Realmi's Posts
Nairaland Forum › Realmi's Profile › Realmi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 54 pages)
By making money 7 time the amount in ur account |
She dey sell her market na The man no know say na market woman him marry... Was it not this news that was here sometime ago, where people were accusing the man of domestic violence Just after osinachi's ish came up..So na the real story be this ...wow, we need to be hearing the full gust of some domestic violence issues before concluding Me I dont support beating oo, if na me catch my wife naked like that, all I will do is to push her out naked so that she can really show everybody... after that I will bring out her things... But it is not easy not to beat the woman in this situation sha.... |
Brutal |
So wetin she gain now... By the time she regain consciousness, I pray she won't end up committing suicide....because she will loose her husband and also be left with so much scars And of course, society will do the needfull....the stigma might lead her to commit suicide... But what would be her excuse for the stupid act |
kenzysmith:former classmate, abeg who she help ![]() She dey feed u ![]() The money wey u wan spend for the brothel na her own, abi u borrow am from her ![]() Thunder fire former classmate ![]() Shey she go gree give u wetin u wan come collect for the brothel nii The class mate sef dey sell okirika....no be say na otedola sef.... |
posty56:wetin him find go there in the first place....how does pretending show respect ![]() What I cant do in my father's presence he knows I cant do it behind him...and not just about my father, I am like that generally... So if I meet my father in a brothel and still go about my business, its because it is something I will do behind him....if I am not proud of being in a brothel then I am not supposed to be there.... No dey present urself as a saint in the presence of people while u do the opposite behind them....that is not integrity If u are black, let people know u are black...dont be white in front and black behind.. That is witchcraft |
emorse:help me ask am ooo..I no know why him dey shame |
Why are u deceiving yourself..... Is the brothel ment for animals before U sure say she sef no dey go collect from there Me I no dey shame for something wey I dey use my hard earn money do oo Even if na my papa I see, I go greet am pass Na fvck I go fvck no be robbery i go do |
Na money I dey hug now oo Wen I reach Nigeria I go use money hug Popsii |
See as Aka full every where |
How are the might falling They don clip him wings... Make him go beat the children from prison na Shey he was feeling like the king of the jungle before, now the jungle don swallow am.... Prison dey humble person sha Old man wey dey zuzu |
![]() U want to fight a guy just because u dont want to be seen as a coward...... over a girl that is not ur family member, just a girl u met few months ago.... Infact....goodluck to u....I am using my advice, I dont have any spare one to give |
She married a fulani herds man |
![]() People are thinking But they are thinking in a criminal way |
Na cultism dey reduce the male gender Imagine how many guys don die from the last cult war Na ritual and domestic violence dey reduce the female gender Imagine the number of ladies wey don die this period.... Na God hand everybody dey like this o And I think u should start with the once in ur household first...leader should lead by example |
Go beat ur landlord, fear no go gree am collect next rent ![]() |
Jaybull:dont take the advice of that one that is already wearing Pampers...he just wants u to be like it... It is very wrong, say NO to it |
Na wah oo Some one cannot hustle in peace again |
Sorry dear, it's a crazy world we live in I just pray their children suffer same thing they did to u Some times wen we hear of teenagers/ minors being raped, it most times caused by karma Even the bible said that the sins of the fathers will be visited on their children and children's children.... Some things that happen to most people or families in life could be a result of wat their parents did in the past Let us be very careful in our dealings in life Now those women are married and they hope to raise godly children....God is watching |
RedMac:na house boy work u wan go do there ![]() |
34yrs old man wey dey zuzu ![]() |
tutudesz:strong men don humble ![]() |
God1000:that is wat they signed up for |
See as the dog pose for the picture ![]() And na so our yeyebrities dey stick out tounge wen them dey snap picture Even though I no like dogs, but this one fine |
Try the gold colour first Maybe na the colour ![]() |
Read more kiil u there |
They discuss how much they have raised ( so that they can know if money to Clear the debt don complete )Who spray money and who no spray Who hold the money ![]() Na play I dey ooo .... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 54 pages)
Just after osinachi's ish came up..
