Quincyshakur's Posts
Nairaland Forum › Quincyshakur's Profile › Quincyshakur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 19 pages)
Bitch till in pain....Move on bitch Niqqa dos not giv a fvck anymore ![]() |
Say HI to Lucifa ![]() |
Dis is SAD dude is jus trying to survive....Why Jail a hustler for no reason ![]() |
If na dat Messi small injure u dey talk abt go watch d highlight because na Messi injure himself oooh deltateam: |
I been tink say na for only Lagos dem d do dis kin stuff I no even sabi say Kenya don join d league ![]() |
Man U must send ur Messi home deltateam: |
D guy wey dem d fight for dey anoda place dey brows anoda woman website to b a masculine is d best tin dat eva will hpn to u ![]() |
Y dos Linda smile seems lik a frustration smile to me Jus askin shaa b4 som asshole wil say am hating ![]() |
I tink say na for only music thugs dey i no even sabi say thug life don dey football Mak una no kill Ororo for me oooh |
Don`t jus knw wot dis country is turning into.....Dear Lord hav mercy |
How dis nonsense go take put Breakfast for my table dis morning ![]() |
If to say my Papa hustle hard by now I for dey among d 9th assembly ![]() |
Nigerians self person dey 2019 com dey carry 2023 mata for head wey him neva even dey sure say him go see Tufia!! |
Damn! dis ride almost got me trpping ![]() |
No b dis borrow pose girl b dat? what is she displaying dis tim ![]() |
Dis is the real y real rich pple stay off media....but 9ja yeyebrities don swear say social media na their restin place ![]() |
Code wey I knw since primary school ![]() |
Dont blame it all on Traditional Leader the Government are to b blame also Failed gov. shiftin their failed responsibilities to d oda failed party ![]() |
All dis tinx dey my Papa house nah na jus say i no dey lik use...I still prefer bucket an small bailing robber ![]() |
I will still name myself my Igbo name cos am proud of it ![]() |
Jazebel of the 21st century ![]() |
Nigeria ko Niger ni..u no even d shame so wen pple d call well established country u go open mouth call Nigeria I dey shame for u ernieboy: |
So u won tell me say dos boobi wey i dey see so go jus enta ground lik dat ![]() |
So bus stop don dey trend too...shit hole country indeed |
An stealing d flag is d best way of kickin against d Rebellion If i may ask wic established state are u even talkin about??ernieboy: |
U see ur lyf now wen dem ban pple from comin to watch match with any flag of their choice ![]() ernieboy: |
God y I no b dis Crown Princes pekin nah by now I for dey plan how to buy Nigeria ![]() |
So girls don swear say dem no fit jus for once post picture with their real face......Dat person wey invent make-up e no go beta for am ![]() |
Weytin Edo community d steal IPOB flag for must they thief evritin ![]() |
My fellow man need to run for his lyf Sense no go kill us ![]() |
God bless u..Help me ask am since corruption don turn achievement seguno2: |
Niqqa dos not giv a fvck anymore
