Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,400 members, 7,861,126 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 01:47 AM

Puppy2k's Posts

Nairaland Forum / Puppy2k's Profile / Puppy2k's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

Politics / Re: Interior Ministry Denies Charging N1,000 For Immigration Service Recruitment by puppy2k(m): 7:53am On Sep 27, 2013
NAIJA PPL AND TIME WASTING...THAT NIS THING IS A BIG SHAM ...MY GUY CALLED ME THAT SOMEONE IN THAT SCHEME HOPING TO ASSIST HIS WIFE GET A SURE SPOT IN THIS NIS THING IS CHARGING 250K TO MAKE SURE SHE HITS THE JACKPOT...ALL THOSE 1K FOR SCRATCH CARD NA AKARA MONEY THEM WANT USE AM DO WHEN THE THING DON DEY REACH MAINSTREAM UNA GO SEE SAY PPL WEY GO SPEND REACH 300K NA THEM GO REACH TOP SPOT AND THEM GO CLOSE MOUTH NA THOSE PPL WEY NEVER GET THEM SELVES READY TO DOLE OUT 200 TO 300K TO HIT ONE SPOT I DEY PITY FOR ..AS FOR I TELL MY GUY SAY MAKE HE NO TRY AM ..COS THAT MONEY DON DO AM TO START UP SMALL BIZNESS FOR HIM WIFE.... SHEKINA
Celebrities / Re: Mercy Johnson Shares Family Photos by puppy2k(m): 3:53pm On Aug 03, 2013
amiskurie: wetin??
she dey sell milk? shocked
cowbell ourmilk!


NA THAT MILK NA HIM THAT GUY DEY ENJOY EVERY DAY OO ..FORGET THE PIKIN OO..SHE JUST DEY ONE SIDE FOR WHERE THAT PEAK MILK TIN DEY OO..I SURE SAY BROS NO DEY BOTHER TO BUY PEAK MILK AGAIN OO..HE GO KNOW HOW TO DRAW AM OUT PUT FOR CUP THATS ALL ..IF U KNOW THEN U GO SEE SAY THE BROS SMILE ALL NA FOR THE PEAK MILK WEY HIM DEY DRAW EVERY MORNING OOOO...
Fashion / Beyonce On The Cover Of Flaunt Magazine Hot Or Not ???? by puppy2k(m): 8:00pm On Jul 13, 2013
THIS IS OUR DARLING ..BEYONCE ON THE COVER OF FLAUNT MAGAZINE COVERED IN GOLD ..

HOT OR NOT ?

Celebrities / Re: Ini Edo Goes Punk by puppy2k(m): 8:05pm On Jul 08, 2013
Jus culnt imagin hw i found myself on this fork.ing thread ..spits and leave like i neva saw anytin ...anyway 1st to comment
Celebrities / Re: Photographer Drags Tuface, Wife To Court Over Wedding Pictures by puppy2k(m): 4:31am On Jun 29, 2013
I hope say no be N U D E pictures sha ooo o. NO Frontside .NO backside of people wey we no think say we fit see their kini. If not the ToTOGRAPHER SORRY i mean FOTOgrapher for no carry matter go court na ..

anyway ..i dey one side dey dance azonto ....

