Rashygenius's Posts
Nairaland Forum › Rashygenius's Profile › Rashygenius's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Mobebi:Oga 4get dt syde..All dis..."she will regret her action later,Na 4 Insyde NOLLYWOOD FILMS e dey happen,dt is what we re made to bilive by watchiong too many Nollywood films If na Dangote pikin she go hook up with nko,i tell u she no go regret am,but regret say she neva leave d former r/ship TEY TEY |
Na HARUNA ILERIKA |
Mrkuvuki:deres notin tough,oga ...when it comes to goal scoring in d national team.it is Rashidi yekini,even after yekini,it's nt kanu..dere re odas like Aiyegbeni,Martins,Ik uche,Osaze Agahowa,den Kanu |
[quote author=Veneto81 post=27435343]Who is Nigeria's greatest Number 9. I think is Kanu Nwankwo ?[/quote Oga kanu no b 9..Kanu is a supporting striker.he plays frm positn 8.when it comes to laurels..Kanu is d greatest but when it comes to breaking records with goals i.e highest goal scorer,1st world cup goal etc... U shld knw d name now KING RASHIDI YEKINI |
gebest:..Nollywood mentallity..c wetin Nollywood don turn my person into.watching too many nollywood films have made us av some baised mynd towards dis animal esp cat.Now dt dey av started using Goat as witches in films (eran iya osogbo and co)ppu will stop eatin and rearin goat again |
JustCare:Guy..u no fear EBOLA |
bigass:Baba P.A...aw much kan b ur own now as u don calculate d whole income.. |
[quote author=timothyuche1 post=27342157]Where is Hazard, Costa, Mikel Obi, Van daa Saar, Layman, (abi keeper no follow for players) They are not serious [/quote guy commot Mikel...2goals in over 150matches..Keepers sef get goal pass Mikel |
abatically:D REASONABLE ONES...Are u part of dem |
Kog45:Obviously..Mikel is more sucessful but u can neva compare Okochas' Impact in a team to Mikels own ....Okocha single handedly brut out bolton wanderers 4rm relegation zone to a safe zone.what has Mikel contributed to chelsea?...2goals in over 150Matches.ehn?answer me,yeye man |
ednut1:skillful /average doesnt go tgeda Mr man...u cant b average and be skillful at d same time.check all skillful players..dey re better dan average..Ronaldinho,zidane,c.ronaldo,ronaldo,Leonardo,Ibrahimovic..just to mention a few |
100Cents:Na G.C.E form u tink say dem dey buy..Yeye man |
Udodasco1:In 9years Ke .....d Groom parent go reject am ni..Infact culd lead to dissolving such union |
funny enuf,,,i dont even knw some idiot still sag |
ibrews: Good album(I love dead again).......but wait o,shey ASA no dey feature other artists?Na Ijebu woman |
englishmart: Is he Vincent kompany's uncle?BORING! |
Andyblaze: He is like meu wey neva wryte Jamb |
egbaguy: His father is IBO..............he was raised by his yoruba mother after his IBO father died during the BIAFRA war.source or betterstill..pishures or I..........u shld knw d remaining now |
slimaliyu: mtsww dsame amount i spend on polishing my latest italian shoe.i cant bet my life u dnt av an ITALIAN SU(speaking in oyo dialect) |
Most nigerians dont knw aw to spell a person 4rm GHANA.Most write Ghanian instead of GHANAIAN |
if u re muslim,and u pray 5 times daily at d prescribed time.u will not experience much pimples on ur face cos b4 each solat,u wash ur face 3tymes..(total 15times daily) Aw on earth will u av pimples on ur face when u wash dem 15tymes daily.Islam is a perfected religion by Allah.can some1 in d aws say Allahu akbar |
.....even if d verdict by d judge favours him or not, ALL cASES on Earth will b reviewed again by d ALMIGHTY(The seer wc sees what nobody can see) |
dont let us bother ourselves with continuity as we av clamouring 4 4rm what dey played tday,its so obvious dt KESHI has notin new to offer again dan to recycle d tactics he knws.he has reach his limit by winnin d Nations cup. |
S/africa 3-Nig 0 |
kaka22: #Searching for crockroach. Found one#BORING! |
Rich4god: Are we supposed to play qualifying... Thought champions are given automatic ticket...E b like say na Roger millar days u don follow football last since when den don scrap dt rule.No more automatic ticket 4 champions..u av to play ur way back in to defend ur title |
enuf of dis accusation and counter accusation jare.we re tired of keshi said,ik uche said... If u una no take time,Nollywood guys go release film una behalf...Titled Keshi and IK d .......... |
wetin dey annoy me pass 4 Nollywood esp Yoruba films b say...den go wan depict a very poor man life. Most tyms if den show d man aws..e go get big flat screen TV,beta sofa chair,Nice housing equipment we wey dey pity am sef no get most of d tin wey d so called poor man get |
evrybody is sayin d same tin..potential leading to sucess,turnin nothing to sometin blaa blaa blaa ....but d fact remains wc ppu 4get is dt its only God who turn dt potential into achievable result. So many ppu started exactly d way Dangote started his biz.some might even av better Idea and evrytin u can tink of but we dont hear dier name as at tday asyde Dangote.4 example..d man who borrowed dangote loan to start his biz..is he as successful as dangote.d ans is NOPE. Moral of d story its Only God's will dt polish potential into success U can av all d potential in dis world and still remain PENURY wyle some1 witout potential controls fortune ,vice versa.its God's will |
Ezibless: He'd also be ''TOO SHY'' to love me.it wasnt a tru feeling it was an infatuation...if u truly av feelings 4 him,dere re ways to make him knw.. Its only a taboo in naija,dt girls dont take deir boyfriends out to av a nice outing. U can take dt bold step..invite him 4 a drink in a nice and comfortable place.express ur feelings to him discreetly,he will fall into it |
Bobbystanley: Not deserved!No B Ashley young suppose win am, na JUWON OSHANIWA den suppose give...Mtweeh |
Bobbystanley: Not deserved!No B Ashley young suppose na JUWON OSHANIWA den suppose give...Mtweeh |

