Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 25 pages)
Una never see anything !!!! Shey make una stay for egbe jegede,una say rara ,say na egbe d more u see na him una wan do |
Dis guy should b fried !!! |
Dey chuck d hand for pepper |
I thought must of u guys believed it was jus d fulani s and d bororo s who r d kidnappers |
I don t understand dis topic ..... Dsame tenant wey go collect house to pay bills or maintain house wey go b problem ? |
oh so una sey fear to kpai..Una subjects wey cum dey those states nko? Make dem perish? |
Abeg wetin dey worry our people sef Shey na kalokalo baba go play for uk ni abi na stripper club u see baba abi u see am for Anfield Stadium against Gala? |
Adeyanju don leave vdm and Sowore ni /e b like say bros don dey join wike camp o |
If dis is true why was he given the position of a supreme leader ?? |
Sunday Igboho already losing support he should pls talkless |
Uncle,why now? |
E b like say u jus dey buy crate of egg after 12years U need to do thanksgiving o !!!!!!! |
Omo no b Falz d bhad guy b dis ?? |
A gboju lo gun fi ara e fun osi |
No b Aunty sidi b that ?? Lolz |
Are u people for real So u can t act with dis information u already have ... Pls why r u telling us Abi dis DSS dey crraze ni? |
Dis guy na mumu .... Politics s not for u |
Mogbe ooo !!! Make i check my own o |
[quote author=wunmi590 post=138243396] ![]() For me: I've always been an Al Nassr fan, since I was 5 years old, I used to watch their games. They're such a great club with so much heritage 😆 🤣 😂 😹 You already know my mind 😆 🤣 😂 [/quot Ebuka wait o u no tell mi say u don collect dis offer na , i jus dey watch u for Television so ..... Na wa o .... Our mind deep o ... We still dey 9ja together las night o |
See dis shameless woman o ... Na internet cum make some of una no even get shame again ![]() |
Arise news and fight(quarrel)na 5&6 |
chopnaira:Apc watch ur back o cctv everywhere |
Pls don t start dis war .... Innocent Iranian will b affected .... Dis idiots don t kia about thejr subjects |
Glimpsetv:dis one will continue searching even in her other life she will keep SEARCHING |
Prophet Tinubu |
Nff dey shameless ... Wetin Gusau and dikko go do there .... Dem mata jus b like man wey no responsible for house ... Him no go get control of d house .... No wonder our players no get fear and respect for una !!!! |
Switruth:Were u there wen wike asked of 35% ![]() |
Osimhen get attitude problem honestly ... Haba |
I can t still believe Peter obi and Atiku r in one party (ADC) and ready to work togther .... Igbayi la ro ... Why now ? U guys didn t agree in pdp ..... Politicians sha Anyways u can t b doing dsame thing and expect different result |
[quote author=LagosOrigin post=137947302]I read today that Anthony Joshua was involved in an accident along the dangerous Lagos Abuja expressway which took the life of two people . This is a bad news because Anthony Joshua is way rich enough to rent a private jet to abeokuta which should have cost him just $15,000 to abeokuta and another $15k on return, totally about $30,000 which is a kitchen change compared to how much that he made alone from fight Jake. Self stinginess has cost many people there lives. It is only God that saved AJ from this disaster .[/quote Joshua isn t that kind of Guy bro .... I love to keep itt simple !!!! Person wey dey climb Bajaj Bike ![]() |
Make we tie wrapper,make wrapper tie us ,as long as we r not naked !!!! |
Na wetin b Super Eagles problem gan gan |
?