₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,826 members, 8,513,870 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 04:46 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 465 466 467 468 469 470 471 472 473 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 12:34pm On Mar 31, 2009
reserviour filled so make una comment
Jokes Etc › Re: Five Minutes Of Faith by romsky: 12:33pm On Mar 31, 2009
yea i remeber her lepacious, fair, tall, fulani nose, elegant neck but bad legs & small cowbell
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 12:31pm On Mar 31, 2009
she needs to sell her server & buy d solution
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:30pm On Mar 31, 2009
wetin i do embarassed embarassed again
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by romsky: 12:29pm On Mar 31, 2009
abeg make sumbodi helep me laff
Jokes Etc › Re: I Am Tired Of Nigeria by romsky: 12:27pm On Mar 31, 2009
legs wey no go feit move wen pipul start booing
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:26pm On Mar 31, 2009
oya touch ur toes make bene smell ur yansh
Jokes Etc › Re: I Am Tired Of Nigeria by romsky: 12:25pm On Mar 31, 2009
d applause neva do u bah
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 12:24pm On Mar 31, 2009
esinsin
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:23pm On Mar 31, 2009
na benjy hair cream
Jokes Etc › Re: The Meaning Behind The Signature On Your Profile? by romsky: 12:22pm On Mar 31, 2009
ok shekpe 4 lyf
Jokes Etc › Re: A Very Good Yoke! by romsky: 12:20pm On Mar 31, 2009
wetin do ur left yansh again
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 12:20pm On Mar 31, 2009
na free one self
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 12:18pm On Mar 31, 2009
if lola nice na alien enta her b dat
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 12:17pm On Mar 31, 2009
see these enemies of progress
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:16pm On Mar 31, 2009
bene don cry him taribo face & wowo leg come
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 12:15pm On Mar 31, 2009
interlude
Jokes Etc › Re: Don't Copy If You Can't Paste by romsky: 12:13pm On Mar 31, 2009
lola na 2017 graduate of ingrish from d toronto university
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:12pm On Mar 31, 2009
u lick sugar
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 12:12pm On Mar 31, 2009
who be dami 4 hia e be lyk say my clumsy don dey confess o
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 12:08pm On Mar 31, 2009
i am thirsty
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:08pm On Mar 31, 2009
and d bonnet must be opened with a screwdriver
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:06pm On Mar 31, 2009
d button don dey open una yansh



u na notice say studio no gree post since d tyn waka go
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 12:06pm On Mar 31, 2009
lai lai i no fit obey benjy wey stil b boi or kerewa
Jokes Etc › Re: Don't Copy If You Can't Paste by romsky: 11:53am On Mar 31, 2009
u no dey hear word abi
Jokes Etc › Re: A Very Good Yoke! by romsky: 11:44am On Mar 31, 2009
its bin censored
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 11:44am On Mar 31, 2009
pray earnest God hears ur cry
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:43am On Mar 31, 2009
i no know say e don reach dat kain level o
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 11:42am On Mar 31, 2009
it was his tatafoness dat made God send him to 9geria

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 465 466 467 468 469 470 471 472 473 (of 821 pages)