Reincarnated's Posts
Nairaland Forum › Reincarnated's Profile › Reincarnated's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 168 pages)
Oh boy see Liverpool |
Taps mic * Kest Moi seems to be grooving today. Hmm hmm Ktabh go rendezvous for midnight. Ninnyanny love, Merry Christmas. |
Kslib: Lmao!! See ehen, abeg take your time ooo.. !Lmfaoo. Omo na vex I take write that thing oh. Anyway, make i dey sideline dey watch you and c'est qui C'est moi, i call u c'est qui cuz Daniel used to call you that and the name dey funny but he isn't here that often to call u the name, so I've decided to call u it cuz I like it. |
Hahahahahha my guy Daniel. I no even dey hear wetin u dey rap sef. Anyway nice one. Take it easy oh. God is with you |
Bwuahahahahhaahhha abeg see Lipsy just dey groove dey go. Only you and 3 girls |
[quote author=dotcom_na_me_na_me]NEXT GAME Chelsea vs Liverpool Newcastle vs Arsenal Norwich vs Man United Man City vs Crystal Palace CHELSH1T and LIVERFOOL wil drop points ![]() [/quote]It's Liverpool vs Mancity. Match is about to start |
Top Of The League. Ope oh, either Liverpool or Man city or both will drop points ![]() |
Poldi is back. Goalll |
Ope oh |
imagine. |
Lmfaoooooo! Foolish people. Who's fighting for Superflakie mschew Okon be feeling fly with his village sef Lmtm sweetie, upload your vn. |
This Giroud is just a dunce. Half time and hin don miss how many chances. What a waste. They should just bench the idioott and bring in Bendtner sef. |
Oh my ghard that Okon still dey burst my brain. ![]() How come nobody agrees with me that superflakie sounds just like Selly. Haba una don deaf abi wetin . I just listened to it again to see if I didn't hear well the first time but nope, she sounds just like her.Ehen C'est qui. Abeg shae dem dey pronounce your name as c'est Moi as in mwah, The normal french way or you dey pronounce am as moi as in moin moin? |
ochon: Reincarnated, I dey see your PAWS work oHuh ![]() |
Bwuahahahahhaahhha Bwuahahahahhaahhha I no fit breathe *tears. Omo e be like say these vn's na mistake. I just heard Dre's own and I nearly burst . Okon Bwuahahahahhaahhha omo that na your new nickname. . As if ochon no dey already horrible, Dre con merix am to Okon eew. Dre, nice one. I dey feel how u call Lertee name. is there something you're not telling us ![]() |
Bwuahahahahhaahhha Kslib dey write epistle, Dre dey reply with one sentence. Chai that thing can pain ![]() *wipes tears* |
dre11: swerry no mind me joorOh boy this guy dey on one kain mission sha. how u go ask this kain question. Isn't it obvious? Ofcourse she does. They all do . |
dre11: whats he sayingLMFAOOOOOOO ah never die. Lmfaoooo lol!!! |
ochon: Taaa.. Reinc is warming his way back to her heart. He just need to move her position from 93 behind tabh, to 3rd behind SOM and jovialjovHahahahahhahahahhahahahahah phucking idiottt. Do you know what it takes to be number 93? |
Kslib:Chei my God Bwuahahahahhaahhha |
superflakie: Oya pele I've got the biggest smile on my face right nowI don't want the pity smile. Never mind |
[quote author=dre11][/quote]Bwuahahahahhaahhhahahahahahh nice one |
[quote author=dre11][/quote]Bwuahahahahhaahhhahahahahahh nice one |
dre11: gengenLMFAOOOOOOO so that na wetin u dey yarn since. I con begin dey think who this mumu was referring to that time. You no serious oh ![]() |
ochon: Awww.. Sexytabh, my alluring dime pieceNa so you dey kiss your sister? No respect |
Kslib: Dre nice.. So you dey practise voice recording since yesterday?Bwuahahahahhaahhha Lmfaooooo |
Elantracey: were is d vnLmao. Dre don bring him girlfriend. Ghen Ghen Agbgift |
ochon: LMAOLmfaoooo. Dre I never hear am. I dey out. I go listen to am when I get back |
superflakie: Don't mind me. I just wanted to insult u small and I couldn't think of anytin better as I bare use strong insultive words.So the fact that I said I like your voice didn't get you smiling shae. ![]() Lol i'm not mad. It's actually a funny name and little piglet would have even been funnier so thanks for the bush baby I guess lol |
Kslib: Lol.. She no call you 'kangaroo' 'tortise' or even 'ram' or 'hausa-goat' but 'Bush baby'? Hahahahaha...My frien that ain't my nickname. |
dommfa: Awww..I totally love flakie's voice, very sweet and pleasing to the ears.I know you'd have fun with the name ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 168 pages)

.. I know that feeling.. Lmao!
imagine.
mschew Okon be feeling fly with his village sef



