Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,949 members, 7,952,831 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 04:46 AM

Rayblast's Posts

Nairaland Forum / Rayblast's Profile / Rayblast's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 22 pages)

Politics / Re: Mimiko’s Legacy Difficult To Surpass — Gov.-elect by rayblast(m): 5:12pm On Dec 14, 2016
If truly Aketi said dis don't expect anything good from him. E mean say him Don accept defeat. Why did u contest Wen u knew u won't perform beta?

1 Like

Politics / Re: Buhari’s Experience Needed In Gambian Crisis’ by rayblast(m): 3:19pm On Dec 14, 2016
D experience wey dey sink our economy go inside deep blue sea? Bukola Saraki spoke i heard everything he was saying d only thing I heard frm Buhari s budget rubbish was d prayers he started with. How president go dey talk wey him followers no go dey hear wetin him dey yarn?
Politics / Re: We Are Looking Up To Buhari’s Military Experience To Help Resolve Our Crisis by rayblast(m): 3:11pm On Dec 14, 2016
Na Jonathan suppose dey preach dis Gambia gospel
Politics / Re: What Secret(s) Could Nnamdi Kanu Be Threatening To Expose? by rayblast(m): 3:09pm On Dec 14, 2016
He caught Obasanjo with Aisha

3 Likes

Politics / Re: EFCC To Appeal Court Order On Fayose’s accounts by rayblast(m): 6:37am On Dec 14, 2016
Keep appealing Fayose will keep winning u and ur so called master
Politics / Re: Fayose Takes Father Christmas To The Streets Of Ado Ekiti (Pics) by rayblast(m): 6:18pm On Dec 13, 2016
Fayose u too much. Oya go use ur ATM for bank road , dem Don unfreeze ur account . No skin pain governor

23 Likes 1 Share

Politics / Re: BREAKING: EFCC Ordered To Unfreeze Fayose's Accounts by rayblast(m): 6:14pm On Dec 13, 2016
D guy no send una o. He is busy with his father Christmas stuff. Dis man have always been winning Apc in AL his battle with dem

12 Likes

Investment / Re: FG Should Be Prepared To Help Nigerians Affected By MMM by rayblast(m): 11:42am On Dec 13, 2016
What is dis one saying?
Politics / Re: Nothing Can Stop Biafra, Let Buhari Learn To Be A Civilized Man – Asari Dokubo by rayblast(m): 6:02pm On Dec 12, 2016
Asari where have u been? We Don dey look for u Buh Bubu said u were hidding
Sports / Re: I’ll Ensure We Start Early Preparation For Olympics Tokyo 2020 — Sports Minister by rayblast(m): 4:30pm On Dec 12, 2016
Who is talking? We go Don forget say there was even an APC government by then. So Mr drunkard stop giving urself high hope
Politics / Re: Respect Religion, Stop Making Movies That Glamourize Sex - Buhari Tells Nollywoo by rayblast(m): 8:47am On Dec 12, 2016
Mr Dullard forget Nollyhood face our Security and Economy. We didn't vote for u to come and begin to Censor our movies . Who send u make u watch African Magic "NAKED ROMANCE " ?

4 Likes

Politics / Re: Respect Religion, Stop Making Movies That Glamourize Sex - Buhari Tells Nollywoo by rayblast(m): 8:46am On Dec 12, 2016
Mr Dullard forget Nollyhood face our Security and Economy

1 Like

Politics / Re: Buhari Drops Two Service Chiefs by rayblast(m): 8:05am On Dec 12, 2016
Am not surprised Aisha was dropped to d kitchen and other room . Hausa and Fulani ruling us. Yoruba Leaders for how long r we going to continue to be enslaved to dis groups? Come to d Southwest u keep calling dis people Mallam and Aboki , seeing dem as useless and foolish Buh they keep sleeping with u,getting u pregnant giving birth to dsame Nigeria. Our Leaders keep selling us out
Sports / Re: Pinnick Enters More Trouble Over Rohr’s Salaries by rayblast(m): 3:24pm On Dec 11, 2016
Pinnick Na Yahoo plus guy o . Cos e jus dey carry our sport dey carry enrich him own pocket
Sports / Re: Live April 26 2017. Anthony Joshua Vs Klitchsco by rayblast(m): 3:21pm On Dec 11, 2016
Go Joshua d man with d Lion 's heart.YES U CAN!!!!!!!!!!!!!!!
Education / Re: We'll Withdraw Your Kids From School If You Tarnish Our Image On Social Media-FG by rayblast(m): 2:12pm On Dec 11, 2016
So parents can't fit talk again cos FG go withdraw them kids . Which image dis govt get self ? information minister,,,,,,,,,, proffesor of lying . Sport minister ............PhD for drinking. Nff chairman...... Oga for boxing d Falcons. D president ........ GCON Dullard . Oga we go continue dey talk as long as we r still living

