Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,332 members, 7,954,339 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 05:03 PM |
Nairaland Forum / Quincyshakur's Profile / Quincyshakur's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 19 pages)
Jobs/Vacancies / Re: List Of N-Power Batch C Focal Officers by quincyshakur(m): 10:27am On Aug 30, 2021 |
Johfem:Na wen u pass Jamb u fit dey get hope say u fit go for NYSC |
Politics / Re: 'The Famine That Will Hit Nigeria This Year, Only God Can Save Us' - Jamil Mabai by quincyshakur(m): 12:29pm On Jun 18, 2021 |
Famine na for people wey no get money 1 Like |
Religion / Re: Frequency Of Sex In A Christian Marriage. by quincyshakur(m): 10:24am On Jun 13, 2021 |
How many times ki ni Ogbeni razle as u like na ur right 1 Like
|
Politics / Re: Northern Food And Cattle Dealers Threaten To Stop Food Supply Nationwide by quincyshakur(m): 4:18pm On Jun 09, 2021 |
Wen dis stupid aboki people go get sense self? |
Politics / Re: Twitter Escalated Boko Haram Insurgency - APC Reps Member, Yunusa Ahmad by quincyshakur(m): 3:58pm On Jun 09, 2021 |
2day na twitter dem mumu apc put d blame for head, 2moro dem fit put am for Instagram or PDP head. Ndi ara |
Celebrities / Re: Seun Kuti Shades Wizkid Over Grammy Award (Video) by quincyshakur(m): 3:53pm On Jun 09, 2021 |
Petersamuel8:Alaye! Must u mention Davido? Face who dey shade una an leav OBO out of it |
Investment / Re: Can The Board Of Directors Fire The Owner Of A Company? by quincyshakur(m): 7:48am On Jun 07, 2021 |
FengChui:Lol |
Politics / Re: #EndSARS: Autopsy Conducted On 99 Bodies, 3 From Lekki Toll Gate – Pathologist by quincyshakur(m): 6:55pm On Jun 06, 2021 |
Cherez:Indeed weytin person no sabi big pass am. Thanks for d update |
Investment / Re: Can The Board Of Directors Fire The Owner Of A Company? by quincyshakur(m): 6:52pm On Jun 06, 2021 |
Can u as a son fire ur fada from his own house 4 Likes 1 Share |
Religion / Re: I Will Not Celebrate My 58th Birthday - TB Joshua's Last Video Before His Death by quincyshakur(m): 10:11am On Jun 06, 2021 |
Na dis nonsense dey vex me pass for dis country! Na wen person die u go dey see 'his last post, his last video, his last comment' mak una stop am ooh! 6 Likes |
Politics / Re: #EndSARS: Autopsy Conducted On 99 Bodies, 3 From Lekki Toll Gate – Pathologist by quincyshakur(m): 10:07am On Jun 06, 2021 |
Wait ooh! So autopsy dey also shw where person die ni? This country na cruise ooh 12 Likes |
Religion / Re: Sunday Service Suspended In SCOAN Over TB Joshua’s Death, Members Weep by quincyshakur(m): 10:04am On Jun 06, 2021 |
Jesu! TB Joshua don fall Truely dis earth no b our home. Rest in Paradise King |
Career / Re: Young Lawyers, How Are You Coping This Period Of No Court Sitting? by quincyshakur(m): 6:01pm On Jun 04, 2021 |
They're coping d same way we job hunters are coping 12 Likes |
Education / Re: Cross River Varsity Shutdown Over Killing Of Student by quincyshakur(m): 6:00pm On Jun 04, 2021 |
With d killings going on in this country waking up every morning is d greatest of all blessings |
Crime / Re: Blessing Olajide Rape & Death: Saraki, Nigerians Call For Justice (Photos) by quincyshakur(m): 4:05pm On Jun 04, 2021 |
Say No To Rape! With 5h u go nack Olosho front an back till u tire some dey collect 250 self 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: NPOWER: Is 6th Of June The Deadline For Stream1 Biometrics? by quincyshakur(m): 2:19pm On Jun 04, 2021 |
Me don run my own ooh! If dem wan close make 'em close |