make una siddon there dey look ...unu think say he dey easy to carry 1st to comment ?
Politics / Re: More Evidence On Sanusi's Mistress Scandal - Sahara Reporters by puppy2k(m): 10:53am On Jun 09, 2013
....this sanusi dude sure has enemies more than he could ever imagine..he never imagine the heat could come to him through this shit...anyway i wish he could stand the heat..and know how it feels
Phones / Re: Tired Of Internet Subscription? Come In Here!!! by puppy2k(m): 12:47pm On Jun 02, 2013
Buzz me d koko heres my id.puppy4rever@gmail.com...
Romance / Re: It Pays To Be Handsome. by puppy2k(m): 2:34pm On May 28, 2013
I WOOOOOKKKKEEE UUUUPPP INNN AAAA NNNNNEEEEEWWWWW BBBUUUUUGGGGAAAAATTTTTIIIIIIII !!!!!!
Romance / Re: From Very Black To White And Defends His Bleaching by puppy2k(m): 9:18am On May 28, 2013
NAIJA PEEPS CAN BELIEVE ANYTHING SHA...NO WONDER ...ONE FOOL DEY SHOW UNA PHOTO-SHOPPED CRAP ..MAYBE FOR HIM OWN IMAGINATION HE WAN BLEACH THAT HIM BLACK NY.AN.SH ..UNA COME DEY FALL UNA HAND DEY TALK ...THAT MUMU GO DEY ONE CORNER DEY LAUGH...ANYWAY NA WHICH KIND STUPID GIRL GO SE U BLACK FINISH FOR NOON COME DEY TRIP FOR YOU BECAUSE SHE SEE TURN TO YELLOW FOR NITE ..NO BE MUMU GIRL BE DAT ?
Music/Radio / Re: Evi-Edna Ogholi, Nigeria's Queen Of Reggae by puppy2k(m): 9:26am On May 26, 2013
We travel to Abbi, dem go speak Kwale,

wow that Abbi part was the best part of the song..for me i remember her coming back to the roots to source for sweet soul searching ganja sticks ...dont joke with abbi ganja sticks o ..she knew where she gets her inspiration from ...
Politics / Re: Michael Adeboloja 'Mujahid' - One Of Woolwich Attackers Is A British-Nigerian? by puppy2k(m): 3:02pm On May 23, 2013
The clamping down on naija for UK don start already..na next week u go those of ur friends wey no gree come back for iya sikira joint dey follow you queque for amala ..i bet them no go give tghem chance to pick one pin leave uk...............Soldier boy RIP ...na wetin bad governemnt cause .
Phones / Re: Best Blackberry Data Plan In Nigeria: Which Network? by puppy2k(m): 5:58am On May 08, 2013
FOOLS IN CONDOM ...BB STILL DEY EXIST ?
Entertainment / Re: Are You Among The Generation That Used This Television? by puppy2k(m): 2:11pm On May 04, 2013
DUDE THAT GADGET WAS IN THE EARLY 80S

DUS NUMBRI ....
MARD
MAN WITH THE GOLDEN GUN

ALL NA HIM I WATCH FOR MY PAPA TV ..

1987 MY DAD BOUGHT HIS FIRST COLOUR TV AND THAT WAS SONY ...NA FOR THE COLOUR TV NA HIM WE DEY WATCH ALL THOSE OLD SCHOOL MUSIC ..LIKE MUSICAL YOUTH ..WACKO JACKO ,LIONEL RICHIE AND ALL OF DOS ...


I TRY SMALL ...
Celebrities / Re: Toke Makinwa Dazzles In New Photos by puppy2k(m): 8:38pm On May 02, 2013
FAKE A..S..S . B..I..T..C..H

.............SOMEBODY PLS CALL THE MAROONS TO YANK THIS OFF............

1 Like

Romance / Re: I Cheated On My Husband And I Plan To Continue by puppy2k(m): 4:37am On May 02, 2013
UNA GO TIRE NOW TO EVEN DISCOVER SAY NA ONE MAN WE EVEN GET WIFE FOR HOUSE. NA HIM COME TAKE OUR FRIEND WIFE TAKE DO SPARE N.Y.A.N.S.H WEY HIM GO DEY P.H.U.C.K.. AFTER HE DONE TAKE CARE OF HIM WIFE FOR HOUSE FINISH ...THIS OUR STUPID YEYE WOMAN WY NO KNOW ANYTHING DEY COME HERE DEY TALK SAY SHE DEY ENJOY AM WELLA .. ASHIII OF THE HIGHEST GRADE .MAKE UNA LOOK O AMONG SHE AND THE MAN NA WHO COME BE THE HIGHEST MUMU ?
Celebrities / Re: Ini Edo's Mother-in-law's Funeral In Edo State (pictures) by puppy2k(m): 4:30am On May 02, 2013
SHIOOOO ....SEE AS THAT MUMU WEY GET BLACK N.Y.A.S.H .DEY FLASH SAMSUNG GALAXY FOR OUR FACE MAKE WE SEE .. NAIAJ BAABES AND NOTICE ..FORGET SAY NA THE PHONE WEY I JUST BUY GIVE MY ABOKI TO TAKE REPLACE HIM BOLD 5 ..MUMU NO GO FINISH FOR NAIJA
Romance / Re: Is It True ?? by puppy2k(m): 5:57pm On Apr 12, 2013
Scarpon: that is in the oldies

