Rapmaestro's Posts
Nairaland Forum › Rapmaestro's Profile › Rapmaestro's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 135 pages)
HBD to u bro... LLNP |
ye! Mogbè o.. Wu steal dat kpormor? I'm suspecting dat Yellow_Mosquito abi na Foxy Rebirth, chei.. All like pirated C.D, ~all in 1~ |
Crizzy, i'm c.umming 4 u |
Abegi.. Nobody should take d Kpormor o.. Or else Amadiora go come down o, but i fit share wit Cute_bliss, Ishi and Br3nd4.. Lai lai, foxy wey go chop no go remain 4 me him padi.. |
OMO, before d thn go start make i quickly share dis wit una
|
Br3nd4: Oya come to the kishin*ENTERS KITCHEN, PUT TOWEL ON STRETCHED HAND, IF D THING HOT, E NO GO BURN ME..* oya madam, give me now |
Br3nd4: *walks in with apron on and hands covered with flour* smh..... All these boys sef!madam give us small, make we collect tasting na |
[quote author=Foxy_Ultimate]Take it easy eh.... No one is trying ta deprive you of anything moreover the party just started. Provisions will be made for your raging hormones.[/quote]ehen! Correct guy... Make una add Igboh o or else flow no go show face |
D thing dey sweet gaan.. Infact na im i dey chop now.
|
[quote author=Yellow_Mosquito]ITbomb... This is supposed to be Foxy's eve not your room to touch Nichole.... You no know say she dey reserved for Foxy? [/quote]ole, barawo... Na only u deserve gud thing? Me nko? We mu7t share dat girl o |
Blue diamond: true say wetin o?Question: which Nairaland Section is ur favourite? Blue Diamond: laff won tear my G-string, na Literature/writing na, especially dat 'MR TAMOHER', Flow1759 |
[quote author=Yellow_Mosquito]Where did you pop out from? The last time I checked you were locked inside the room to read your books, now tell, how did you escape? [/quote] for you, I did the James Bond stuff, kick d door till it falls.. I can't miss dis.. Pass me d lighter.. Alomo too |
Oh! Mehn! I'm feeling dis.... |
I'll wait till 18 to give u a S/O |
mikuz: Then up your game . . .by first knowing how to demarcate ur lines.. Mehn its even more jampacked dan when i also started |
Larry should post the new schedule |
Blue diamond: Flow1759,i hail theeehen so na true? |
khimwhyte: what has sleak got to do wit my previous postjust saying |
Blue diamond: Literature all d way,plus family n education.do i knw u madam? Ova there ^^ |
Rap battle thread.. *WINKS AT MYND* |
bros u dey vex gaan ni o |
i'm getting sick and tired of una sh!t.. MIKUS VS SLEAK will settle dis.. Wit credible voterz like ojo, khim{i knw she won't be bias}, scrollz, scriptz |
mistaswag: ![]() |
rodeo0070: Can you take d lead?ofcourse, afterall, all na means of transportation... Infact, i luv bikes dan all these costly carz |
I heard dat madam ishi don reach here with that her grammer? Shey na true? Anywhere u see her, call me to come drag her comot.. Make she no forget to carry her grammer too.. |
Shey with handcuff? I SMH o, see d handiwork of 'IGBOH' |
Hate dem all u want.. Dey are still making and would continue making money.. If u dey among haterz, go find kponkpon work do to make ur head correct or so i tot like FLOW1759 |
Caracta: The man that sat beside me in a busAm I ur mate? Lolz |
Thanksgiving ASAP |
Dat guy needz his head charged.. And updated{if possible Sim-portability}, d guy get Network-failure.. > Don't tell anybody o, but i'm sure d guy na Okija_juju |
Jasboi: .omo ake don book front seat down... Dis is surely gonna make FP.. |
can't dey just purchase 'MARWA' and keep d rest and pay to charity-home |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 135 pages)