Politics / Re: Police Council Confirms Baba As IGP by quincyshakur(m): 1:13pm On Jun 04, 2021 |
Kosoco:Ogbeni! Our police has spoiled beyond reforming. Mak God jus start scatter dis earth mak all man start afresh |
Politics / Re: insecurity: FG Sets Up Committee, Moves To Reduce Youths Leaving Nigeria by quincyshakur(m): 1:09pm On Jun 04, 2021 |
That committee will be as useless an Nigeria herself I lik dis eh nobody fit stop me from leaving dis hell if I see way 10 Likes |
Politics / Re: Constitution Review, A Waste Of Time – Makinde by quincyshakur(m): 12:59pm On Jun 04, 2021 |
Wic constitution are they reviewing self Nigeria or United Africa Republic UAR? 1 Like
|
Career / Re: Urgent Advice/help Needed On Collecting My Salary From My Former Employer by quincyshakur(m): 7:08pm On Jun 03, 2021 |
The person in charge of ur salary right now
|
Politics / Re: Akwa Ibom State Publish List Of Applicants For Interview (econs Teachers Recrtm) by quincyshakur(m): 1:25pm On Jun 02, 2021 |
At dis point na 'man know man' If u no knw person wey knw person hide ur face 5 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: What It Was Like To Tell My Kids I Lost My Job by quincyshakur(m): 1:21pm On Jun 02, 2021 |
Somtimes i go dey 1da if na lik dis dem Adeleke sufa b4 dem make am? I bliev say las las we all go dey okay bcox na who give up fvck up 3 Likes |
Politics / Re: Northern Youths Give Uzodinma Two-week Ultimatum To Produce Killers Of Gulak by quincyshakur(m): 6:11pm On May 30, 2021 |
Story for d gods.. 2days too far nah. Weytin dis aboki pple dey feel self Nonsense! |
Crime / Re: Okada Riders Burn Ibeju Lekki Police Station After Police Killed Okada Man by quincyshakur(m): 10:14pm On May 24, 2021 |
'Police is your friend' greatest lamba of all time 1 Like |
Events / Re: Bride, Groom And Their Entourage Arrive Wedding Venue In A Plastic “limousine” by quincyshakur(m): 1:46pm On May 24, 2021 |
Dis life na cruise na u knw how u wan take cruise ur own 3 Likes |
Sports / Re: Lille Players, Fans Celebrate 1st French Ligue 1 Title Win In 10 Years (Photos) by quincyshakur(m): 1:43pm On May 24, 2021 |
I swear na who give up fvck up. Jus keep pushing one day e go b ur turn 4 Likes 1 Share |
Politics / Re: NLC Yet To Implement Minimum Wage For Own Staff 2 Years After by quincyshakur(m): 10:23am On May 23, 2021 |
I have notin to say! Na The Angel wey carry me enta dis country i get issue with |
Politics / Re: Buratai: Late Attahiru Was On The Verge Of Making Nigeria Proud by quincyshakur(m): 10:18am On May 23, 2021 |
See dis aboki ooh! Can an aboki man mak dis country proud? Never! 2 Likes 1 Share |
Celebrities / Re: Shatta Wale Shades Davido: I Don't Use My Father's Money For Hype by quincyshakur(m): 3:24pm On May 22, 2021 |
cha! OBO don sufa for dis life ooh! Imaging dis Ghanian ape wan use Davido trend. OBO dash am money mak him go rest |
TV/Movies / Re: Vyzov: The Challenge - Russia To Shoot A Movie In Space by quincyshakur(m): 11:35am On May 15, 2021 |
Nigeria bcomes d first country to have a dead man as a president. No be me reason am ooh! No forbes |
Jobs/Vacancies / Re: Frank Uduak-Akpan Father: If Death Penalty Is His Punishment, He Should Face It by quincyshakur(m): 11:27am On May 15, 2021 |
na beta jungle justice go fit na guy, I no too trust 9ija police |
Jobs/Vacancies / Re: Six Things You Need To Present For Your NPOWER Physical Screening. by quincyshakur(m): 11:10am On May 15, 2021 |
Dis one go be lik d second coming of Jesus evem Farouq no sabi self |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 19 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |