Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 25 pages)
Oga shina na only pictures we dey see. Make him talk to us if he can still talk. Oga Shina make una prove us wrong abeg |
Garba Abari,na wetin we say make una do for us b dat?That was not even in ur campaign promises.So make una face wetin una promise us during d campaign.In Chris Jericho's voice, Garba Abari,u just made d list!!!!!!! |
Na how much b bag of rice abeg? |
abi were ni yín ni? |
Dis na talking ATM ó!!!!!! BUHARI EVEN ATM GET MESSAGE FOR YOU. |
wetin concern Dalung and Rice mill? abi na ontop rice Super eagles wan play our home game against African Champions, Cameroon ? |
Dem go soon carry d light again u hear ? |
Are u about to die ni? |
People's Redemption Party ke Bubu u see wetin you bring upon urself abi ? Pastor Adeboye is angry wit u already? Him don go create new party . Redeem members no go vote for APC again o . eti da ran !!!!! na joke I dey o |
Lai Mohammed |
why is he wearing white na ? abi se oti Ku ni ? |
The female public officer no get name abi ? awon were |
Baba u r d problem of dis country. I challenge u to resign if u think am lying |
eliminating d yellow bus go change eko for us o.Na d first fun wey jjc dey first catch b DAT for Lagos b DAT o. Oga Ade, fi le be jeko wa be !!!!!! Awon baba Sulu go lose dem job b DAT o . Ambo u get work wey u wan give dis drivers, conductors and agberos?? E fe kan abuku o !!!! |
Ha !!!!!! Na my name sake sef . Na recession cause am . Mr Ola d sex entrepreneur |
Beni , d World is doing him . Aiye see |
Na d Aeroplane (aircraft ) go suffer |
Who tell una? |
cos I believe Buhari is not coming back on that day. Na dat day we go know d real story about Bubu and his health |
Na ur papa houz na. Ile baba yin ni abi? Awon olori buruko somebody |
Una babalawo s ND mamalawo s have to extend d vacation abi? I thought dis same u said he went for a 10days vacation in London? Una wan perform magic before 6 abi? We r waiting!!!!!!! Ojo lon pe ipade ki ji na. If una like make una say na next year d next year go reach |
Una babalawo s ND mamalawo s have to extend d vacation abi? I thought dis same u said he went for a 10days vacation in London? Una wan perform magic before 6 abi? We r waiting o. Ojo lon pe ipade kin ji na. If una like make una say na next year d next year go reach |
Fayose should b given a role in Hollywood. Action poo ju!!!!!! D only man wey I Dey enjoy for Buhari era. Opposition toh bahhhhddddd!!!!!!. D only governor is Nigeria who doesn't sleep. D only governor in Nigeria u can call on at anytime. Oshokomole I didn't like u buh d attention u give to d poor and ur fight for truth and justice forced me to like u .I didn't even know I was liking u just discovered wen it happened. |
Pls Apostle Johnson keep ur calm.Don t make dis people ma Make u say things that will........ I can see that dis government is out for christians |
Dsame way u said I belong to everybody and........................... abi? |
So una go just see people arrest dem abi? How many days dis innocent Nigerians use for una place sef? |
Oga Ade Abeg how dat one go stop d suicide bomber frm detonating d Bomb? Open of door or not if she wants to explode for ur door mouth she go do. Make God just deliver us from dis Blooding sucking demons. |
Buhari,December ke ? God na who I offend? |
Grow up boy!!! Na wetin federal government tell Fayose b dat |
Witches and Wizards?Did u watch dem on Supersport,how they were flying to England? |
D Ref Na MA kan? Abi him na transformer wey dem no dey touch (danger) |
Bubu u see wetin you bring upon urself abi ? Pastor Adeboye is angry wit u already? Him don go create new party . Redeem members no go vote for APC again o . eti da ran !!!!! na joke I dey o