39 Likes 2 Shares

Politics / Re: Solomon Dalung And Rotimi Amaechi Laughing Out Loud by rayblast(m): 2:22pm On Dec 09, 2016
Onigbese!!!!!! Solomoni omo Dalung San owo awon omo lomo
Sports / Re: President Paul Biya & First Lady Chantal Biya Receive AWCON Runners Up, Cameroon by rayblast(m): 12:47pm On Dec 09, 2016
This is a shame!!!!!!Dalung ND his president dey molest Champions.
Sports / Re: Unpaid Allowances: Dalung Meets Super Falcons Players (Pics) by rayblast(m): 11:19am On Dec 09, 2016
We hear say una go band 10players,coaches and officials because dem rubbish una.Una mention Fransisca Ordega say her name will never be heard in d falcon s camp again. Who inside una fit carry hand beat chest say him go watch next Superfalcon match?Talking as if Na dem get d air wey dem dey breathe. Work and get paid Na him dey hear o no b work and b banned!!!!! awon olori buruku somebody. We r watching dis Yeye govt where una dey drive us go

2 Likes

Politics / Re: Rivers Rerun: If They Slap You, Slap Them, Oyegun Tells Rivers APC Supporters by rayblast(m): 6:12am On Dec 09, 2016
I dey wait for d day wey Channels abi TVC go show me where dis politician children dey vote. Abeg make una see wetin person grandpapa and Apc leader dey talk for mouth ? Dis people no get quality of leadership at all.Dem no get our interest for mind. They are just there to cause more problems for our country. Make we dey kill ourselves for una abi make una own children dey Yankee.

2 Likes

Sports / Re: Unsettled Allowances: We Never Knew Falcons Will Win AWCON, Says FG by rayblast(m): 5:29pm On Dec 08, 2016
Dalung u r a very useless minister working with a dullard. Una for no send dem to d tournament since u una no believe in dem

451 Likes 31 Shares

Sports / Re: Super Falcons Onome Ebi Undergoes Successful Arm Surgery Without NFF Aid by rayblast(m): 2:31pm On Dec 08, 2016
Nff and sport minister dey jolly for dem houz and dis babe went thru Al dis pain when? Do u guys have conscience? To pay dis our Champions again nw Don cum become problem for una abi? D way we r going in dis country nobody will want to represent Nigeria in any tournament again. You can imagine u have champions in dsame city with d president and all dis magomago dey happen oga BUBU not saying anything.Abeg if d load wey u dey carry for head heavy pass u Biko drop am. Nothing is working in dis country under U BUBU
Sports / Re: Rohr Visits Carl Ikeme In England by rayblast(m): 2:19pm On Dec 08, 2016
Rohr where have u been? U r a friend a brother a father and a coach to dis laids. I forgot , a boyfriend and even a husband to d Falcons cos u also paid dem a visit. I just pray dis unless government will not frustrate ur effort

1 Like

Sports / Re: Falcons Seize AWCON Trophy, Reject NFF's N50,000 Allowance by rayblast(m): 7:33am On Dec 07, 2016
Seize ke? Falcon una dey para o. Make una catch Dalung and pinnick comot dem boxers join dem boxers with d Trophy.
correct set of ladies !!!!

11 Likes 1 Share

Crime / Re: FRSC: 6 Injured As FRSC Officers Haul Stones Into Moving Vehicle by rayblast(m): 1:13pm On Dec 05, 2016
Na dis same FRSC dem wan dey hold fire arms? So if say Na gun dey una hand una for shoot abi? we r washing o sorry we dey watch

1 Like

Politics / Re: Enelema Bows To Greet King Of Morocco (Photo) by rayblast(m): 5:20am On Dec 05, 2016
D thing wey dey vex me sef b say d King of Morroco sef no send say person dey bow
Sports / Re: Carl Ikeme Injured Again by rayblast(m): 4:53am On Dec 05, 2016
We still nid Vincent.It will enhance high level of competition. Incase of injury we won't have to b worried about who is coming in. Alampasu is good Buh we can't use him in competitive matches for nw. If Vincent is coming back won't d eagle's camp b divided?
Politics / Re: Fayose Buys And Shares Bananas To Kids In Ekiti (photos) by rayblast(m): 4:45am On Dec 05, 2016
Abeg where dis man dey live? always on d street so I begin to wonder if him dey go houz. I go ask mama Deeper. Cos even d kpomo and fish wey him dey buy him dey carry am reach houz?

1 Like 1 Share

Politics / Re: Buhari Is Using Economic Recession To Punish Nigerians – Fayose by rayblast(m): 4:40am On Dec 05, 2016
Oga Buhari se o fe pa wa ni? When r we going to start getting good news about ur government? Even d N power I was thinking after d two years contract una go settle dem with money. Make dem go into business? Abeg where 30k wan reach for dis ur government? How person wan save inside d 30k ? make Devil cum catch d person make d person dey leave for inside Ado Ekiti . Gbese de ni yen,!!!!!!!
Politics / Re: Court Orders Immediate Release Of El-Zakzaky, Fines SSS by rayblast(m): 2:02pm On Dec 02, 2016
OK o . we r watching . Cos i don't think dis guys will let go . Shiites are everywhere . Federal govt help us o
Politics / Re: Buhari Sacks Sally Mbanefo, NTDC Boss by rayblast(m): 4:18pm On Nov 30, 2016
He will now bring Saadatu Muntairu as her replacement

42 Likes

Sports / Re: Chelsea’s Victor Moses Wins Premier League Player Of The Month by rayblast(m): 12:58pm On Nov 30, 2016
Congratulations Victor

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 22 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.