Puss360's Posts
Nairaland Forum › Puss360's Profile › Puss360's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 75 pages)
Lol... Wahala..60yrs and want to adopt.. lols... Misplaced priority.. 25yrs ago .. (when she was 35).. and no Child why didn't she do the needful?? Na now wey no hope again they remember say adopting dey... No Judge sef will approve such... When do they have to take care of that child?? 18yrs from now that woman will be 78... Is it easy... Abeg you op face your life |
talented321:Noo.. there are some guys that are so hot... What will be in my head is like.. how I wish.. lol... So don't blame me.. we are all humans... After all that's how one guy said in one post that he "likes" the woman with wedding band (ring)... Lol |
talented321:Yep. There are all public knowledge.. but I haven't seen any... Only the name of them and the effects it has on people... Colos... So far, I've seen 3 different people exhibiting the effects of Colos... |
lordnkem000:Okay o.. Good to hear ![]() |
talented321:Wonderful... ![]() |
talented321:Lol.. see who dey weak... What did you do ![]() |
ahnie:Lol.. it is well ... God is your strength |
talented321:Lol . Kill her, you go to jail... Injure her, you will still go to jail... Shey na you wan Bleep🤣🤣... And funny enough, those with STD na dem dey sweet to do.. No matter how cute a man is, I must carry my own special CD... |
ahnie:Yes oo...and once they go holiday, 2 days, you are already missing them😂😂😂.... My neighbour kids, they don't speak yourba (though they are one), so when they fight eachother, and the mother wants to separate... What happened?? English grammar is heavier than dictionary 🤣🤣🤣... Nice kids though... |
IyanuDeb:Noo.. him go quote me the whole nairaland say olosho don chop all him money... 😂😂😂... Ontop 2k o... talented321 colleague |
talented321:You wan kill her?? Why u no use condom?? Nothing you can do.. at most, you sue her to court... Money for lawyer don reach to buy 2 cartons of packets of CD.... Penny wise..,. ![]() |
Lol... This one na men response... Make I dey read reactions and comments 😂😂 |
Bradford111:Come back fess ![]() |
Bradford111:Okay... Good... But no thanks... I no need anyhow man now... Na who go come pay for my head I dey find.. na August we wan enter time don dey go ![]() You get money?? |
talented321:Okay.. |
IyanuDeb:Ok |
Bradford111:Hey God... talented321 come and see o... I say I no gree... Bros still dey disturb... Okay, assuming I say how much will you pay me for weekend... You go call me olosho ... |
ahnie:Honestly... I always pity my neighbour (wife especially) when her kids are giving her hell ..EVERYDAY she must shout at one of dem if not all of dem... The husband leaves early, comes back very late... Poor woman, shouting upandan 🤣🤣🤣... 4 kids by the way |
Lols... Congrats to them...I pray they all live long.... These days dem no dey advice Nigerians again.. infact we no dey take/listen to advice... So na to congratulate them then continue our life.... ![]() |
Bradford111:No dear.. thanks... |
RoyalRumble1:So how far?? 3 days has elapsed.. how many rounds have you gone? Did you faint?? How many times?? ![]() |
Lols... Just live your life normal... Nobody knows tomorrow... AA, AS or SS deserve a chance to enjoy happiness... As it is, you are marrying for genotype... Just live your life normal, don't put much pressure on your genotype.. when a woman comes your way... Love her and let her love you too... When someone loves you, genotype doesn't matter... Okay.. what if you are AS and be impotent nko?? So u see that life is not guaranteed... If i see someone new and first thing the person ask me is for my genotype.. I'll tell you but that's the end of the relationship... Love me for who I am not what I am .. If a man with SS loves me to the core... I'll marry him.. even if he does the next day, I'll be grateful that he gave me those memorable moments of my life.... Be happy.. that's what matters .. |
Lol.. See this hypocrite Op ooo .. The ones wey u carry leg up for hotel nko??/ The ones wey u knack till everywhere turn to borehole nko? The ones wey u carry do groupsex nko? Now you don group all of them call "Street girls"... See life? How do you expect life to be between you and your virgin wife? It is well with you? You can see why girls dey bill guys.. COURT RISE!!! Next Case Please.. THIS ONE NO BE CASE |
The post too long.. Make person tell me the long and short of the post |
Lols... See people like talented321 mate... Always complaining of money... Oya no bill them, open leg make dem do free... Dem go drink heaven and earth just to knack person pikin... Tomorrow dem go say no bill me... Next Case Please.... ![]() |
Yes it's good to save... Don't let anybody deceive you... Besides why is This on Romance section? |
talented321:Thanks... Nope I don't drink, I don't smoke... But where I dey stay, guys wey dey smoke plenty.. lol.. so I'm okay with smoke.. If I say I'm averse to smoking people I'll be lying coz everywhere na guys wey dey smoke... God help us ![]() |
talented321:No dear... Carry on... But which one come be borehole Pus again.. I no understand ![]() |
talented321:Chai it is well ![]() |
talented321:Lol.. |
[quote author=Exmilitant post=124733576][/quote]Abeg oo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 75 pages)