Rapmaestro's Posts
Nairaland Forum › Rapmaestro's Profile › Rapmaestro's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 135 pages)
killsmith: seconded!!!lwkmd... Wtf, frm u too? |
murphysmallz: U wan run??nope, i agree |
murphysmallz: Abeg.. Open warcraft thread 4 murphy vs mastero... Biko 30linesu won brawl wack bro? ... Lwkmd |
flow1759: my brother, I raned oh.are u still ranning |
murphysmallz: This dude iz serzly wacklwkmd, and ur point is? |
awangeragena: Lol,if i born twinz e no go gud?e go gudt na.... Tell ur 'oga at the top' to do am on d 2nd of feb any year, 2:02a.m, 2 rounds.. Lwkmd |
kerijay: Yanger dey sleep,trouble go wake am oso f**king what? Why yanger no take 'deep sleeping pillz' ? |
kerijay: Yanger dey sleep,trouble go wake am oso f**king what? |
Dat guy wey dey advertise.. TFU, u dey crayy? *PISSED* where's pyguru when u nid it? Na wetin dem no send am, im go dey do |
murphysmallz: mastero keeps formin impossible wordies/ur lines r stale,n d exclamation marks only makes it ugly/lemme tell u something/u bite head to head like a ram fight,no like rugbyjuxt saw dis... I'll be back |
kerijay: BEWARE,BEWARNED*SPITTS ON D FLOOR* SEE MY EYE, OMO E DON RED |
KillaVerse: Damn,see how they are hyping ibime on fb...thix his last drop na die...pleaxe i challenge you sir,cause tix obvious mikuz is no match for me...so letx see killerverse vs ibimewhich fb groupx? Abi u madtx? Tell us make we go check am |
flow1759: wound am.evryfin don turn electronic now.. So una wan giv am 'E-wound' abi? |
....''Now Sit'', Master Audu said and pointed at the nearest exercise mat, ''Thank God'', I murmured and moved towards the mat, on getting there, I collapsed heavily on it, half sitting, half lying down, ''Sit properly, boy'', The man barked, jolting me out of my reverie. Kai, wahala too much jawe, I thought. "Now, take a look'', the man said and immediately fell flat on the floor and did press up, 50 sit ups and 50 push ups swiftly. I was amazed, that sight, made me more agog for more things. "You are resting too much on your physical muscle, and that is the cause of your short, slow pace'', the man pointed out, "And that is the major reason, why you'll have to learn to be at peace with yourself.... TIME FOR YOGA'', the man announced. ..I thought Yoga was for weak, feminine peepz not until I did it... ¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤ ¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤ ¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤ _ "I checked the time, we've still got another thirty minutes, Now, the way I've told you, Now do'' Master Audu Instructed. Hands clapped together, feet bent to face each other, knees jerked upward a little while the elbows stoutly rested on the Jerked Knee and eyes closed.. YOGA HAS STARTED .......''BBOOM BBOOM''... A sound came loud while I was 'yogaing' or doing the 'BORING' yoga, shey Boko people don enter ni? I thought to myself with my eyes still closed. ''BBOOM BBOOM'', it came again, louder, And Master Audu don talk say make I no open my eyes o, but if dey won kill me nko? I thought. 'You only live once', came to my mind. The noise came again, this time, more louder, which made me open my eyes. If I had known, I wouldn't have opened my eyes. |
flow1759: I thank God for you say you say dis Jamb go be ur last.wetin dey do dat 'odè at d top' wey dey advertise himself.. Na? |
valboy20: nawao...dx ya post sefwetin do am? |
...N.igg.a dissin me don hit head on Rock of ages/ cos we always high like we neva get 'short of baileys/ dude has always gotten into smelly 'd feet' like he's sniffed d 'sock of ladies'/ when i enterred dis place 2day, i was like 'did i miss road abi dis na box 4 sages' /cos wit d rap spitted by 'IB' it looked like dose church wey dey sing 'song of praises'/ yet some 'keri lowlife' thumbed him up, lemme quickly hide from their spit, where tha 'cot 4 babies' /cos dey might pass me unnotice there, where they won't xpect me to run or staystill/ dey av smelly lyrics like 'bunch of fae.ces'/ but know dat 'MAESTRO', spitts new flows like i'm d dude dat 'f**k d maidens'/ yea me deflowered d maiden../ Yes i also 'suck them vi.rgins'/ _ yea.. No sh?t from me to dat crazy biter/ cos he's not New to jail tanx to dat DJ, d amazing sighter/ dat brings about d prove, like say him be jury 4 brawl of lazy fighter/ Netcees bastard/ always spittin wack like say, he's pregnant with his 'pen*s shattered'/ symptoms.. Bro, go do a test/ cos, we all knw u hum badt like an injured pest/ sumone should bring a judge, cos dis convict will soon b dead/ always getting busted... Like 'balloon shot wif lead'/ we might pardon u, so 'run wit legs'/ cos if u 'run ur mouth' like 2G connection, d 'fun won't be there'/ yea.. I'm d mystical being'/ i'm not d 'balls' dat f**k u puccis, but i've gat d critical thing/ i stab at d femour to cause partial loss of memory on dis fagg wit metaphysical pin/ and eventually scrape there brain off d earth, like say graveyard be physical bin/ i'm not through yet/ wif dis fagg dat hang at dah 'waste', like he's a gud belt/ but see me end is his life wit 'cold barz' so he'll hav a cool death/ 'I SEE A DRAW' maybe 'through bet'/ dat Nairabet wey u play when chelsea play well/ i slay dell/ so i can leave u wif 'HP{high pressure}' ''so where, u stay, girl?''