Rastaramsey's Posts
Nairaland Forum › Rastaramsey's Profile › Rastaramsey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 107 pages)
See wetin stupid Buhari dey sign ![]() Anyway, we still dey wait for the Abuja-kaduna victims wey you talk say them go release..... |
Sometimes I no dey feel remorse for those guys ![]() Anytime they Don dey on 2 puffs of weed, them go dey misbehave ![]() Make I drop one instance.... Around that 2014 world cup, Nigeria and Argentina played.... One niggar was rushing home to watch the game.... Naso he go kill person as a result of over speeding...... Mhen those drivers enh.... Them be case... |
Nigeria armed forces are the most useless ![]() Instead of setting matters, them still go dey cause kasala ![]() And the stupid crossriver government kept mute ![]() Mhen this is serious... Na only Nigeria you go see say them go dey do citizens anyhow and them go dey worship expatriates like gods... |
You be Londoner And you dey say womens ![]() Wtf!!!! Nairalanders sef ![]() |
Another government work ![]() This government is bleeped |
We are massive ![]() Peter obi is a goal... Na God know the kid soap wey baba go baff... Shey no be that stupid boy wey justify the death of that girl wey them murder for sokoto ![]() I knew he said this to trend ![]() Bastard |
Without no doubt, Nigerian forces are the most useless in the world.... It seems like their work is to intimidate civilians ![]() What is the crossriver government doing about this sef ![]() This country is bleeped up... |
Abeg shift ![]() Them dey give terrorists 10 days ![]() Make them use that time kill some people too ABI.... Abeg make those Politicians go rest.... We no dey chop their nonsense again... |
Go and learn Yahoo |
Happiness is free jare... |
Your story is very fake.... How can you be smoking and two girls go come kiss you ![]() You no no how your breath go be ![]() You run tongue kiss for 5 mins with smoke breath ![]() Una dey try oooo Lies from the pit of hell... |
Wetin be world-class ![]() See as the grasses be like say them dey bring cattle come graze ![]() |
doggedfighter:No be everybody dey like lose ![]() |
Na your sister f*ck up jare.... Religion doesn't tolerate toxic relationship.. She shouldn't have continued in that relationship.... Na she indirectly kill herself ![]() Anyway, RIP to the deceased... |
Philanthropy fire ![]() |
See as he be ![]() |
Las Las everybody dey OBIdient... |
Everything nah scam jare... Bandits have taken over everywhere... |
Wahala |
Werey don dey cast himself ![]() This one no go school nah Nah ordinary agbero ![]() |
If only she use her common sense ![]() Religion doesn't tolerate toxic relationship so you had the chance to flee.... It was a matter of common Sense but you failed to utilise it.... So you got what you indirectly waited for... Rip to her sha |
Good |
Coded081:Waaaah |
Make everybody rest jare ![]() We know APC are good in rigging ![]() No dey find wetin you no fi see.... |
These fools don start ![]() |
OyeofIkoTuN:5000 is a blessed number ![]() |
Well acted script ![]() I will believe this shit if only it was captured with a CCTV camera... |
Make this one rest ![]() Baba just dey drop motivation quotes since him lose primary ![]() The real reason why you lost is that you said you will continue from buhari stopped ![]() No delegate wan continue suffering ![]() |



