Redhot111's Posts
Nairaland Forum › Redhot111's Profile › Redhot111's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 56 pages)
Welcome, Redhot111: Edit Profile / Followed Topics(4) / Liked(146) / Trending / Recent / New / Logout Stats: 1000151 members, 1102033 topics. Date: Friday, 18 January 2013 at 01:19 PM anoda 151 members don join in less dan 5 minuits nw nw. abi dem tink say seun dey share money 4 here/ |
Siena: May I ask why you feel he's a fool?cos he should dat atleast invest d money in a way dat it will odas as well as hiself jst like Dangote is doing instead of buying a car whose monetary value can feed a whole comunity 4 ages |
dis man is actually a very competent fool. agbaya na him name |
wat a man does not kow is certainly bigger dan him. guru maharaji see raw power wey big pass am na im he begin shout say na juju.by d way him wey dey form say dem dey cum do juju 4 him hand, y him no get level reach dem. but make we reason well oo. any pastor wey no say na jazz him dey use make him try repent n confess nw oo. cos judgement will start in d house of God. in fact d trumpet go soon sound oo. but as dat maharaji, make him giv him life 2 christ b4 e go late ooo |
seedord247: 14.... Tonto dikeh post make frontpage than any other postu no dey fear oo. u mean say SEeUN dey romance toto DICKe? if e ban u now u go complain, dem leave to share u view nw u cum go dey use indirect talk 2 oga SEgUN. i hereby recommend ur complete barnishment. gbagauuuuuuun |
[quote author=~vicky~]thank God number 7-9, i love it [/quote]so dats y u want 2 kill ur husband wit dat bomb in between ur leg so dat he will write n will evrytin 2 u b4 he dies.... WoEman na wa 4 u ooona god go save us |
Wiyouy any appology, i go 4 TB Joshua |
Dis man na big mumu oooo. He jst open dat gutter wey dey near him nose cum dey troway nonsense. Na wa oo |
[quote author=Noise Maker ]Did I commented?[/quote]hmmmm English language |
Tusky44: IBB why?o mean say na IBB put bomb 4 inside d chopper? Cos i hear say d tin 1st bomb b4 e crashland. Hmmm na letter bomb i be knw dat man put oo, but u 4 inbox me say he don dey use chopper bomb 2. U 4 no cum tlk am 4 dis forum make den no go kill u oooo. Dem no get 4givness oo. A word is enuf 4 d wise. ![]() Tusky44: IBB why?o mean say na IBB put bomb 4 inside d chopper? Cos i hear say d tin 1st bomb b4 e crashland. Hmmm na letter bomb i be knw dat man put oo, but u 4 inbox me say he don dey use chopper bomb 2. U 4 no cum tlk am 4 dis forum make den no go kill u oooo. Dem no get 4givness oo. A word is enuf 4 d wise. |
Hw abt footballers dat make d rea, raw n unquantifiable cash? |
@op i suggest u go 2 govt house in delta n shout dis at d top of ur voice. If u do, 1 man called uduaghan will giv u attention |
Udmaster: Nollywood Actor, Vincent Opurum is now on Twitter!!he dey share money? |
wait oo. the man is 2 foolish 2 merit my sympathy. hw cld u work for 1, 2, 3, 4yrs on credit yet u didn't stop until 14yrs? its either u are simply lying or u are d award winning fool of all ages. |
fellis: lolzzzi've seen dis 1 in Asokoro. It actualy belongs 2 d late Chuba Okadigbo. Tnx 4 postin |
what is el-rufai? is it not d thing dat was accused of allocating plots of land 2 his friends, families n associates illegally? y is he still talkin in dis country? he is supposed 2 b behind bars by nw. |
[quote author=bbpreye.]What is Dangote?[/quote]Dangote is a name of a person, place or thing ![]() |
I can't stay there with her in d labour room oo. Though i can b in d reception hall prayin 4 her. I don't even like 2 know wen she is on her monthly flow let alone watchin giv birth. |
kavey10: what is JTF?guy do u exist or u jst said dat 2 make me laff? |
afam4eva: I'll give it to Pete Edochie and Liz Benson.i be no know say u sabi beta tin like me oo |
Eko Atlantic: Who is confused here? The JTF or the journalist? The topic says it's the BH spokeman that was arrested, while JTF couldn't identify the guywhat dey mean is dat dey hv not bin able 2 establish his real name cos abu qaqa is only a title 4 dia sokesman. |
abujub: Another Abu qaqa, which one did they arrest the other time?Abu Qaqa is only a title 4 d spokesman in d bLokoS haramic cartel. So wen 1 dies dey simply crown anoda as d new abu qaqa. But we go soon kill all of dem. |
Job 22v29 : wen men r cast down, den thou shall say there is a liftin up.......... Its bin challegin me 2 succeed even wen odas r failin |
waice6571: Easier said than done.he went for peace talk. N not 2 perform magic. So wat hv u done 2 bring about peaceful co-existence in ur own little way? On d very least OBJ held a peace tlk. |
ezeagu: Benin City to just Benin. Owere being spelt Owerri not only makes no sense since people pronounce it as Owere, but ignores the changes in orthography since 100 years ago.so na d "city" wey follow my town, na im dey pain u? I suggest u change ur name 1st, wen can den call 4 a sovereign national conference since it pains u dat much |
Am sure dey already hv d names of doz dey will induce. Jst a tot though. Dey r jst publishing dis 2 fullfil all righteousness. Abi no b naija? |
5alive: How does this affect the price of cornflakes in my area.seun don barn una garri repuplic nw, una wan bigin form cornflakes republic. Seun go still decode una antics oo |
My guy its very much in place 2 pray dat d evil forces dat r troublin u should die 4 obvoius reasons. A king a king in isreal ws commanded by God 2 completely destroy d amalekites but he left some alive. And doz remnant later re enforced 2 fyt d nation of isreal, killing d king in d process. Nw if u dont stp dem by killing dem wit prayers if u can, God bein a merciful God will 4giv dem if dey succeed 2 kill u n repent afterward. Funi enuf dey will even make heaven if dia repentance is genuine. While u may make hell if u fell frm grace as at d tym dey killed u. So stp dem b4 dey stop u. Period. |
Truth be told, suicide does not jst happened. There demons dat kip pushing 1 in2 it. Yet dat spirit livs d moment its bcoms 2 late 2 stop. i.e wen death is jst a few seconds away frm d victim. But if dia spiritual lives were addressed, it wld not hv happened dis way. RIP 2 dem anyway |
Honestly speakin dis kogi issue tire me 2 oo |
Dreams are actually d windows thru which we r given an insight in2 d future. Though some come as a result of our phsycological state |



