Family › Re: Christmas Giveaway For A Single Mother by r231(m): 12:32pm On Dec 13, 2014 |
Gboliwe: @topic, what a beautiful gesture. May God bless you aisha2 and the other donors. God will indeed replenish. Well done Where is my share  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:46am On Dec 13, 2014 |
Congrats Phema!! |
Sports › Re: The NBA Begins by r231(m): 9:51am On Dec 13, 2014 |
Mynd44: Yes How bout them Lakers....... Beat your ass with a dagger  bullseye |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 12:20am On Dec 13, 2014 |
taryour: That one na waash, he no get quality like boobi own. Na me pay bride price na pikin dey enjoy quality.... Daris godu oo |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 12:13am On Dec 13, 2014 |
taryour: Lol wickedness. Na to enter the realms go gather for your matter be that ooo. Always one step ahead....  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 12:12am On Dec 13, 2014 |
taryour: You for pity for the pikin na, na your pikin na so nothing do u if you borrow am boobi small,u know dem throat small and fragile and only dat boobi water fit pass with ease. Abeg no let amala choke your pikin oo. Ermmmmm what happend to good old SMA abi cemilac  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 12:09am On Dec 13, 2014 |
taryour: From the same ijebu ode wia I hail from abi na anoda ijebu u dey tok.
Those ppl wicked gidi gan o,dem get the one for women too wey pass man own oo. Na dat one I go recommend to your wives. Hahahahahaha.....let's see who go get tired  Just add Viagra with agbo combined  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 12:03am On Dec 13, 2014 |
taryour: Lol. Amala at 2 months!!! Choi see gbege,wicked daddy. If the little muffin fit suck boobi wey adult dey manage, why can't he/she eat amala at 2months!!  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 12:00am On Dec 13, 2014 |
taryour: Lol. Egbe oshi. You go surprise say that your agbo jedi jedi go fail you by the them all of dem *6* mount you at once for 12hours non stop. E go be like say na full truck of 500 tons of cement run you over. No be the ones wey them dey sell to bus conductors o.....dis one na inside bush for Ijebu ode e come from Marugbo ta kebe  My grandfather 109yrs old use am all hin teeth grow back na 2 chicks we marry for am sharp sharp  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:56pm On Dec 12, 2014 |
taryour: Lol. You don forget say na you dey shoot the pikin dia ni, more mouth for you to feed niyen o. Na serious hard work you go begin do be dat. Madam I can sleep on the water so no amount of pikin cry fit wake me up...... As for feeding......dat one easy Pikin go start eating amala from 2 months  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:52pm On Dec 12, 2014 |
damiso: You have said it all the owo lomi period is the 'worse' 
But jokes apart women are different and pregnancies are different..Some ppl sef are not psychologically ready after even that 4-6 weeks depending on how traumatic the birth was. Dat na torture now.......so make I dey count stars while she dey wait doctors approval  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:49pm On Dec 12, 2014 |
taryour: Lol. No wahala na. You fit gather wife for house like trophy na. E go shock you say na all of dem go gather to do meeting untop your matter. You go just see say dem set you up use that thing wey you like most *s3x* injure.
Infact,by the time they are done with you ehen,your joints no go gree join again, na then you go know say kaki no be leather. I get Agbo Jedi to bad and one in town opa eyin...... I be ojabo ko fo o Na dem go look 90 while I still dey chase my first born age mate  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:46pm On Dec 12, 2014 |
damiso: One wife one trouble ..so more trophies more trouble niyen You think so? Nahhhh....everybody will be on their best behaviour so I can stay with them  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:44pm On Dec 12, 2014 |
|
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:42pm On Dec 12, 2014 |
damiso: On top the overtime she will be doing
You harsh o Which kain overtime Na for beta for worse E dey inside bible sef and they no call am overtime........ |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:39pm On Dec 12, 2014 |
taryour: Abi o,omo iya mi na true you talk o dis one wey dollar dey para seriously for market.
