Politics › Re: Pastor Tunde Bakare: I Am Proud Of Getting Zero Votes At The APC Primaries by Realmi: 1:40pm On Jun 12, 2022 |
 How can u mix church activities with politics |
Crime › Re: Two Cameroonian Women Spotted Fighting Over A Man (Photos) by Realmi: 1:10pm On Jun 12, 2022 |
Dickson178: Me? Cuz I'm Dickson na ur matter them dey solve..but e no gree solve  |
Crime › Re: Two Cameroonian Women Spotted Fighting Over A Man (Photos) by Realmi: 1:05pm On Jun 12, 2022 |
FREDCLSSICO7: no dey whine yourself e dey happen everywhere even ur city sef e dey happen for their house sef |
Crime › Re: Two Cameroonian Women Spotted Fighting Over A Man (Photos) by Realmi: 1:02pm On Jun 12, 2022 |
holluwizzy: What Dickson will cause. the things wey Dickson and pussylin dey cause for this world ehhh, na only God fit settle the matter |
Crime › Re: Rich Yahoo Boy Caught Stealing Ice Cream From A Supermarket by Realmi: 1:00pm On Jun 12, 2022 |
|
Crime › Re: Mercy Nlem From Uyo Is Missing - Photo by Realmi: 12:58pm On Jun 12, 2022 |
I wish her save journey back home |
Crime › Re: Man Hacked By His Friend Because Of Girlfriend In Rivers State (Graphic Photos) by Realmi: 12:53pm On Jun 12, 2022 |
That one na burns boy mentee He learnt it from his celebrity.....hope say him hold money go Spain too  |
Celebrities › Re: Burna Boy’s Police Escort Shoots Two At Lagos Club by Realmi: 12:17pm On Jun 12, 2022 |
Pimine: Exactly. Pesin carry him wife go club, can you imagine the idiocy? Tomorrow now baba will travel for business meeting but mama will feel like clubbing. Na how marriage take dey scatter be this. oga wife we go spoil go spoil no be club spoil am Ashawo don dey the wife eyes since na the husband never get the memo |
Celebrities › Re: Burna Boy’s Police Escort Shoots Two At Lagos Club by Realmi: 11:57am On Jun 12, 2022 |
IkeIgboNile: I love burna boy but he loves forming thug. Thug wey get police exhort, na fake thug na. I wish he'll meet someone that will match him in all sectors and seriously deal with him. as in eh, audio thug....wen them 2pac dey run street, how many police officers dem get....na those once be thugs |
Celebrities › Re: Burna Boy’s Police Escort Shoots Two At Lagos Club by Realmi: 11:54am On Jun 12, 2022*. Modified: 12:10pm On Jun 12, 2022 |
Hedonini: Men no dey hear word. Dem no suppose dey carry wife or serious girlfriend go club. Too many intoxicated, maniacal bastards (especially these useless yahoo urchins like Burna and his type) are always on the prowl looking to cause trouble. Last last things might turn ugly. I dont agree to this....this things can happen even outside clubs...e dey happen for school , NYSC camp even for compound wey person dey live.....it can even happen in an outdoor setting....so taking ur wife or girlfriend to the club is not the problem here I don attend wedding wey something like this happen..wedding oooo A guy came with him wife, later went out to receive a call because the noise no gree am talk...came back and met some people garther at the table where is wife sat, only to find out people were holding a small boy and his wife aside, wetin cos problem na say the boy wanted to collect her number and she told him she was married....long story short,, na so fight happen ooo, though it was not bloody....even for beach I don see am happen.... So will u say we should not take our wives out again |
Celebrities › Re: Burna Boy’s Police Escort Shoots Two At Lagos Club by Realmi: 11:48am On Jun 12, 2022 |
PARADIZEPRIEST: I USE TO LIKE THIS GUYBUT NOW HIS JUST A COMMON CRIMINAL. WHY DID HE RUN AWAY? HIS JUST A COWARD.HE NO GET LAWYER? IDIOT IGBOO SNIFFER ASHawO toto no do yu again, na psn iyawo u wan test. DISGUSTING THING cultist are always on the run |
Celebrities › Re: Burna Boy’s Police Escort Shoots Two At Lagos Club by Realmi: 11:31am On Jun 12, 2022 |
Oplomo: This overrated cultist and indian hemp smoking idiot. He will meet his waterloo very soon.
How dare he insult a fellow man by inviting the man's wife to a drinking table to join his whores?
Him no dey use him 6 b4 7?
His days are numbered..