/ pray mehn/ for me to not to save 'stray lead'/ on ur as$ wit my hand wey i use 'fi.ngered' my b1tch, now 'e no dey sppray well'/ cray bell/ causing ur 'head to ring' at my d.ope lyrics.. Wey don dey stay there/ up there.. Bro/ i pour beer slow/ 4 u kiddo, so u won't go home tearing 'pop, wit bear claw'/ ''should i call down when i'm up there yo?''/ cos i'm hating 'NEWBIES' like dat 'babygat', b4 u insult, know dat i'm now 'dop.e here though'/ > *RAPPING and DANCING TO I DON PORT O* |
temhab: Long time. We r waitini don hear sis, Emperortj93: @maestro.. *smiling* how ur exam, hope say d exam no trouble u at all bah.. *change mode* oya rush cum continue ur story b4 guy vex slap TB enter ur chestbros mi.. Na u b my oga wey i dey ff order from jawe.. I go contd now, jamb sweet doh.. How was urs? Jumizie13: Thank God jamb say don pass sha. Oya come updateunu don vex gaan, no vex abeg.. Hei hei awangeragena:everyfin na double double.. Bros abi sis, u want twins? Na joke o.. Tanx 4 following doh |
Emperor, i don hear u flow1759: so rap maestro na Jambite?Flow, which kine play be dat? Ehn? Shey u no know me again? I no dey eva 'bite jam' o, na oyinbo food na and i no dey like oyinbo food jorh.. if u talk say i 'bite Eba' now, i go gree with u.. Sumfin like 'Ebite'.. Jamb sweet doh, but na my last be dat, Admission next.. > moreova, it seems i saw d original version of brainbox at my centre, big head, big mouth.. As dem dey ask question from him.. Na ''hmm hmm'' him dey use answer, i initially tot he was deaf and dumb, not until we got to class and d guy vomited two text books.. Na wa o |
Koolwilly: *** Flow you the Bomb.and i'm d Anti Bomb squad |
flow1759: Cashkhiid you too much. I love that placard.oya add ma name join |
mikuz: Chuka please pop the thread . . . GLACIERZ!:all rants and no brawl.. |
Thank God no be another 'NAIRALANDER WITH A CELEBRITY'.. Dat sh?t is now becoming sh?t |
Nowhere can be like home, where u go carry pestle dey pursue ur pikin |
crizzy: 1. Vectorur own name no dey among? |
Flow, u beta appoint me as d 'ACCOUNTANT' of ur 2 companies |
Maestro don Enter Holds broom, to sweep all d cobwebs in dis thread.. |
Maestro don Enter Holds broom, to sweep all d cobwebs in dis thread.. |
...Now.. Peepz don dey say truth/ yabbin all dose fagg wey like to 'call out' like say dem dey phone booth/ dose one's wey like shouting, ''ama beat y'all outta shape'', even a cone too /but we d realest don dey vex like Dj5naira,cos now we don dey bone f00ls/ if u say u high, ama pluck u like u be 'ripe Orange' when I stone you/ i beg, 'stay outta my site{sight}'/ cos if i collapse barz and metals, i'll 'pray u not to survive'/ i'll 'stay to fight guys'/ u'll see dis 'sun{son}', only when nature 'stray tha night starz'/ yes.. U'll see dis star at party, but i'll pop is heart quick like say he's a can-star/ bastard../ hypocrizy will make em kneel at us, shouting panadol xtra.."maestro, oga na master''/ maths star.../ yet jamb jam u like say u be Sardine in a canistar/ > back to hymn > where dat crazy dude?/ dat biter, wey fit bite anyfin, even a 'lacey tube'/ but he 'sucks' like he's a baby sucking 'ahmazing b00b'/ i'll be slow at spraying u/ cos u might die if i hasten at slaying you/ slaying f00ls like u/ is as simple as sending 'amadiora to strike you/ f00l.. Don't spray ur spitts on me/ cos.. It stinks, like when u put 't1t on bin'/ if u want beef.. Waiter pls giv dis fagg 'meat on me'/ ur flows won't still b sharp even if u put 'clitt on pin'/ boy... Go get a life, cos ur rap won't still grow even if u sit on bean/ we've even gat Lowlife calling lowlife lowlife/ cos all 'o' em no even fit cook beta barz like bachelor wif no wife/ guyz go strive/ cos wif dat ur bleak and weak verse, ur money won't thrive/ make una no beg me, NO BRIBE/ |
Wtf is wrong wif dis 'newbees'?/ Don't dey knw dey'll neva sting hard like we sting reach/ toying wif us is like a baby getting burnt wif a lamp of 100 degree |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 135 pages)
/
Me sef i tire o,weldne mi oga at d top