Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 25 pages)
Am not sure Buhari said dis. Did should be from Lai Mohammed cos i no expect make old man dey lie Buh for Lai Mohammed it is normal and acceptable. We r used to it |
Hahahaha Kogi State ke ? Oya mention one beta road wey una get Hausa s rocking Naija since 1983 . Good road network. Buh our eastern southern and even western Governors go dey make noise anyhow. Even where village never reach for North Electric poles Don dey there. Una go cum say make Hausa people no die to vote dem people as president ? |
Akpeyi airfoce association of Villagers na dem dey follow o. Sidon watch d replay of Wat u did then................... |
Kalapizim: |
chinawapz:You see urself as a long term England player, Tammy Omo Abraham I pray u won't b sitting on a Long thing!!!!! |
ArchangeLucifer:is ur hippopotamus be like moi moi wey dem carry milk tin prepare Buh instead of using palm oil abi groundnut oil, Na Greenleaf dem grind use make d oil |
u cannot buy experience in d market. pls make we forgive Enyema he should be invited alongside Dele Aiyenugba Austin Ejide , Uzoho we shouldn't be concerned about d first choice alone.Wat if d first choice is injured ? we should have a reliable replacement for him . We need our experienced and fit goalkeepers for dis tournaments |
Ref Eric-otogo should be banished from Africa!!!! or should be dropped in bamuda triangle |
[quote author=ouzo1 post=61995080][/quote]what does beauty gat to do with love? |
Goalkeepers: Daniel Akpeyi (Chippa United, South Africa); Ikechukwu Ezenwa (FC IfeanyiUbah); Francis Uzoho (Deportivo La Coruna, Spain) Defenders: William Ekong (Bursaspor FC, Turkey); Abdullahi Shehu (Anorthosis Famagusta, Cyprus); Tyronne Ebuehi (ADO Den Haag, The Netherlands); Leon Balogun (FSV Mainz 05, Germany); Uche Agbo (Standard Liege, Belgium); Chidozie Awaziem (Nantes FC, France); Olaoluwa Aina (Hull City, England) Midfielders: Mikel John Obi (Tianjin Teda, China); Ogenyi Onazi (Trabzonspor FC, Turkey); Wilfred Ndidi (Leicester City, England); Oghenekaro Etebo (CgD Feirense, Portugal); John Ogu (Hapoel Be’er Sheva, Israel); Mikel Agu (Bursaspor FC, Turkey); Chidiebere Nwakali (Sogndal FC, Norway) Forwards: Ahmed Musa (Leicester City, England); Kelechi Iheanacho (Leicester City, England); Moses Simon (KAA Gent, Belgium); Alex Iwobi (Arsenal FC, England); Odion Ighalo (Changchun-Yatai, China); Henry Onyekuru (RSC Anderlecht, Belgium); Anthony Nwakaeme (Hapoel Be’er Sheva, Israel) STANDBY: Kenneth Omeruo (Kasimpasa FC, Turkey); Alhassan Ibrahim (FK Austria Wien, Austria); Brian Idowu (FC Amkar Perm, Russia) |
Pictures of when he was urinating else I won't blv it |
Hmm congrats in advance wishing u an European move so that other local goal keepers will spring up |
Atleast Ahmed Musa can nw have a look in |
Hmmm, nw I can see clearly that Fayose is under a spell. Dsame drivers that killed for u to become d governor of Ekiti State It serves d drivers right too. I pray dis tym Ekiti Kete will use their heads |
Leave am Iwobi make him dey shakara us. Igbeyin lo ye oloku ada. He should ask Agbolahan abi even d recent mumu Ibe wey don go change him Jersey name to Jordan cos he feels Ibe is too Nigerian or African |
TrueSenator:bro experience is needed in d worldcup. Nobody is saying they have to start or make d first eleven buh we need like two or three of d guns |
1. Home Advantage
2. Fifa prefer to see Nigeria in Russia |
Nigeria start with the same team v Cameroon. I think am beginning to love Rohr!!!!! Ezenwa, Abdullahi, Echiejile, Balogun, Troost-Ekong; Ndidi, Onazi, Mikel; Moses, Ighalo, Simon |
Wen England use u for one match drop u foreva I go laugh ó. We r here waiting for u. Maybe nâ u dem lookman go carry learn lesson wey dem head go format to represent Naija |
Yeye dey smell !!!! Is Kelechi still in liecester?? Yeyerity |
Hmm na baban ɓarawo be that ó,(Baba awon olè) buh i like d man sha he is not greedy |
He didn't mean d agitation. I thought he was a Mandela!!!!!! Freedom is coming tomorrow buh wen is d ipob freedom coming cos d man to take dem to d promiseland don disappear. Useless and senseless agitation. RIP to d dead!!!! D 59 ipob members charged for murder nw how Una parents Wan do where dem Wan enter nw |
Hashimyussufamao:ogede nbaje sister Eni lon pon. Banana dey spoil d 41disciples d ⁴¹ of Una wey like her comment as at d time wey I quote her Ni ó. Na una b disciples.una talk say rara ó d banana dey ripe ni. How many of Una out of d 41 fit allow una babes,bobos abi children smoke? So becos she s a celebrity nw smoking is encouraged abi?? Wat r we even celebrating Gan for dem body ? |
Because of the normal slogan one Nigeria. NORTHERN REGION IS D ÓNLY REGION IN NIGERIA |
madridguy:D boys r out already. God bless Nigerian Army |
A celebrity spending less than 500k for her own birthday? "A she for that matter ó" How is that one a news nâ? Dem no buy wines and champagne Ni? Àbí na jus jollof rice abi asaro (yam porridge) birthday ni? |
The experience I had in Lokoja,Kogi State today.I was Suprised to see d state governor Yahaya Bello taking dsame road to Abuja.
|
A joke wit a ref on d pitch? Then we should Cal d ref for questioning. How close r u wit Dele? Did England deserve d win? |
Issa Hayattou I sight u |
Yes, why would he say it doesn't matter if they play well or not all they want is a win. Haba skippo!!!! |
Young03:football is not about danger man buh teamwork and luck. Who was southafricans danger man before they disgraced us infront of our own fans here in Nigeria?? Our team should b focused and do d needful in d first half. Shikenan!!! Goodluck to our own super Eagles |
Pls ó Akpeyi shouldn't b used as d first choice. Alampasu or Ezenwa |
? Oya mention one beta road wey una get