ReachHard's Posts
Nairaland Forum › ReachHard's Profile › ReachHard's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 34 pages)
All these celebrities sef...Small moni enter dia hand, na straight to Bleaching Parlor ![]() I'm not too impressed please... and mind you, this ain't envy or waheva. |
My guy @OP, this list can never be exhaustive You never look well... For example...How you go compile this kind list without even paying "homage" to the likes of Maheeda and Afrocandy, wey dey show una everytin free of charge?? ![]() |
ILEKE!!! |
Hey guys, I noticed something y'all!.... ![]() I was trying to watch the match with my network data provider. While the match was still tied at 0-0, i was having so much difficulty connecting (maybe because of traffic jam on the network, and so many "Assnal" fanz were glued to their screens hahahah) ...Suddenly, when Messi scored the 1st goal, the connection began to slowly pick up, to my utmost surprise And then the second goal came and my connection once again was as FAST as a speeding Ferrari ![]() ...Who can explain what happened? ![]() P.S... I won't mention the network's name ooo....Make una no go crucify them after reading dis. LMAO ![]() |
We're still a developing Third World nation, all these orisirisi Laws will not work here. Nobody to enforce... Whoever made such a statement is only trying to be political and nothing more. |
Oya make we blame Jonathan too for the too much heat ![]() E dey our body |
SELF-DEFENCE is key my dear Some Naija guys are beasts these days, especially the ones on heat...So don't think I'm just making a blanket statement. |
E pain am, big time. Bye-bye to jati-jati... The days of ''thiefry'' are now numbered. #SaiChangi |
I want to believe they were just acting out a School Drama presentation or sumtin..... ![]() Even at that sef, their lips no suppose lock like that. I smell a big rat! |
Which one consign you OP? Leave woman nyash alone, withdraw ya money and gbafuooo dia Una dey always like wetin go dey give una conji everytime, shey na ikebe carry you enter bank, abi ya money? I swear down...If i be de MOPOL on duty for dat branch ehnn... I go use my baton break ya head walahi, looku-looku danboroba ![]() All dese men sef.... Throway face from ihe ojooo, no way...TUFIAAA ![]() |
Old video... ![]() NEXT ![]() |
Lmbo.... Naija love nwere ezigbote ishi ike, i tell you.....#MadeInNaija ![]() |
Ah hope say no be shikini agege bread money dem go come pay her after all dis hype... Banks wit dia yeye exploitative attitudes ![]() |
The young woman's success obviously was... "Written in the stars, A million miles away, A message to the main..." BUT mind you... "Seasons come and go, But I won't never change, And I'm on my way...." Hit "LIKE" if you are truly inspired and know the song from where I extracted those lyrics! ![]() |
So Mama Taraba sef get golden tooth? Buhari must probe dis..... ![]() How much she take buy am? Hope say nor be "Dashuki" kudi dey involved ![]() |
All these people writing "She's looking good", "She's sexy", etc etc... I just tire for una ![]() |
A stick of kulikuli...Or a refreshing cup of "Meshai" tea ![]() |
Na wah ooo, these Bristow pipu no go kee us |
7 is no more the number... 100 naani! ![]() 2Baba get better rival ![]() |
They haff come again... Otutibere ![]() |
Una sure say na real Agege bread seller be dis? ![]() As she come fine so..... You know say different kind abracadabra dey happen for Naija |
@OP, lemme ask you too: How would you feel/react, as a market seller, after one 'big customer' comes for your goods after so many years in the 'wilderness', searching for ''sales''? Answer me O! ![]() |
So, Dashuki and Meantooh work no dey belleful dem again? Issorait. |
Naija, shey una don see wetin una League people dey do? After, you want make Enyimba hit Champions League back-to-back. Iyalaya!!!!! |
Oya, Naija people, as usual...Start bringing out your traditional charms....Bring out ya calculators too ...Na our style be dat ![]() |
Make you sef try am nau, and see if there's no break in transmission... Smh4u2 naijaobi: |
Very drab match. Oliseh for kukuma dash this team give Salisu and Loscuito (abi na Mosquito), make dem just dey disgrace themselves...Make he jus dey hide jeje for Germooo hospital ![]() swagdopey: |
Chikatara don enter? |
Abeg who get authentic streaming link for this match abeg ![]() ?? |
Oya all the wailers dem... Start blaming Buhari too for this misnomer ![]() |
Nigerians no dey hear word eziokwu. Ndi ishi aki ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 34 pages)

and my connection once again was as FAST as a speeding Ferrari