The idiotic policeman Ibrahim who decided not to advise him should be dealt with like an Abobaoku that he is. the annoying part is, why should a police man that is supposed to be protecting lives of every Citizen of a country be doing escort for a cultist....like who assigned him the position Now the guy don run go Spain, wen he returns, the police man would continue the escort job and everything would die down |
Celebrities › Re: Burna Boy’s Police Escort Shoots Two At Lagos Club by Realmi: 11:27am On Jun 12, 2022 |
bennybuhari: Married woman despite all the females flocking around him. If this true, Burna Boy's career begins to decline from this day. He will live wretched till his last days that might not be his first....I am sure he sleeps with married women |
Celebrities › Re: Burna Boy’s Police Escort Shoots Two At Lagos Club by Realmi: 11:25am On Jun 12, 2022 |
|
Romance › Re: I’m Marrying A Woman Twice My Size – People Say I’m Not Man Enough For Her (Pic) by Realmi: 10:52am On Jun 12, 2022 |
Ayoh101: My wife is almost like her very hardworking but lazy in bed the only thing I suffered most is mess at night oga why are u like this  But was she big before u married her, abi na child birth cos am |
Crime › Re: Beware:fraudsters Now Leave Their Phones In Keke by Realmi: 5:58pm On Jun 11, 2022 |
Ifakiland: Lol na why for this country na good and kind people dey enter wahala, kind people don't usually have street OT and are seen as fools in this country. Why will I see a fone in a keke or bus and I'll waste my time worrying about who owns it lol smh exactly... |
Crime › Re: They shoot the forehead the head open Blackaxe vs Vikings Anambra by Realmi: 11:11am On Jun 11, 2022 |
See somebody's 9month wasted Just wen the parents must have tot they will start reaping the fruit of their labour  |
Crime › Re: Sister Cries Rolls On Dirty Over Dead Brother Blackaxe Vs Vikings Anambra by Realmi: 11:05am On Jun 11, 2022 |
Stallionhorse: I don't practice internal ruggedity.. Or Bkb but any bastard that price will pay and who dares will die.. Guy capless.. I'm 10meters onboard imagine the portfolio I don carry.. I've delivered skull to Odin's island for the island gods to merit.. I'm a true of Odin.. are u proud of wat u just said sir  |
Crime › Re: Sister Cries Rolls On Dirty Over Dead Brother Blackaxe Vs Vikings Anambra by Realmi: 10:50am On Jun 11, 2022 |
Cultist wey full this forum eh..and una dey see all this killings yet una gather mind dey hail una self
Wen Buhari said lazy Nigerian youth, he was not mistaken
How can u derive joy in killing for ur gods wen even the God wey create u dey against it...
This is not right please, let us stop it |
Crime › Re: Nigerian Man Caught After He Disguised In Hijab To Have SXX With A Married Woman by Realmi: 1:36pm On Jun 09, 2022 |
Konji na baaaaaaa |
|
Crime › Re: I Lost My Uncle And His Family In Today’s Church Attack-chidinma by Realmi: 10:30pm On Jun 06, 2022 |
Going to church is now like suicide mission
May God help us |
|
Crime › Re: Breaking!!! Attack On St Francis Catholic Church, Owo. Many Left Dead by Realmi: 2:04pm On Jun 05, 2022 |
|
|
Crime › Re: Bullet Open His Skull All The Brain Come Out Blackaxe vs Eiye In Sagamu PHOTOS by Realmi: 1:13pm On Jun 05, 2022 |
If u are not an intending ju, u have no business with a cultist...
Chicken wey no dey chop sheet no get business to dey follow dog |
Crime › Re: A Mother Is Seriously Looking For Body Lotion To Bleach Her New Born Baby (photo by Realmi: 12:51pm On Jun 05, 2022 |
|
Celebrities › Re: Gospel Singer, Chinedu Nwadike, Buried (Photos) by Realmi: 6:48pm On Jun 04, 2022 |
Kidney problems and blood cancer
This why excess bleaching is bad
I pity bobrisky...
39yrs...mat God grant him eternal rest |
Crime › Re: Lung Cancer Killed Osinachi, I Didn't Kill Her - Husband (Photos, Video) by Realmi: 5:00pm On Jun 03, 2022 |
No longer throat cancer
Lung cancer kill that man there |
Crime › Re: Rapper Ikechukwu’s Wife’s 14-year-old Cousin Allegedly Beaten To Death by Realmi: 3:59pm On Jun 02, 2022 |
Na wha o
Are there no monitors in this school, did no one hear any sounds to attract help |
Health › Re: Christabel Dies After Plastic Surgery, Friends Confront Doctor (Video) by Realmi: 9:55am On Jun 02, 2022 |
She went make e big  |
Crime › Re: Sleeping Bus Driver Crashes Conductor To Death In Anambra by Realmi: 4:14pm On Jun 01, 2022 |
Drinking and driving |