₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,269 members, 8,439,653 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 05:51 PM

Toggle theme

Revenge's Posts

Nairaland ForumRevenge's ProfileRevenge's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 (of 21 pages)

CrimeRe: 18 Most Wanted Nigerians In The Usa by revenge(m): 8:37pm On Jun 12, 2008
OLBOY NAIJA TOO MUCH OYIBO DEM GO TIRE, pleae letdem helpus some catch our faild rulers oooooooo, cool
EducationRe: Check Your Jamb 2007 Result Here by revenge(m): 5:31pm On Jun 05, 2008
him dey tell us like say we be new comer for nigeria , something we don know even , sef me i follow build that jamb website sef , if you know know,

ok
we don write jamb tire , sef infact they r rippers ok like big pun says Bleep SCHOOL, in the movie boricuas pride
TravelRe: Nigerian In Coasta Rica check out the pics by revenge(m): 5:27pm On Jun 05, 2008
woooooww costa rica, wetin him go do there , him go on sex toiurism orrr carry co caine , or wat , i wonder wetin costa rica get sef , naija pass them oooo 100 times,


but dem get fine chicala mamacita there oooooo
na wetincarrythat man go there him caondey send us pictures of mountains and water and lakes liek say e no dey nigeria , the man no try at allll, embarassed
Technology MarketRe: Digital Camera Market by revenge(m): 5:25pm On Jun 05, 2008
u nono wesbites make u search for google and see different types and modes of cameras, to read about b4 you go buy , na nairaland you dey come post , u funny oooooo,

no wonder no body don reply ur post since ,
WebmastersRe: Firefox Tabbed Browsing Is Helping Scammers In Africa? by revenge(m): 4:04pm On Jun 05, 2008
cool
@ poster ,
look are you a bad belle?
if one door close another one go open , na so dem don try make life better since when the internet came, but that was when the westerners became more MUGUS .ok
so if you think opening 20 windows of mozilla , is helping scammers well its kool , abi you no want make dem chop again?

so well talk about gmail and php mailers and also other search engines that provided emails

so you cant blame google inc for all this scams , it was there b4 gmail and mozilla came ok

thankxxxx
CrimeRe: Man Jailed For 'Six' Years Over Internet Fraud by revenge(m): 7:55pm On Jun 03, 2008
na wa oooo, the man no smart , LMAO, ok
some bad belle peole for nairaland dey here ooooo, make man to survive b4 as naija hard na

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 (of 21 pages)