Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 25 pages)
Pls commissioner r u mad ni ?? dis big men jus dey use citizens life dey play bet9ja o.With all d news and pictures going round ?? no crisis no violence in Oyo ?? Baba check ur brain cos even soldiers had to come out in their vans yesterday . Sugar wey die na rain kill am for inside him car abi ?? abi taiye currency mama wey die wan born pikin na there she follow go abi?? Until our security agencies begin to see issues the way dem b.We r on a long tin in dis country |
Yahaya Belloooooooooooo kogi state is sinking |
Choiii which kind people dey rule us for dis country sef I for prefer mama peace to all dis people oo.. Where we dey go for dis country?? |
Abeg o.. Dis Adeleke wahala don too much sef. Na only u dey contest ni If pdp win presidential election, no worry u r anoda liar Mohammed in d making. Dem go give u minister of wetin sef ooooo .......... |
Ogberan Adeleke na which village dem marginalize for Osun o?? Iro lo ma pa e. Omo to ban pa Iro a ja Le...... This is anoda reason why I won't cast my vote for u.Haba so cos of d community u come Sidon wit dem dey take palmwine and Bush meat abi Na only u dem see block road Abeg make I no ask all d questions finish. Make I allow others too ask them own |
He is jus playing d clown in pdp |
TheGuyNextDoor:did u know that most of d youths that came to d ground were there to submit d form for d employment he promised. Dis men jus dey use our head. Why would u want to give Mi an appointment and u will be d one to pay for my transport fee to d venue where I will submit my form?? Wat was d 1500 and 2500 for It was jus a publicity stunt... Pls guys make we dey careful wit AL dis people |
Score line MFM 1 kano pillars 23 Eyinmba FC 12 sunshine 0 Report dem don destroy all d computers wey dey d stadium.. Kano pillar coach dey gbagada hospital.. Eyinmba coach don follow backyard go Ghana |
Georgemurphy:pls u guys should get ur facts right. I am a pdp member buh sincerely I was disappointed cos Fayose actually ask us to do that... We shouldn't be tossed around by dis politicians... Yes for Mi it is a blackmail |
light dey here o.... Road and light bad for west and south buh in d north I can assure u of at least 12hours per day.... wen our leaders were there wat did they do for us ?? North always benefiting |
I saw that too |
Waow dis is really nice.... buh I observe say Mikel no gree talk loud... him no sabi pigin again ni abi true true sometin dey him own mind ? |
Na publicity stunt Abeg.... dis is not original. was he not d deputy governor for close to 4years ? Did we Eva see any of dis kind of action from him dis act is not real abeg |
Na Wen Fayemi become Sango ? |
am not understanding ooo!!!!!!Did super eagles ride on bike from uyo to port Harcourt?? |
NwaAmaikpe:WHY ARE NIGERIANS LIKE DIS U DO FOR PEOPLE NA WAHALA IF U REFUSE TO DO AGAIN NA WAR!!!!!! Are u a part of d family who knows exactly what transpired between him and his wife ?? or r u pained that he married a Christian ? Go to JOS and see how Ahmed Musa's mother move from one prayer mountain to Anoda to see her son succeed in life. She's a true moda every child will pray for |
ATIKU!!!!!!!! SDP AGAIN ![]() ?? DOG SWALLOW UR TESTICLE NI![]() |
What does d Sir Donald Trump called Buhari as to do with his governance Who is dis Yahaya Bello sef Is he a palm wine tapper![]() |
PMBNG:Atleast he brought in cell phones and improved out banking sectors. He also approved civil defence. How many employment did u think he gave with just dis three I mentioned. A president should cum and just do one thing and leave pls. Tell me all d presidents we ve been having which one Don do just one thing for us ![]() |
What a native doctor!!!! does d god's too play football so they really do why would they play rubber ball? even d ball dey play is artificial |
nathskib:so it is unfair to say d truth?? |
Gmartins:She doesn't know Wat she wants. pls follow her story before d BBnaija show on d show and after d show. she's just confused!!!!! She doesn't have a mind of her own |
U just became a celebrity and started with dumping d guy u claim to love. Most of us don't even know Wat love is all about. buh cos people say I love u we now see it as a culture and tradition to say I love u even Wen we know we r confuse about Wat we feel which is most times is infatuation. I hate when I hear d word love from people that don't really know Wat it is. pls Nina Wat is Collin's crime? |
WilyWily5:Oga,Zamfara is fine.People here r doing jus fine bros. come and forget all dis people. I tell u if u r a company Rep u go hammer in d space of One year. Just be focused and be courageous. I am in Sokoto after Zamfara and Bro I have no single regret |
He is more wickeder!!!!! |
Amaju pinnick I see u....... thanks for protecting our football and players |
Mr Leo I thought she was on d show to exhibit all what she has (Talent) . All I see is a crying Alex. she should cum home pls cos even if she wins d money she will hand it over to Leo |
Rubbish!!!!! Na 5k 5k him give all d women wey come here... Na d news of d 5k 5k Make people plenty for d stadium.... buh d money was still shared only if u have connections.... fuckup govt |
Akpeyi should be dropped pls!!! |
Is dis d kind of president we r praying for ?? |
coachilla Abeg stop being arrogant!!! U r good Buh kai u really need to centimamokoh |
Advice from who? d only difference BTW General Abdulsalam and oda past president is that he is not greedy. He also stole money buh retired from stealing completely. He stole and comot eye |
I for prefer mama peace to all dis people oo.. Where we dey go for dis country??