/stop, Mushin Lagos. Can't afford to run down to lagos from akure cos of GNLD.. Below is also screenshot of anoder sent to my email
|
jdbrasco:saw ur quote and I hissed in ibadan(stchheews)...,Ur words no cultivate sense ....nxt time if u wan quote make sure say ur quote gt grt meann and wisdom...,or better stil no even quote me again...stcheew....u dis farm animal.. #walks out...dnt knw y I quoted u sef U new on nl sef...welcom to NL |
Buchukwu:Amen ooo...,if I chop ah go do tanxgiving ooo Tnx |
IGBOSON1:U be fufu...,who go coment for thread without posting...,abi u no see d. Name ni...BTW I wasn't abusing anybdy(tribe) |
Wisdytech:Lolz u said MATE...dm b monkey ni wey dm wan mate Lolx nah d only tin wey concern me for the whole story bdate |
Y she barb her hair sef...,shey she get cancer before ni... #i even dey wonder ow dbanj take jam am sef...!!! |
Immediately I saw dis thread...,my mind told me d guy must b an igbo boi...,and alas I opened it and I saw it was so...,e dey tink say dm dn sign am bdat...,lolx e dn turn mikel obi for I'm mind |
braindamage:u b oporlor guy bdat |
I have close to 600 on my nl acct sinc 2nd wk in jan...buh d fear of staking dey do me...,ah dn dey dat situation wey b say money dey to stake buh d frustration of 123 matches spoiling my game jez dey tire me |
wildikeman:u dnt nid an app to do dat...,jez edit it with photo paint on a laptop,computer...shikena |
jahstech:yea....have actually flashd it already...,twas d usb cord dat was ntr working wif the system I used...had to change system...,it even got brickd after flashing...,buh already resolved dat...tnx |
jahstech:yea....have actually flashd it already...,twas d usb cord dat was ntr working wif the system I used...had to change system |
Princecalm:yes u right ..nah ur mind u talk...,nxt time u go talk am politely...,Happy wednesday!!! |
bayocanny:Damn 9ja youth sha...,well u want national cake...me I want national cooler |
Lastweek e was dancing shoki yestday it was dorobucci today. Nah recharge cards and shirts.....,mayb nxt wk nah data plan e go share...,AAAAAA PPPPPP CCCCCC. CHANGE!!!!(Dm b conductor) |
bayocanny:Bro u deserv a national award for dat statement...,lwkmd |
Princecalm:bro u I swear deserve igbaju oritameta(3dimension slap)...,e complain giv u ni...,no b wetin dey I'm mnd e talk ni ...,nah ur opinion u supose put nt dis trash u jez said #walks out
|
I want to flash my p5 buh its not detecting the device in sp flash tool |
Awon ti nl romance landers
|
Awon ti Literature
|
Chai I dn laf tire....,lolx u re d bomb...,nid to go to dat politics and see for mysef....., Bros e remain d pinshure pls adon bilivit |
nl guys ground dn dey open ooo..she no gt bf to dey do am nawa she talk amm oo...lolx see as she b lik cassava bread ![]() |
GUD EVENING bro jideSM Its been up to 3hrs now and the EDGE network on my fone changed to GSM and i have an active sunscription on my line...bro dis is my number 09032771996 pls help me do sumtin about it cos even mtn customer care have refused to pick. Tnx and God bless |
Leave dem make dem decorate their tin nah...,only problem bsay dose tins dey deciev guys...,girls dn dey live photoshoped life since 1880 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 63 pages)