Na wa ooo ..so dis our new generation dudes no dey fit enjoy those good things wey our old timers dem enjoy for that time >>>
Romance / Is It True ?? by puppy2k(m): 3:05pm On Apr 12, 2013
is it true that TIV people welcome their guest with their wife or fresh woman to gnash as a way of showing their guest full appreciation for their visit ?? na my neighbour just yarn me o ..i just want make TIV ppl wey dey here clear the matter for me make i know if na to form friends with tiv peple o
Crime / Re: 5 Internet Fraudsters Arrested In Enugu by puppy2k(m): 12:23pm On Mar 15, 2013
Kingsleyinfo: Take a poll of the replies here,
And imagine the percentage of those supporting vs those against these guys, and you will understand why Nigeria is where it is.

Bright young and promising talents, wasting their life away, and calling it survival.

If you want to steal, by all means go ahead, but don't try to justify your Evil. You re as bad as the politicians you point fingers at.

Afterall na from clap dem dey enter dance.



FOOOL ..!!!!.. NA WHERE U SEF STAND FOR THIS MATTER ...OLODO
Romance / Re: You And Your Ex In A Church Service by puppy2k(m): 6:32am On Mar 04, 2013
KateSpade: i say it. altho i may not be in love with any of my exes romantically i still love them as human beings.


THIS IS THE BEST COMMENT I HAVE READ OVER THIS KIND OF EX gf/bf ISSUE FOR A LONG TIME...I AM STILL FRIENDS WITH AS MANY OF MY EX,s BREAKING UP WITH YOUR FORMER GIRLFRIEND DOESN'T NOW MEAN BOTH OF YOU ARE AT WAR NA...YOU CAN STILL BE FRIENDS ,FAMILY FRIENDS AT THAT AND NOTHING ELSE ..I DON'T SEE ANY POINT TRYING TO RAISE A GUN AT YOUR EX gf/bf JUST BECOS YOU WANT TO PROVE A POINT... THAT IS MEANINGLESS ...DUHHHH
Romance / Re: :) by puppy2k(m): 8:47am On Feb 28, 2013
STORY STORY ..MAYBE NA THE GUY NA HIM BORN AM..THE GUY SEF EVEN TRY SEF TO PAY SOME SCH FEES..BEFORE HE COME PICK SENSE ...BY NOW SHE FOR DEY FORM GRADUATE LEVEL FOR THE GUY ..WOMEN
Romance / Re: Why Being A Side Chick Is Better For You… by puppy2k(m): 1:55pm On Feb 27, 2013
KINGwax: withdrawing from d relationship aint so easy. Av tried for a whole 11months. Something tends to get us back on it!!! I tire