Oga r231 you hear that? No mind Dami o........na macdonalds I dey flip burger  working on minimum wage |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:37pm On Dec 12, 2014 |
damiso: See wetin? who was supporting you I was shaking my head that you think 4-6 weeks is too long to wait ..Like naijababe said na monicka fish ni  So you don't think its too long...... Thank God I am a prince.....na just to dey collect wives like trophy be dat so one can take as many weeks as they want  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:34pm On Dec 12, 2014 |
damiso: Ijebu Taryour don't mind him o He is a London big boy so charge him premium rates esp as the aunty will be be putting in serious overtime so he has to pay double wedding costs Me ke...... I go still negotiate bride price sef if it's too high  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:08pm On Dec 12, 2014 |
taryour: Nothing does you. You know now".... Make I hurry up go find her sef so you can supply the wedding cake 2 for the price of 1  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 10:56pm On Dec 12, 2014 |
taryour: LWKMD. Lobatan. Wa gba iyi jare, you get mouth. Lol. But sufry sufry dey shoot this ya arrow,make you no go shoot to the wrong enemy o  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 10:43pm On Dec 12, 2014 |
taryour: Haa my brother I dint mean no s3x before marriage oo. Even me sef do am well before marriage. What I meant is that you know before marriage is fornication and a sin and most people aint so free talking about it thereby claiming *holy holy* *spira gym gym*. But after marriage na enjoyment galore o, nobody fit question you.
You can decide to do it anyhow you want it,wherever and whenever you choose. So before venturing into marriage choose you partner wisely and be sure you on the same game side when it comes to s3x so there wunt be story for the gods later. You feel me? Even God go get angry if you no test am b4 you buy am  Na Old Testament fornication dey and people no dey read am no more apart from psalm wen we wan shoot arrow to enemy  |
Family › Re: Christmas Giveaway For A Single Mother by r231(m): 10:32pm On Dec 12, 2014 |
aisha2: Replied thanks a million How can I donate |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 9:56pm On Dec 12, 2014 |
taryour: Laff wan tear my belle oo. That woman go try o. But being realistic, its not food but nothing can be compared to it oo. For me there is no sin after marriage oo. Take your time and choose your spouse and start your fun after marriage till the end. Na you get your thing. After marriage nkwa  Nooooooo.......I need to no what I am dealing with before marriage o......so make we no come marry now and she dey give calendar and diary  No ma we need to be on the same page......when I turn she should me ready and she beta be locking the door when she is bathing too cus I don't care if she late for work  if I catch her she go double the bath |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 8:44pm On Dec 12, 2014 |
|
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 8:18pm On Dec 12, 2014 |
|
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 8:03pm On Dec 12, 2014 |
emeraldoe: ahn ahn, is it food. Anyway, na situation cause am its better dan food  dont give me food for a month i am fine with it best thing in the whole world....where do you want me to start from  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 7:24pm On Dec 12, 2014 |
|
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 7:21pm On Dec 12, 2014 |
|
Business To Business › Re: . by r231(op): 5:42pm On Dec 12, 2014 |
mavinc4u: This is very risky. $3.99 against $3.40. And it would affect all the goods affected by strike and all the goods on the way after the strike.  unfortunately the new tariff imposed by customs is with immediate effect and we dont have control over it. |
Travel › Re: Pandemonium At Lagos Airport As Customs, Agents Clash by r231(op): 5:36pm On Dec 12, 2014 |
|
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 5:35pm On Dec 12, 2014 |
taryour: LWKMD... It actually does vary depending on the kinda body each woman has. Some stay just a week and are good and back on track,some go above and much more than 6 weeks sef.
Me I love my thing well well o and its just 8 days maximum for me. Na to dey force baby to sleep o so I can have my time with hubby,abeg I no fit come and die jare, life is fun and beautiful. Thank you jare....... now thats what i am talking about. 8 days i can hang with at least a day b4 ikomo so the day can go smoothly or else na one grumpy daddy i play for ikomo  |
Family › Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 3:25pm On Dec 12, 2014 |
|