Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 25 pages)
If Nigeria wants to extradict Sunday Igboho from Benin Republic pls wat will b d Word,for getting Abba Kyari from Nigeria to U S ![]() ? |
Keyboardist |
They should have spared d community na..why our security agencies dey behave like oloriburuku like dis They should understand how dis bandits operate.May Allah protect us all!!!! |
Month don dey end |
u don pay bride price b that go carry ur wife |
How many billions have we paid to d bandits in d last 3weeks?They keep kidnapping and we keep paying ransom ... |
yeah from d source he actually said it ... Oga Ade abeg even wen we had d bombings,it wasn't as bad as dis..See our leaders o .. won gbe calculator won fe se account awon oku.Shameless govt!!!Anyway u fit don enter Ode Omu for Abe igi anu dey take palm wine Sha !!! |
Lai Mohammed
Buhari |
Oga IG,, na wen fire arm turn kondo ? |
"jeo paddy" Ni kan ko oo . D guy is going underground politically.. Jagaban sinking !!!!! He is not jus losing "jeo" d paddy wey him loose plenty. he is losing almost everyone .. D hausa s Don turn Dem back already against am.. |
Una never Sabi anything ... Na North go continue for 2023 ... Namu, namu ne that's d games.Apc getting unnecessarily cold |
Yemi Tunde oooo... iro po ju ... gbefun awo ojemarina |
He is a politician |
Xisnin:what is dis one saying footballers that does that r mad abi? even in d market if any of d executives dies d market will be closed for a day at least |
What is a lockdown?? A lockdown can be defined as wen u ve exhausted all d sleep u were supposed to have used in D midnight during d day. Then u decide to bring out ur blue plastic chair and begin to take record of numbers of bats eagles even aparo(s) flying in D midnight, that is to say u ve been locked down!!!!! |
we give names like Lecoro,Coroshina,corogbemi,Molekecoro, |
Na my brother initiate me |
egbadun sir |
Imagine Dis selfish leaders .. u want an airport, wen d road from akure to ado Ekiti is bad ....Call ur brother Akete so u guys can fix d road..u guys don't even care about d masses.Tinubu spoke well on dis..awon were !!!!!! |
Pls commissioner r u mad ni ?? dis big men jus dey use citizens life dey play bet9ja o.With all d news and pictures going round ?? no crisis no violence in Oyo ?? Baba check ur brain cos even soldiers had to come out in their vans yesterday . Sugar wey die na rain kill am for inside him car abi ?? abi taiye currency mama wey die wan born pikin na there she follow go abi?? Until our security agencies begin to see issues the way dem b.We r on a long tin in dis country |
Yahaya Belloooooooooooo kogi state is sinking |
Choiii which kind people dey rule us for dis country sef I for prefer mama peace to all dis people oo.. Where we dey go for dis country?? |
Abeg o.. Dis Adeleke wahala don too much sef. Na only u dey contest ni If pdp win presidential election, no worry u r anoda liar Mohammed in d making. Dem go give u minister of wetin sef ooooo .......... |
Ogberan Adeleke na which village dem marginalize for Osun o?? Iro lo ma pa e. Omo to ban pa Iro a ja Le...... This is anoda reason why I won't cast my vote for u.Haba so cos of d community u come Sidon wit dem dey take palmwine and Bush meat abi Na only u dem see block road Abeg make I no ask all d questions finish. Make I allow others too ask them own |
He is jus playing d clown in pdp |
TheGuyNextDoor:did u know that most of d youths that came to d ground were there to submit d form for d employment he promised. Dis men jus dey use our head. Why would u want to give Mi an appointment and u will be d one to pay for my transport fee to d venue where I will submit my form?? Wat was d 1500 and 2500 for It was jus a publicity stunt... Pls guys make we dey careful wit AL dis people |
Score line MFM 1 kano pillars 23 Eyinmba FC 12 sunshine 0 Report dem don destroy all d computers wey dey d stadium.. Kano pillar coach dey gbagada hospital.. Eyinmba coach don follow backyard go Ghana |
Georgemurphy:pls u guys should get ur facts right. I am a pdp member buh sincerely I was disappointed cos Fayose actually ask us to do that... We shouldn't be tossed around by dis politicians... Yes for Mi it is a blackmail |
light dey here o.... Road and light bad for west and south buh in d north I can assure u of at least 12hours per day.... wen our leaders were there wat did they do for us ?? North always benefiting |