BOBS ..HOW YOU TAKE KNOW ALL THIS THING SEF...MY OWN EHN IF I TRY TO WITHDRAW FOR LIKE SAY TWO WEEKS PLUS ..NA SO THE SIDE CHICK GO JUST DEY FORM VEX AND OTHER ..THE NEXT I GO SEE MYSELF GOING BACK TO MY SIDE CHICK...SOMETIMES I GO JUST DEY WONDER FOR MYSELF SHA ...NA WA OO
Culture / Re: Yoruba Men♥ by puppy2k(m): 12:08am On Feb 27, 2013
MAKE UNA GO SIDDON ..NOBDY FOR HERE FIT YAB ..UNA DEY TRY FORM YABIS FOR WHERE MASTERS DEY ..WE DON TOO LEEP UNA QUIET WEEL WELL ..HE BE LIKE NA BULALALA UNA NEED FOR HERE ...THIS TWO GIRLS SO ..MAKE UNA INBOX ME UNA PHONE NUMBERS FOR HERE MAKE I TELL UNA THE KOKO ...
Romance / Re: Why Being A Side Chick Is Better For You… by puppy2k(m): 8:19pm On Feb 26, 2013
KINGwax: I did, but not again.
1. Her parents never liked me. Said I will bre a womanizer.
2. She's too jeslous and often overreacts and act on insinuations and assumptions.
3. Her azz is not dt round. It aint sexy enuff and can be a turn off after marriage.
Overall, she's very pretty, I tell u.

TRUE TALK ...WE GOT SOMETHING IN COMMON BRO

1 Like

Romance / Re: Why Being A Side Chick Is Better For You… by puppy2k(m): 5:18pm On Feb 26, 2013
Ijeoma Okeke100:

would you consider marrying her? if not why?

BOBS....ME SEF I GET ONE SIDE CHICK LIKE DAT TOO OOO ..WE DON CLOCK 3 YRS PLUS OO..O NA THIS YEAR I WAN COME DEY TAKE STYLE STYLE DEY WITHDRAW MY SELF OOOO ..
Romance / Re: Why Being A Side Chick Is Better For You… by puppy2k(m): 4:23pm On Feb 26, 2013
Na wa ooo ..another person don drop BOMB for here ooo ..see as I dey SHIVER....lai lai i no go GREE ......ALL this my side chicks una dey see so ....?? ANYWAY 5TH TO COMMENT ...WARRRI NO DEY CARRY LAST ... HIGHEST NA DRAW
Celebrities / Re: Pictures From Goldie Harvey's Funeral by puppy2k(m): 8:20am On Feb 26, 2013
I no see D1 for there at all ...wetin happen ..abi Kenny no give am invite.... ?
Celebrities / Re: Picture Of Goldie Harvey In Her Coffin by puppy2k(m): 1:50pm On Feb 25, 2013
.U were a sensation that will linger in our MEMORIES for a long time..Babe U were gone too soon ..LIFE what a mystery ...we wish u safe rest at the bosom of the Lord ...RIP
Romance / Re: For Girls Who Don't Pray !!!! by puppy2k(m): 11:11am On Feb 25, 2013
Mr knowitall.:
Its should, its the truth....but there's a down side to dating a hardworking women though.....you have to be a real real man, a man without "drama", a fixable man, a man that understand that when his wife comes home from a day of handwork, he doesn't expect her to jump in the kitchen and cook for him......the type of man that would happily cook for his wife or clean when shes tired...and trust me you will be dancing "Azonto" for the rest of your life..she will make you rich.......but if you are the type that says...my wife has to cook no matter what....its a women's job....how can i clean the house......why should i bath the kids etc......then you better get yourself a praying praying double portion women.......they will settle for any kinda man...they dont really have to much of a standard.....the thing i hate most about this kinda women is....they cheat easily....they are easy to sleep with.....either by the pastor, deacon,....or who ever says he can give them double portion miracles.....your praying fasting wife might be the biggest asewo in church.....hardworking women just dont have time for that nonsense.......dude, everything i say is from experience...you can take it to the bank....ive had a few of this praying type women....they are "sweeeeet"


na wa oooo
Culture / Re: Yoruba Men♥ by puppy2k(m): 10:59am On Feb 25, 2013
backstabbers ,snitches,hitting on their fellows wifes.. only good thing i know about them ..

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.